Nigerialabalaba's Posts
Nairaland Forum › Nigerialabalaba's Profile › Nigerialabalaba's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 59 60 61 62 63 64 65 66 67 (of 74 pages)
Wey de hypocrites wey dey shout say dis government na government of the North for the North. Shey Maina na ibo or southerner too? Shiorr. Una own don cast patapata. |
Commentor:Shey? I remember say EFCC catch Mompha, Yoruba people no shout upandan and now Fulani no shout about Maina but if EFCC reason the mata of cubana wey get unexplained wealth or innosun wey forge document to clear goods wey e use gbese from GTB buy, dem go still dey shout say dia victim wey dem cheat na hin dey persecute dem. U see ibo(I before others) sense so? ![]() Maina be Fulani and Fulani people no talk say na becos hin be Fulani na EFCC reason him mata. IPOB terrorists want to dey use drug money to dey cause trouble for Naija. Some criminal ibos want to dey cheat the system and wake free. Lailai o. Shiorr |
Gentlerespect76:Na too much sense dey worry una ipob terrorists. Since for una mind, na only ibo EFCC dey arrest and prosecute, shey Maina na ibo too? Na cunny sense I dey see over all una mata. Shiorr |
From that one wey dey repackage cars wey defraud GTB to the one wey say him get club yet dey spray hard currency upandan, any time EFCC reason dia mata, dem, especially the IPOB terrorists, go dey say na becos dem be ibo. Shey Maina na ibo too? Shiorr |
Sebi one ibo man EFCC arrest say na becos hin be ibo man, na him make EFCC arrest am. Now Maina own don cast . If Maina be ibo man, wetin ibo people go say? |
Maina na legendary thief. 61 years no do sef. If Maina na ibo man e be, we no go hia word yet one carry CBN loot go Anambra go dey share and EFCC neva reason him mata yet. Soludo wey dash $7b to Naija banks and close the shop of Nigerian Minting and Printing Press , carry naira minting overseas so he fit do magomago with the currency contract with Seccurrency from Australia. Na d way hin manipulate CBN to gather money for his political career for Anambra, na so he go do as governor. Shiorr |
Fahdiga:u don ever make sense? All ur comments on Nairaland, na so so yab people dey dash you say u no dey make sense as usual. Na u wey no ever dey make sense con turn into sensometer. Shiorr |
All of dem na scam. Prophesy don cease, anyone wey dey prophesy now dey scam with telepathy occult power.
|
Lobatan
|
FlipModeSquade:D only shit inside Naija na IPOB terrorists like una and very soon, Naija go weed una off and the land go even reject una terrorist bodies by d time NA and police finish una. U wey una own don cast patapata. Shiorr |
Aufbauh:D impostor fakeprinceofLagos na ibo o. Abeg no fall for his scam. |
My own be say APC eye don clear now say dem no fit give ibo dem APC presidential ticket. PDP fit dash dem shah. Shiorr |
Up Nigeria! Useless BDC wey be collaborators with dat criminal unpatriotic Olumide Oniwinde of Abokiforex wey dey arbitrarily manipulate rates. CBN should give us update on dia effort to bring all of dem to book. Shiorr. |
PoliteActivist:you be confam table shaker. Abeg leave IPOB terrorists alone. Na to kill and burn dem sabi, if good tins dey happen, u no go see IPOB terrorists. Dis one na victory to Anambra Ibo people and congratulations to Sai Baba, President Muhammadu Buhari, Commander in chief of the Armed Forces, for bringing peace back to Anambra. |
Richardonald:As you dey tink so, u tink say na Yoruba be ur problem? Una eye go soon clear. E go beta make APuGA present Oga Obiano to contest against APC and PDP candidates in 2023 o |
SlyDev:Ara meri ri.............!
|
ThatFairGuy:Shey?? IPOB terrorists own don cast patapata
|
Bornbiafra:Na d same tin we dey yarn. APC go dey naive to give ibo dem presidential ticket. All the IPOB terrorism now don show say na to get APC or PDP ticket yet na APuGA get Anambra. |
Ruggman:Too much sense dey worry una. PDP, APP and AD, na late Chief Bola Ige write dem manifesto and Pa Obj na military arrangee. Unless u want to kuku go bring military back make dem impose ex-military pesin wey be ibo on all of us. APC eyes sef don clear now say dem no fit give ibo dem presidential ticket |
U see why APC go dey naive to give ibo dem presidential ticket? If dem give ibo APC presidential ticket, APC own don cast patapata be dat. Ibo na PDP and patapata APuGA
|
discusant:So na becos of dat you IPOB terrorists burn down Lasgidi? Una own don cast patapata aswear2gud. Una go burn una land pass d one una burn Lasgidi las las. U na don jam correct ibile spell. Shiorr |
geunik:E still dey dia o. http://saharareporters.com/2021/11/04/exclusive-vice-president-osinbajo-linked-lagos-collapsed-building-current-death-toll-36 |
Dis one be like cult killing o. |
discusant:E be like say u tink say na yesterday dem born me. Shey Lasgidi na part of your imaginary islamic republic. Shiorr. We no go forget how you IPOB terrorists burn down Lagos o. This na the AUTHENTIC audio below are nnamdi kanu's orders to ipob on live Radio during endsars Protests 1hr 35Mins Destroy every bridge and kill all Police 1hr 46 mins burn down tinubu’s hotel 1 hr 42 min Burn down Nitel building and all Govt buildings in lagos, burn down Muritala Mohammed Airport 1hr 39 min kanu orders IPOB to Kill Army Officers and manufacture Weapons 1hr 47 min tinubu must go down 1hr 52 min kanu Confirmed information that Cele and Orile police Stations In lagos are on fire and Is delighted Orders ipob to use green white green and blood as the Nigerian flag. Tells ipob to target tinubu and Sanwo Olu and their Children 1 hr 56 min block every road kill Sabotuers 2hr.00 min Destroy everything holding the Economy of Nigeria. Burn all pipelines 2.hr09 min Kill the Army in Lekki [/b]Claims 15 people were killed in Lekki.,Set Dangote Trucks on Fire. 2.hr 15 min [b] Burn down Every Federal Govt Building attack Police. 2hr 18 mins Describes again how to make Molotov Cocktail bombs 2hr20min kanu asks where are the ipob People with Double barrel guns in Abuja? 2 hr 22 min ipob will make an example of Ikpeazu and Sanwo Olu all tinubu’s nvestments should be destroyed 2hr 24min build bombs and lay them by the roadside 2 hr 32 min kill any Governor that declares Curfew 2hr 56min kanu says tinubu’s hotel is on fire on his orders 3 hr 09 mins burn everything tinubu owns and Dangote Trucks the war has started Every Police Station must go down destroy all Federal Government Property burn down Lekki Toll Gate destroy Dangote refinery burn every Pastors Church that supports one Nigeria https://www.youtube.com/watch?v=Ktk4uXmlOLs |
duro4chang:E still dey dia o http://saharareporters.com/2021/11/04/exclusive-vice-president-osinbajo-linked-lagos-collapsed-building-current-death-toll-36 Dis one no dey go anywhere o, Sowore own don cast aswear2gud. |
uchennamani:abeg wetin be d size of the whole SE ,let alone Anambra wey dem go get the largest km of constructed roads. Una go dey lie every time like una former governor, Mr Obi Pandora. Shiorr |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 59 60 61 62 63 64 65 66 67 (of 74 pages)

