₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,344,741 members, 8,513,463 topics. Date: Thursday, 05 November 2026 at 04:56 AM

Toggle theme

Nigerialabalaba's Posts

Nairaland Forum › Nigerialabalaba's Profile › Nigerialabalaba's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 60 61 62 63 64 65 66 67 68 (of 74 pages)

Politics › Re: Ikoyi Building Collapse: Osinbajo Drags Sahara Reporters To Court by Nigerialabalaba:
Minime10:
When is he going to extend same gesture to Mr. Timi Frank
Dat one wey no get job. For dis life, no go dey fight pesin wey no get job, family or anything to lose o. You don see any business or job or family dat man wey you call get? Sowore get business and family so hin get tins to lose but dos ones like Deji, FFK, Beaf a.ka. Reno Omokri dem dem, those ones no get job o.
Politics › Re: Ikoyi Building Collapse: Osinbajo Drags Sahara Reporters To Court by Nigerialabalaba:
Saharareporters own don cast. Dis na d effect of hanging around IPOB terrorists.

For dem mind, na to dey lie lie dem tink say dem go fit use make am for life. Na d Sowore wey dey lie upandan won become President o. Shiorr.

Sowore,just put that Obey Commander song that place curse on defamers on replay ;
Ara yin len da loro, abanije e ku ofo, arayin leshe

NYSC › Re: NYSC Kicks Over Feeding Allowance For Corps Members As Prisoners Get N1000 by Nigerialabalaba: 1:47pm On Nov 07, 2021
BeeBeeOoh:
https://lifestyle.thecable.ng/nysc-kicks-over-n650-daily-feeding-allowance-for-corps-members-as-prisoners-get-n1000/
NYSC wey dey collect money from LGA and PPA. Who be dis wey dey compare NYSC Corp members to prisoners? People wey con dey pay government to do internship nko? Shiorr.
Politics › Re: President Muhammadu Buhari Sits On A Chair While In The Mosque (photos) by Nigerialabalaba(op): 1:39pm On Nov 07, 2021
AchalugoNwa:
Mynd44 lalasticlala Seun

Rule 2
If una IPOB terrorists call pesin vegetable and mod no delete am, I go send una to una parents. Shiorr. If you no want collect am, no yab. Shikena.
Politics › Re: Biafra:what Igbos Should Learn From Oromos People Ethiopia. by Nigerialabalaba:
AchalugoNwa:
you'll be fixed sweetie
Mynd44 lalasticlala Seun

Rule 3.

As u no get job. Go fix una IPOB terrorists gang. Anywhere una drag Naija or yab me, I go expose una yansh and send una to una parents. Shiorr.
Politics › Re: President Muhammadu Buhari Sits On A Chair While In The Mosque (photos) by Nigerialabalaba(op): 1:35pm On Nov 07, 2021
SILVERLINES:
op both vegetables you just mentioned are useless to mankind, therefore I urge you to save your tears.
Na d pesin wey hin papa be vegetable go dey call anoda pesin papa vegetable. As ur Papa no train you, na u be d son of a vegetable.
Politics › Re: Biafra:what Igbos Should Learn From Oromos People Ethiopia. by Nigerialabalaba: 1:28pm On Nov 07, 2021
AchalugoNwa:
you're back from ban

I'm monitoring you
chairman, association of idle IPOB terrorists on Nairaland , u still neva get work .
U tink say na everyone no get work wey con dey sleep for Nairaland like una. Shiorr
Politics › Re: Biafra:what Igbos Should Learn From Oromos People Ethiopia. by Nigerialabalaba: 1:22pm On Nov 07, 2021
U no dey busy aswear2gud. Go find better work do. D oromos, the Tigray and Ethiopia federal government wey dey fight no dey fight to break dem country and no ibo terrorist like IPOB terrorist group go burn down Addis Ababa. Shiorr
Politics › President Muhammadu Buhari Sits On A Chair While In The Mosque (photos) by Nigerialabalaba(op): 12:42pm On Nov 07, 2021
Here na d picture of President Muhammadu Buhari wey siddon on a chair in a Muslim congregation for prayers.

I just dey wonder wetin make d one of Asiwaju Tinubu con dey pepper IPOB terrorists and PDP .
Kini big deal gan?

Politics › Re: We Have No Link With Biafra National Guard – IPOB by Nigerialabalaba: 1:58am On Oct 31, 2021
Na lie e dey lie o. Na the Chief terrorist of IPOB terrorists tell his followers to dey kill and burn upandan. Na dem burn down Lasgidi last year. Na d proof be dis




This na the AUTHENTIC audio below wia d notorious terrorist nnamdi kanu's order ipob terrorists on live Radio during endsars Protests to go burn and kill

1hr 35Mins
Destroy every bridge and kill all Police

1hr 46 mins
burn down tinubu’s hotel

1 hr 42 min
Burn down Nitel building and all Govt buildings in lagos, burn down Muritala Mohammed Airport

1hr 39 min kanu orders IPOB to Kill Army Officers and manufacture Weapons

1hr 47 min tinubu must go down

1hr 52 min
kanu Confirmed information that Cele and Orile police Stations In lagos are on fire and Is delighted

Orders ipob to use green white green and blood as the Nigerian flag.

Tells ipob to target tinubu and Sanwo Olu and their Children

1 hr 56 min
block every road kill Sabotuers

2hr.00 min
Destroy everything holding the Economy of Nigeria. Burn all pipelines

2.hr09 min
Kill the Army in Lekki [/b]Claims 15 people were killed in Lekki.,Set Dangote Trucks on Fire.

2.hr 15 min
Burn down Every Federal Govt Building attack Police.

2hr 18 mins
Describes again how to make Molotov Cocktail bombs

2hr20min kanu asks where are the ipob People with Double barrel guns in Abuja?

2 hr 22 min
ipob will make an example of Ikpeazu and Sanwo Olu all tinubu’s nvestments should be destroyed

2hr 24min build bombs and lay them by the roadside

2 hr 32 min kill any Governor that declares Curfew

2hr 56min
kanu says tinubu’s hotel is on fire on his orders

3 hr 09 mins

burn everything tinubu owns and Dangote Trucks the war has started

Every Police Station must go down
destroy all Federal Government Property burn down Lekki Toll Gate destroy Dangote refinery[b] burn every Pastors Church that supports one Nigeria




https://www.youtube.com/watch?v=Ktk4uXmlOLs

Education › Re: Watch As Schoolchildren Sing National Anthem Standing In Flood Water In Lagos by Nigerialabalaba: 12:07am On Oct 31, 2021
Tinubuadvocate:
Their teachers should sack for endanger the lives of those kids.
Which danger dey inside putting legs inside flood caused by rainfall? If na so, dat means me and my friends wey put leg inside even dirty water wey pass dis one suppose don die.
D kain dirty flood water for some parts of Lagos and even overseas like Germany during their last flood worse pass dis one . In fact, the Germany and London flood na so so shit water.

Na the school suppose relocate until d water go down. I salute and admire the children though as dem dey sing with a defiant tone to pledge allegiance to dia country. I pray say one day dem go become great and give back to dat community and no go be like IPOB terrorists wey dey kill and burn upandan or Diezani and Gen Azazi wey steal billions yet most children for dem village no even get school to attend.
Politics › Re: PDP Convention: Osita Chidoka Points Out Absence Of Igbo Presidential Aspirants by Nigerialabalaba: 11:59pm On Oct 30, 2021
Penguin2:
Responding to you is an honour I’m no longer willing to bestow to u.

You don’t deserve it.

Until you are logical and civil enough.
U wey no fit yarn unless you yab dey form . If you Dabo me, I go Tarka you so dat next time u go tink twice before you insult me first. Shiorr.
Politics › Re: PDP Convention: Osita Chidoka Points Out Absence Of Igbo Presidential Aspirants by Nigerialabalaba: 11:27pm On Oct 30, 2021
Penguin2:
[s]Exactly!

We Igbos know that. And that’s why no Igbo man is interested in engaging in a wild goose chase.

Let PDP give an Igbo man its ticket and see Lagos-Ibadan expressway press and their Twitter minions going on overdrive to remind the north that voting an Igbo man is voting Nnamdi Kanu.

But we know them.

If in the spirit of United southern Nigerian, the Yoruba will not concede the presidency to the Igbos after OBJ’s 8 years as president and Osinbajo’s likely 8 years as vice, then the north can rule forever for all I care[/s].
U still dey blame Yoruba for ibo political shenanigans and naivity.

Wen una dey support the IPOB terrorists wey dey behead innocent people and burn everywhere upandan una no sabi say d blood of dos innocent souls go fight una back.

If una serious, na PDP una get more chance to get d ticket but una dey too fixated on Tinubu and APC instead make una shogba e. Shiorr.
Politics › Re: PDP National Convention Consensus List Emerges Without Oyinlola by Nigerialabalaba: 10:47pm On Oct 30, 2021
Setonji Koshoedo, former PDP Chairman, Lagos State chapter, Bode George dem pesin, don come back into political reckoning. Even with dis, d day PDP dey do convention, na Asiwaju Tinubu still dey trend. PDP no try .Shiorr.
Politics › Re: Nigerians React As Video Of Tinubu Leap Walking Today Surfaces by Nigerialabalaba: 9:45pm On Oct 30, 2021
FakePrinceOfLagos:
Why you dey fear
Me fia IPOB terrorists and ibo boys impostors wey full everywhere for nairaland like una. Tufiakwa!
Politics › Re: Abba Kyari Reinstated, Resumes Work - Demola Of Lagos (Photos) by Nigerialabalaba: 9:34pm On Oct 30, 2021
popesco123:
May you ever remain in one nigeria with hausa fulani people in Jesus name. Unity bigger.
e pay me o. Imagine if na only us and IPOB terrorists dey inside 9ja. Dem go don burn down all Yoruba cities niyen.
Politics › Re: Aftermath Of Attack On Anambra Police Convoy (Graphics Photos) by Nigerialabalaba: 9:32pm On Oct 30, 2021
See chinko Bante o!! Na d juju wey dem dey bank on b dis. Tomorrow now, we go hia say dem don go kill the Babalawo wey do d Bante for dem.

Politics › Re: Abba Kyari Reinstated, Resumes Work - Demola Of Lagos (Photos) by Nigerialabalaba: 9:12pm On Oct 30, 2021
hopexter:
As expected. Why dem no go reinstate am when he get ogas wey him dey remit to? Welcome back jare. If you get sense, stay away from Southeast make ipob no use you count police scores grin grin
Na IPOB terrorists own don cast patapata. He dey resume work for iboland to clear all the IPOB terrorists dia. Na patriotic Nigerians beg FG to bring the man back after all no court sentence am. Even Theodore Orji wey be confam thief win election for Abia for iboland from EFCC prison.

Politics › Re: Abba Kyari Reinstated, Resumes Work - Demola Of Lagos (Photos) by Nigerialabalaba: 9:09pm On Oct 30, 2021
IPOB own don kpeme! Abba Kyari oko awom IPOB terrorists. Kaabo!! Na u be de man. While you were away, awon IPOB terrorists had a field day including here on Nairaland. Abeg help us speak to them d language dey understand.

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 60 61 62 63 64 65 66 67 68 (of 74 pages)