Politics › Re: Lagos 2023: APC Committee Bar Abdul-Ahmed Mustapha From Primary Venue by Nigerialabalaba: 2:34pm On May 26, 2022 |
Adexxi: [s]As a matter of fact many yorubas are against Tinubu being President. You can't keep abusing us cos' of our opinion. Remember yoruba adage; [b]ilé lati keso rode[/s] [\b] Yoruba like Pa Tewonde George abi? Shiorr. Tinubu don dey win since 1992 and d last Governorship election for Yorubaland na his candidate Aketi na him win. Even during d lekkilies , Tokunbo Abiru still beat PDP's Gbadamosi of Twitter wella. Eni ti o ba fi owo osi juwe ile baba re, Omo ale ni! Awon atohunrinwa lopo ju ninu won. I no be mugu o |
Politics › Re: Voting Start In Lagos APC Gubernatorial Primary Election by Nigerialabalaba: 2:30pm On May 26, 2022 |
Ferrytech: i dmt have a voters card cus i dont need it Awon ti Peteru. Shiorr
|
Politics › Re: Lagos 2023: APC Committee Bar Abdul-Ahmed Mustapha From Primary Venue by Nigerialabalaba: 2:22pm On May 26, 2022 |
Truthisunique2: Their drug lord oga go receive him own wotowoto on Sunday Omo Ibo, u go cry ehn  Just get ready to wail till 2031 U don jinx Amaechi wit ur hatred-induced badluck
|
Politics › Re: Lagos 2023: APC Committee Bar Abdul-Ahmed Mustapha From Primary Venue by Nigerialabalaba: 2:19pm On May 26, 2022 |
LilyColin: Tinubu peepoo's think say na only igbos hate the useless man. Alaye ojuyobo no fit become president kill yourself. Omo ale alatenuje atohunrinwa. a mo iru yin. E ma shagolo le de porta ni las las. Aiye e pao bi oshi
|
Politics › Re: Yemi Osinbajo And Parents During Graduation Ceremony (Throwback Photo) by Nigerialabalaba: 2:08pm On May 26, 2022 |
farem: Below is the throwback picture of the Vice president Yemi Osinbajo and parents during graduation ceremony. A man you can correctly trace. #PYO Hahaha...Young fresh Akokite graduate Dat na University of Lagos(UNILAG) convocation gown. E dey exceptional and UNILAG still dey use am till date. |
Politics › Re: Lagos 2023: APC Committee Bar Abdul-Ahmed Mustapha From Primary Venue by Nigerialabalaba: 2:03pm On May 26, 2022 |
Jimasun: He should not bother fighting them. Buhari will soon serve their leader confirmed breakfast. Omo Ibo calm down. I know say na hatred for tinubu put u in sifia pains. School u no go, book u no sabi, u dey here dey constitute nuisance. As u no read d report because u be olodo, make u read am first or ask one of your ibo boys to read am for u. D man no even get problem with APC Lagos. Na Abuja dey say dem neva clear am so a sure say Abuja APC hq suppose sort am. At first I even tink say na d one wey say e be ambode boy sef. I no sabi say na one tashere politician. D main pesin , Oluwo wey be supposed Ambode boy, no even get puroblem so wetin d featherlight politician go con say be hin problem. Make e go sort himself o. Nobody sabi am. |
|
Politics › Re: Dangers For APC In Coerced Consensus by Nigerialabalaba: 12:26pm On May 26, 2022 |
ChoCho54: NL e-rat! Your parents and elders are rooting for Igbo presidency while you are here masturbating.
Okete awaya  Gay-briel spotted 
|
Politics › Re: Chukwuemeka Nwajiuba: Indirect Primaries In APC Will Turn Into Dollar Bazaar by Nigerialabalaba: 10:53am On May 26, 2022 |
Xscape1993: Evil party...bad product... Omo Ibo, calm down 
|
Politics › Re: Dangers For APC In Coerced Consensus by Nigerialabalaba: 9:48am On May 26, 2022 |
Truthisunique2: Insideosun
Iragbiji salty tears
Na buhari hand apc dey Omo Ibo,na ur hatred for Tinubu put u for sifia painz. Na like so u go wail from 2015 to 2031 . Uwazuruike don finish d matter 
|
Politics › Re: Sharing Of Money: No Evidence But Delegates Are Selling Their Conscience - Adamu by Nigerialabalaba: 9:40am On May 26, 2022 |
Politics cost money for everywhere in d world o especially US. |
Politics › Re: Buhari Consensus Candidate Is An Igbo Man by Nigerialabalaba: 9:24pm On May 25, 2022 |
PrinceOfLagos: Hey guys, it's no longer news that his Excellency, president muhammadu Buhari and APC chairman, Abdullahi adamu wanna opt for a consensus candidate for 2023 presidential election. I've been just been informed from a reliable source that the consensus candidate has an Igbo name.
I won't mention his name, but he's calm and talk less ...
I congratulate the Igbos in advance. Omo Ibo, a.k.a lagosprince of Owerri, Imo in d barren iboland, d very first time for ur life wey u go type and no mention Tinubu , u lie and still no make sense. Dis ur Ibo hatred for Tinubu don wreck u no be sumol  Uwazuruike don tell d whole world say
|
Politics › Re: Resignation From PDP: Has Peter Obi Miscalculated? by Nigerialabalaba: 8:34pm On May 25, 2022 |
favour32: You must be living under the rock. As in Peter d rock ,abi? shiorr.
|
Politics › Re: 2023: Peter Obi, Ekweremadu And Abaribe Concludes Plans To Defect To NNPP by Nigerialabalaba: 8:12pm On May 25, 2022 |
|
Politics › Re: 2023: Peter Obi, Ekweremadu And Abaribe Concludes Plans To Defect To NNPP by Nigerialabalaba: 8:09pm On May 25, 2022 |
Golan007: When he stated it then, he was summarily insulted.
I guess he's been vindicated.
 He sabi Ibo politicians wella. He beat dem to it by declaring early to support a Northerner before Orji Kalu, Peter Obi and co follow suit.
|
Politics › Re: 2023: Peter Obi, Ekweremadu And Abaribe Concludes Plans To Defect To NNPP by Nigerialabalaba: 8:05pm On May 25, 2022 |
Golan007:

As VP abi? blood and flesh has not revealed dis to you . Na u be Uwazuruike 2.0 aswear2gud
|
Politics › Re: Soludo Declares Curfew In Eight Local Government In Anambra by Nigerialabalaba: 6:31pm On May 25, 2022 |
Wetin e suppose don do since along with dethronement of d LG chairmen and village chiefs. shiorr
|
Politics › Re: The Hand Of UK In Peter Obi's Resignation (PICS) by Nigerialabalaba: 6:26pm On May 25, 2022 |
Ikechukwu183: Since Peter Obi went to 10 Downing Street on invitation of the PM, I knew something was fishy.
The hand that is withholding the balkanization as well as the progress of the contraption has risen again, DISCUSS.
|
Politics › Re: Resignation From PDP: Has Peter Obi Miscalculated? by Nigerialabalaba: 6:25pm On May 25, 2022*. Modified: 7:13pm On May 25, 2022 |
Sergio104: The thing there is......obi didn't miscalculate.
Something must be behind it
For when you stood afar watching group of people dancing to a music but you can't her the sound of the music as a result of Doppler effect, you do say....... those inebriated ass are stupid.
So let's be watching Obi na featherweight politician. He be low budget PYO.
|
Politics › Re: No Igbo Front Runner In Two Main Parties. What Next? by Nigerialabalaba: 6:22pm On May 25, 2022 |
Felimax: The ultimate goal is to win election, not to build sentiments.
The whole country want a change from the APC government and with Obi on the ballot PDP may not do too well.
From his tour and consultations so far one will easily know a Peter Obi for president will be an easy ride for APC.
Let us leave sentiment aside, Obi is good but the country just about now is not ripe for his kind.
The ultimate goal is to have a better country. If I see Tinubu in PDP I will vote for APC and with Tinubu in APC my vote will surely go to PDP. Olodo. Omo Ibo, una use 8 years to insult everyone and kill dem as non indigenes for iboland, now u dey preach.na LP u go do las las. shiorr |
Politics › Re: Peter Obi: See Letter Of Resignation Sent To PDP by Nigerialabalaba: 6:17pm On May 25, 2022 |
|
Politics › Re: "Join SDP" - Supporters Tell Peter Obi After Dumping PDP by Nigerialabalaba: 6:14pm On May 25, 2022 |
LegendHero: I never believed I will see a day where Obi Pandora supporters will be soliciting SDP ticket. pride dey always go before fall na. No single Ibo PDP governor support Obi! Dem dey hype am on twitter. shiorr |
Politics › Re: "Join SDP" - Supporters Tell Peter Obi After Dumping PDP by Nigerialabalaba: 6:12pm On May 25, 2022 |
SDP kor HSC ni. Na APuGA e dey return to las las. shiorr. No party go dey run on N100 notes o. |
Politics › Re: Peter Obi Dumps PDP by Nigerialabalaba: 6:11pm On May 25, 2022 |
na PDP dump Obi joor. He dey share money on twittersphere not for real delegates. Awun oshi!  |
Politics › Re: BREAKING: ‘We’re Not Aware Of Emefiele’s Sack’, Says Presidency by Nigerialabalaba: 2:02pm On May 25, 2022 |
PrinceOfLagos: We knw it's fake news from Tinubu slaves but .. Omo Ibo, lagosprince from Owerri, Imo of barren Iboland where dia druggie useless elders enslave dem, I dey hail o  May u continue to wallow in sifia pains ur Ibo hatred for Yoruba and Tinubu dey cause u |
Politics › Re: Buhari Has No Power To Sack CBN Governor. Ignore The Fake News. by Nigerialabalaba: 12:52pm On May 25, 2022 |
Penguin2: The Act establishing the CBN provides for how it’s Governor can be removed and the process would involve the National Assembly .
So any report claiming Buhari has unilaterally sacked Godwin Emefiele is fake news and should be ignored.
Fergie001 Kahal Ejimatic Signed Aki & PawPaw Chambers.
|
Politics › Re: Buhari Sacks CBN Governor, Godwin Emefiele?? (Denied By CBN) by Nigerialabalaba: 12:46pm On May 25, 2022 |
Loser oshi! APC e no get and even d CBN wey e get before, e don lose am. shiorr. I don talk am before. E go dey roll with dem Ozekhome d pdp looters lawyers |
Politics › Re: Ezekwesili, S’east Leaders Under Fire For Ignoring Killings Of Northerners by Nigerialabalaba: 12:46pm On May 25, 2022 |
Na Obyzeks shock me pass  |
Politics › Re: Presidency Warns Against Hasty Response To Viral Videos, Reveals Next Action by Nigerialabalaba: 12:44pm On May 25, 2022 |
slimfit1: DSS officers are the ones killing if they are not, they know who is doing the killing but would rather blame the wrong groups. Omo Ibo, na DSS be those scoundrels wey task force burn to ashes for Orlu yesterday? Chineke na pogi |
Politics › Re: Group Calls For The Adoption Of VP Osinbajo As APC Consensus Candidate by Nigerialabalaba: 12:42pm On May 25, 2022 |
Saintinoo: Same way Lagos consensus candidates have been losing?
Don't even tell me that they conduct primaries in Lagos, because same Lagos primaries style will be used on Saturday if at all primaries will hold. U be olodo. Since 1999 until 2015, Lagos dey opposition state. Na die u go die if u rig for Lagos. All dis grammer and twitter no go win u election. 2023 na BAT vs Atiku like 1993. If u wan win election, go canvass from d electorates no go dey look for concussion. Buhari no go support any lightweight APC aspirant wey no fit defeat PDP and Atiku. |
Politics › Re: Group Calls For The Adoption Of VP Osinbajo As APC Consensus Candidate by Nigerialabalaba: 11:45am On May 25, 2022 |
jaxxy: Yaradua didn't win pdp primaries. Ba obasanjo pick am and he did well.
some popular candidates just use money to deceive delegates. Consensus on the right candidate is better. Nigerians love PYO and maybe Amaechi u be olodo. dat na era of rigging. Even Yardua himself admit say na by rigging e defeat Buhari. If u wan win now, go convince people to vote for u . if u do otherwise, ur own go worse pass Hope Uzodinma's case of lack of legitimacy. D Buhari wey u see so no go rig election for any APC candidate so dat na why e dey ask each aspirant if d aspirant dey sure say e fit defeat PDP/ Atiku. PYO and Amaechi no fit even tie d shoe lace of Atiku for politics. Atiku don dey contest since 1992 like Tinubu and dey match money for money, network for network and political ruggedness. Where Atiku follow, na dia Adamawa dey go, same for Tinubu , where he go Lagos and most of SW will go but Amaechi and PYO no even control dia states APC or state govt. and are lightweight even for dem state. Buhari is not stupid o. |
Politics › Re: BREAKING: Ekweremadu Withdraws From Enugu Governorship Race by Nigerialabalaba: 11:37am On May 25, 2022 |
Olodo  |