Nigerialabalaba's Posts
Nairaland Forum › Nigerialabalaba's Profile › Nigerialabalaba's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 56 57 58 59 60 61 62 63 64 (of 74 pages)
NIGHTMARE0O7:U see ur life so,u don jam lying job full time. If u do fufu Yoruba and he just get one single smell, na only u go chop am. That's why Yoruba dey sell eko side by side with fufu. |
NIGHTMARE0O7:U try but u no get am. Fufu and Akpu no be d same. D difference dey clear so tey if you dey chop and smell Akpu, you go sabi say dis no be fufu. Dem different: Yoruba fufu dey always dey lighter while akpu na deeper dirty white colour. Akpu dey hard so tey if you trow am for wall,e fit bounce back, Yoruba fufu no dey hard at all. Yoruba fufu no dey smell but Akpu dey smell ,smell bad sef, because ibo no get plenty water wella to take rinse d cassava wella. I believe say ibo people,especially Ibo wey dem born or dey live for Yorubaland, now don dey abandon Akpu, na fufu some of dem dey do now becos generally people no dey like to dey eat stone again becos of d sterotype Yoruba people give ibo people. Akpu dey smell bad so tey u go need scented soap to take wash and baff before d smell go die. See Akpu and fufu below @OP, thank u for d education on Ewedu sa.
|
Na IPOB do am. Dem own don cast patapata. As dem attack Oba of Lagos palace, na d worse kind of terror dem go do dem land and ezes. Anybody wey put hand to burn Lasgidi, hin own , hin eze and d village own don cast patapata. |
LLiKYekoba:Na u sabi. Ibo no go give u blood to suck. Na that Nnamdi KKK Kanu Ibo go troway under moving truck. |
AsampeteNwaanyi:Hermaphrodite Watch Tower, na u go tire
|
Conrod:Shiorr. Una don start again dey recycle d war propaganda . Abeg if u wan suck blood no be d blood of dis generation of ibo u go suck. |
Gallant! Triumphant Owu Nigerian warrior! Warring, na our work o. If ur head no correct u con dey Daboh my Naija, we go Tarka u. A whole Uli strip wey dem Biafra forces dey use for Propaganda during d war na hin dry so. Obasanjo and Benjamin Adekunle, I troway salute for una. Any pesin wey wan put Nigeria for war again, dat war na hin papa compound go host d war. IPOB No.1 Terrorist, Nnamdi KKK Kanu, dis memo na for u o Dis Reno sef, for dis one, na only u waka come
|
Kilotat:U go just dey allow people wey no get sense reach you dey play ludo for your head. Wetin make u even believe say na Nigeria be dat sef? Becos one random Aliyu post am? Make una go find beta work o,all dis tin una dey yarn na becos una dey idle ni. Shiorr. Fake News Nigeria Limited.
|
locodemy:Prophet Loco, I dey twale you from here in Katanga Oga mi. Dat gsk fit shock people but he no go fit run alone, las las ,d laggards for dat sector go do dem gravity work on top gsk or all of dem,including the Oga at the top, fidson, sef go run up together. Dat kain scenario no dey make gsk dey give me joy. I dey like to dey use industry leader price for a sector to gauge d sentiment. As u mention prophesy, na so I remember say e get one stock wey nobody don even mention hia and dat stock na hin get next year sure banker. Nobody go buy am if I mention am so make I do peem. Me, I dey always come and waka in peace like Omo Eko. Igi pawpaw o ni wo pawa o. |
She is in sifia pains ![]() |
DUNKA:Bros e, abeg dis time, e go beta make we dey ask for wetin make person no buy too. Dis market dey remind me of dat film 300 BC wey d actor sef die for the film. Igi pawpaw o ni wo pawa o. |
Manwarrior55:Shishi risk, e go drop kuuleh,no shaking. D only tin be say d interest fit sumol, e dey hard to sell if u need kudi kiakia but some houses like A*h*r S*e*e* dey accept am for collateral to give u kudi wen u nid kudikudi kiakia. No go borrow money buy am unless d FGN bond interest pass d loan interest. Igi pawpaw o ni wo pawa o. |
E good,I like am. At least he remember hin people wey need wheelbarrow. My only problem be say why hin go buy Tokunbo wheelbarrow? I no dey among my people wey dey believe say Tokunbo wheelbarrow beta pass new o. Tokunbo wheelbarrow fit cause accident if hin tyre remove on duty for express road. Igi pawpaw o ni wo pawa o. |
Soro niyen? govt go dey bomb and kee hin own officers becos of a terrorist dey dem don cast hin own. |
Tithe na from Moses law, tithe sef na one tenth of an Israelite's firstfruits to support the Levites wey no get land wen dem share am , tithe no be money but na an obligatory offering. If you dey outside Jerusalem and dat 10% of ur first fruits dey outside Isreal, you go sell am if u no fit carry am come Isreal and wen you reach Isreal, you go use d money buy same thing to replace am and dash d Levites. Any pesin wey dey collect money for tithe no try. Na scam and he go beta make dem stop. Na collection for d saints wey dey for new testament na hin be money, not tithe. |
E be like say u tink say na yesterday dem born me. Shiorr. We no go forget how you IPOB terrorists burn down Lagos o. The last time wey I checked Kanu Nnamdi no be Lagos Thug This na the AUTHENTIC audio below are nnamdi kanu's orders to ipob on live Radio during endsars Protests 1hr 35Mins Destroy every bridge and kill all Police 1hr 46 mins burn down tinubu’s hotel 1 hr 42 min Burn down Nitel building and all Govt buildings in lagos, burn down Muritala Mohammed Airport 1hr 39 min kanu orders IPOB to Kill Army Officers and manufacture Weapons 1hr 47 min tinubu must go down 1hr 52 min kanu Confirmed information that Cele and Orile police Stations In lagos are on fire and Is delighted Orders ipob to use green white green and blood as the Nigerian flag. Tells ipob to target tinubu and Sanwo Olu and their Children 1 hr 56 min block every road kill Sabotuers 2hr.00 min Destroy everything holding the Economy of Nigeria. Burn all pipelines 2.hr09 min Kill the Army in Lekki [/b]Claims 15 people were killed in Lekki.,Set Dangote Trucks on Fire. 2.hr 15 min [b] Burn down Every Federal Govt Building attack Police. 2hr 18 mins Describes again how to make Molotov Cocktail bombs 2hr20min kanu asks where are the ipob People with Double barrel guns in Abuja? 2 hr 22 min ipob will make an example of Ikpeazu and Sanwo Olu all tinubu’s nvestments should be destroyed 2hr 24min build bombs and lay them by the roadside 2 hr 32 min kill any Governor that declares Curfew 2hr 56min kanu says tinubu’s hotel is on fire on his orders 3 hr 09 mins burn everything tinubu owns and Dangote Trucks the war has started Every Police Station must go down destroy all Federal Government Property burn down Lekki Toll Gate destroy Dangote refinery burn every Pastors Church that supports one Nigeria https://www.youtube.com/watch?v=Ktk4uXmlOLs |

mancoconut:Ibo no get mouth on top dis kain mata. Na FG do am. U tink say PMB dey joke wey hin say e go speak the language una terrorists understand. |
Brimstone77:No worry, you see for your front so, na ur ipob terrorist leader dey go so. Na ur lie say ur IPOB terrorists no dey hate I wan burst. Sebi na sense Adeyinka no get so tey overfeeding dey worry am, ur own terrorist Nnamdi Kanu dey go around dey collect money to take buy guns to take terrorize Nigeria and Nigerians. Una eye go soon clear. With dis judgement alone, una own don cast patapata |
samguru:No be hia we dey days ago wey we say egungun be careful,no run enter MTN expressway for dat price e dey do dat time. Other stocks be 50k, MTN say dem own be 20k yet dem gbese full everywhere you go. Btw, cutix na be anoda stock wey u go need to shine ur eyes,dem be 20k from 17k but dem neva add the bonus. If dem add the bonus, dat one be say,cutix na 10k eps. Igi pawpaw o ni wo pawa o.
|
Brimstone77:Wetin con be dis? Love abi? Una eyes go soon clear. Shiorr E be like say u tink say na yesterday dem born me. Shiorr. We no go forget how you IPOB terrorists burn down Lagos o. The last time wey I checked Kanu Nnamdi no be Lagos Thug This na the AUTHENTIC audio below are nnamdi kanu's orders to ipob on live Radio during endsars Protests 1hr 35Mins Destroy every bridge and kill all Police 1hr 46 mins burn down tinubu’s hotel 1 hr 42 min Burn down Nitel building and all Govt buildings in lagos, burn down Muritala Mohammed Airport 1hr 39 min kanu orders IPOB to Kill Army Officers and manufacture Weapons 1hr 47 min tinubu must go down 1hr 52 min kanu Confirmed information that Cele and Orile police Stations In lagos are on fire and Is delighted Orders ipob to use green white green and blood as the Nigerian flag. Tells ipob to target tinubu and Sanwo Olu and their Children 1 hr 56 min block every road kill Sabotuers 2hr.00 min Destroy everything holding the Economy of Nigeria. Burn all pipelines 2.hr09 min Kill the Army in Lekki [/b]Claims 15 people were killed in Lekki.,Set Dangote Trucks on Fire. 2.hr 15 min [b] Burn down Every Federal Govt Building attack Police. 2hr 18 mins Describes again how to make Molotov Cocktail bombs 2hr20min kanu asks where are the ipob People with Double barrel guns in Abuja? 2 hr 22 min ipob will make an example of Ikpeazu and Sanwo Olu all tinubu’s nvestments should be destroyed 2hr 24min build bombs and lay them by the roadside 2 hr 32 min kill any Governor that declares Curfew 2hr 56min kanu says tinubu’s hotel is on fire on his orders 3 hr 09 mins burn everything tinubu owns and Dangote Trucks the war has started Every Police Station must go down destroy all Federal Government Property burn down Lekki Toll Gate destroy Dangote refinery burn every Pastors Church that supports one Nigeria https://www.youtube.com/watch?v=Ktk4uXmlOLs |
Dimitarr:Shey na dis nonsense u dey tell urself every morning? |
Abagworo:You beta go find work, by d time you are 59 wey ur mates don acquire beta skill and education and dis crypto nonsense go don become obsolete, na dat time you go hia ween! Na laziness and get rich quick mentality dey worry una. I pity una old age aswear2gud. Shiorr |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 56 57 58 59 60 61 62 63 64 (of 74 pages)

Make una go find beta work o,all dis tin una dey yarn na becos una dey idle ni. Shiorr. 