Nigerialabalaba's Posts
Nairaland Forum › Nigerialabalaba's Profile › Nigerialabalaba's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 57 58 59 60 61 62 63 64 65 (of 74 pages)
Hin victims in Lagos deserve justice o |
InoGetJoy:Na u no get shame. If una umubingo IPOB terrorist leader wey no well dey tell him fellow terrorists to go burn down another man's land, u beta tie am before outsiders cast am for una. If every tribe get dat kind of umubingo, na to dey tell Yoruba youths go burn down iboland be dat na. Na shame dey u no get no make u no see say all of una for IPOB and the Chief terrorist no well. Now wey una own don cast patapata, it's too late to redeem una. After una burn down Lasgidi, u don see how many place u don burn for iboland. Shiorr |
GodHatesBigots:rubbish. Our problem na overpopulation. Since 1921 to now, our population dey double every decade while fight for space and resources dey quadruple every decade. We go dey alright las las wen water don get hin level. No allow anyone stay abroad dey write nonsense diagnosis. If we correct our population and knack am with patriotism, Naija don make am be dat |
DoggoneDogg:God bless u
|
DrAwo:Oga mi, beta oil dey your head. Abeg helep me remind dem say EBITDA means Earnings before interest, taxes, depreciation and amortization o so dem no go dey plan for Christmas on top the audio N373.4 billion FCF wey shalake go still cut interest, taxes, depreciation and amortization from it before dem go share d rest. Na for d deductions be d place wey those SA guys go do magomago. No be MTN again? Not until those SA people waka before MTN go become a clean transparent company. As e be for MTN now, if you buy MTN, ji ma sun o! Igi pawpaw o ni wo pawa o.
|
InoGetJoy:dats why una own don cast patapata. U tink say na ordinary eye wey dey make una IPOB terrorists dey burn everywhere for iboland? Shiorr |
Nonsense report as usual from bloggers wey dey form journalists. Shiorr. If every internal memo wey dey be news, dat means say una no get job niyen.shiorr Btw, trading crypto no be job o.. All the artisans , printers etc in Lagos now don quit work and don turn to crypto. Dem get work o but just abandon dem work dey do Bitcoin . E go beta make government stop dis crypto madness o. Lazy people wey dey look for free money. Awon ole ole! Shiorr. One wey I know never go him shop for months now becos of dis nonsense crypto get rich quick mentality. Thank you FCMB. Na laziness and get rich quick mentality dey worry dem! Imagine someone wey be 18 to 30 years wey dey waste hin youth and time wey e supposed use get right skill, experience and network dey decieve himself say him na crypto trader. Shoro niyen? Awon ole! Lazy lot! U will suffer in old age if at 18-30 na free money and get rich quick schemes you dey chase. Go work! That plumber get job o but him abandon all the job dey do Nonsense crypto. FG must stop dis madness o before dem grow up to become armed robbers. Lazy yoots! You go see dem dey wake up by 11a.m dey stretch. School dem no go, work dem no learn and if you give dem job,ur own don cast patapata be dat. Shiorr!!
|
Tokskob2008:D boy na front. Abeg forget d story |
Tokskob2008:" However, the young man is allegedly being shielded by his parents and a former Deputy Inspector-General of Police (rtd), Abdulrahman Olajide. " You no read dis part of the report? |
AmazingELixir:Generations of unborn Lagosians go listen to dat crackhead's audio and hear that d places the terrorist called out were later burnt yet some ibo IPOB terrorists like you supported him. Dey will be taught in history of how an unwell ibo terrorist called Nnamdi Kanu woke up one day and told his ibo IPOB terrorists to go burn down Lagos, a Yoruba land. Una own don cast patapata aswear2gud. Shiorr! |
It was then it dawned on our client that he has been scammed/defrauded and criminally deceived to part with his hard-earned money with intent to be permanently deprived of the same by the suspect. 19 year old use una head play ludo. Roll call of awoof lovers (eni nwa ifa to wa ri ofo) Details and Signatures of Reachable Victims who sponsored this petition are as follow: Mr. Oladayo Sofidiya (our Client), Mr. Yusuf Olayide; Donye Goodness Oluwaseun; Oluwatosin Daniel Oduntan; Ogunjobi Toluwalope Mercy; Odeyomi Olumide Kayode; Adeyi David; Ifelola Blessing Oluwademilade; Phillip Opeyemi Olatinwo.
|
19 year old no fit package dis kain heist. Arrest him parents and grandparents. Shiorr |
indadi:Cc Seun Mynd44 Lalasticala Rule 2 and Rule 3 broken. At least na God create dem and dem beautiful . If you no like dem, allow some other people to cherish dem in peace. E be like say na becos of breast u come dis life, nothing more. U wey dey call pesin useless, na ur own life you dey cast so. Shiorr. |
ifiokjohn:Clap for urself .. For ur mind, u tink say u go collect gold medal if you dey burn and destroy like a plague shey? To burn and destroy no dey hard o. In fact, wetin IPOB terrorists no fit destroy no exist. Go ask iboland. As u no get my point, make I clear myself, I no get any problem with ibo as a tribe, na shameless ibo like you wey dey support IPOB terrorists I detest. Una own don cast patapata. Una no even see anything wrong with una crackhead son wey wake up go to tell una jobless terrorist youths to go burn down another man's land. Shey a Kola fit make up for Ekiti or Oshogbo con dey tell Yoruba youths to go burn down Onitsha and you think say we go dey defend am like una dey defend that terrorist Nnamdi Kanu. Dat is why if you dey defend IPOB terrorists, you sef na IPOB terrorist. Shiorr |
ifiokjohn:As u no get shame, I go remind you say na ur terrorist Nnamdi Kanu wey talk for dat audio and the places d crackhead listed for d IPOB terrorists to go burn in dat audio got burnt! Shey ur imaginary Yoruba youths dey listen to that una useless radio biafra ni? As una dey protect una terrorists, na so dem go finish iboland las las. As una no get sense and shame to condemn that terrorist wey dey tell hin ibo followers to go burn down another man's land. |
AmazingELixir:If u build Lagos, u no go join IPOB terrorists con burn am. As u dey support dat crackhead terrorist Nnamdi Kanu wey unleashed him umubingo IPOB terrorists on Lasgidi, na so u go reap am too. Una tink say na play be dat audio wey Kanu take tell him fellow terrorists to go burn down Lagos. Shiorr. Even Shekau wey madt gan, he know tell hin follower to go burn down Abuja or Lasgidi, na una own terrorist con do am. Una own don cast patapata. We dey para gidigan but dey wait make FG handle hin mata first. |
RodgersAkpafu:E be like say u tink say na yesterday dem born me. Shiorr. We no go forget how you IPOB terrorists burn down Lagos o. The last time wey I checked Kanu Nnamdi no be Lagos Thug This na the AUTHENTIC audio below are nnamdi kanu's orders to ipob on live Radio during endsars Protests 1hr 35Mins Destroy every bridge and kill all Police 1hr 46 mins burn down tinubu’s hotel 1 hr 42 min Burn down Nitel building and all Govt buildings in lagos, burn down Muritala Mohammed Airport 1hr 39 min kanu orders IPOB to Kill Army Officers and manufacture Weapons 1hr 47 min tinubu must go down 1hr 52 min kanu Confirmed information that Cele and Orile police Stations In lagos are on fire and Is delighted Orders ipob to use green white green and blood as the Nigerian flag. Tells ipob to target tinubu and Sanwo Olu and their Children 1 hr 56 min block every road kill Sabotuers 2hr.00 min Destroy everything holding the Economy of Nigeria. Burn all pipelines 2.hr09 min Kill the Army in Lekki [/b]Claims 15 people were killed in Lekki.,Set Dangote Trucks on Fire. 2.hr 15 min [b] Burn down Every Federal Govt Building attack Police. 2hr 18 mins Describes again how to make Molotov Cocktail bombs 2hr20min kanu asks where are the ipob People with Double barrel guns in Abuja? 2 hr 22 min ipob will make an example of Ikpeazu and Sanwo Olu all tinubu’s nvestments should be destroyed 2hr 24min build bombs and lay them by the roadside 2 hr 32 min kill any Governor that declares Curfew 2hr 56min kanu says tinubu’s hotel is on fire on his orders 3 hr 09 mins burn everything tinubu owns and Dangote Trucks the war has started Every Police Station must go down destroy all Federal Government Property burn down Lekki Toll Gate destroy Dangote refinery burn every Pastors Church that supports one Nigeria https://www.youtube.com/watch?v=Ktk4uXmlOLs |
DOTian:Na d whole of iboland states no deserve any monthly allocations because na burn u IPOB terrorists go burn everything dem use d money from monthly allocations do. Shiorr. Shey u see say iboland wey IPOB terrorists dey and North East wey Boko Haram terrorists dey na dem dey twin for IGR barreness. Na wetin una turn iboland to be dat; barren land. Shiorr Federal Government should give more allocations to Lagos State sef because Lagos sabi how to turn money into wealth not those destructive locust states where bandits, IPOB terrorists and Boko Haram terrorists ti take over . Even God and bible support am to give a grateful , worthy and profitable state like Lagos State more allocations , Matthew 13:12 "Whoever has will be given more, and they will have an abundance. Whoever does not have, even what they have will be taken from them."
|
Lasgidi dey resilient. Lasgidi wey rise up from the terrorist attack on it by the IPOB terrorists last year to take back its No. 1 position na d evidence say we fit defeat terrorists. Up Lagos. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 57 58 59 60 61 62 63 64 65 (of 74 pages)