₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,344,735 members, 8,513,447 topics. Date: Thursday, 05 November 2026 at 02:51 AM

Toggle theme

Nigerialabalaba's Posts

Nairaland Forum › Nigerialabalaba's Profile › Nigerialabalaba's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 55 56 57 58 59 60 61 62 63 (of 74 pages)

Investment › Re: Nigerian Stock Exchange Market Pick Alerts by Nigerialabalaba: 2:12pm On Jan 27, 2022
samguru:
shebi idey shout make our people buy Guinness dem no buy, dem go join us las las for KM70
Oga mi, na all of dem for brewery industries carry loot o. For Guinness, na dia Q2 wey fall for Christmas and New year celebrations you dey see so. Na Adekunle Gold be high tins.

If Guinness do dis kain performance for Q3 and Q4, na dat time I go do dem tuale. As tins dey like dis, make we dey tell people to put c-caution sumol.

For dat NNFM and Total I agree totally with you 101% and sabi am wella but dat Guinness, dis q2 performance fit be dem peak for d FY 2021 sa.

Igi pawpaw o ni wo pawa o.
Investment › Re: Nigerian Stock Exchange Market Pick Alerts by Nigerialabalaba:
E ku market o cheesy
Investment › Re: Nigerian Stock Exchange Market Pick Alerts by Nigerialabalaba: 6:40pm On Jan 22, 2022
sonofElElyon:
Yes! I've been meaning to ask you... Will take the opportunity now that you mentioned me..
You know labalaba could be butterfly or "was there before us at the hut".. as in "eni a ba laba ni baba". The one we met in the hut (got there before us) is our senior..
Always thought you meant the latter.. we met Nigeria in the hut (Nigeria la ba laba)..
I'm wrong abi?
Na dis one sir:

Butterfly:

In its metamorphosis from the common, colorless caterpillar to the exquisite winged creature of delicate beauty, the butterfly has become a metaphor for transformation and hope; across cultures, it has become a symbol for rebirth and resurrection, for the triumph of the spirit and the soul over the physical prison, the material world. Among the ancients, is an emblem of the soul and of unconscious attraction towards light. It is the soul as the opposite of the worm.

In Western culture, the butterfly represents lightness and fickleness. Note Owen Warland's spiritual progression in Nathaniel Hawthorne's Artist of the Beautiful as it parallels the development of the butterfly which he struggles to mechanically recreate. In China, secondary meanings of joy and bliss. Is very closely related to love, especially with wings and when being burned in Cupid's hand that is not holding the bow. Wantonness, especially in Shakespeare. In Yeats, the opposite of the hawk, intuition as opposed to logic.

Na evening school I go o. I be Naija Tokantokan. NGX na d place to dey.

Investment › Re: Nigerian Stock Exchange Market Pick Alerts by Nigerialabalaba: 6:29pm On Jan 22, 2022
ololufemi:
I don't think some of those things matter when you consider the fast paced world of trades, acquisitions and mergers in this digital and innovative era. We could be surprised that a lot of companies presumed to have run aground will become beautiful brides for those who see value in them and believe they can turn them around or will benefit from acquiring their assets.

Heineken is a major shareholder in Champion Breweries PLC after acquiring majority shareholding status in the company and will look towards acquiring a 100 percent ownership.
Oga mi, e matter o. Everything matter, even up to logo design e matter. I still remember people wey buy Mercedes Benz, na later dem hear say d company no own d iconic Mercedes Benz logo,na so gbege start for the new owners.
D difference wey dey between to dey produce vaccines and toothpaste fit far so tey e fit wreck d business. To buy easy, na wen u enter u go see am. Na mistake like dat go make some behemoth go enter wahala years down the line especially after d main drivers wey do d join join don commot.
As for Yampion, Heineken no try. Na since 2014 dem don buy 57% controlling shares for d company still no dividend for almost 10 years nau o.
Investment › Re: Nigerian Stock Exchange Market Pick Alerts by Nigerialabalaba: 6:18pm On Jan 22, 2022
sonofElElyon:
grin
The man is not labalaba (butterfly)..
Nigerian labalaba dey greet you sir

Investment › Re: Nigerian Stock Exchange Market Pick Alerts by Nigerialabalaba: 5:58pm On Jan 22, 2022
onegentleguy:
UNILEVER has 2 core business lines;
HPC... Home and personal care business segment and
FBS... Food business segment which houses the core of the coys consumer products.

GSK operates on 2 core business lines;
Consumer health care business segment and
the Health/pharmaceutical arm of business.

And you really do not see any relationship btw GSK' consumer health care business segment and UNILEVER' HPC line... or how both segment can sync?

It means you still didn't quite follow the post.
You probably misrepresented matters. wink cheesy grin
Try reading btw the lines... then relate things to my previous analysis on GSK.

Note that am not saying that a merger, acquisition or buy-out will play out. ...I honestly know nothing about that pls. wink cheesy grin

Regards
As I dey look am so, Kabiyesi Gadaffi dey make sense o becos GSK don sell dia consumer goods section and share d money sef. Also, d 2 industries dey under different regulators (Gsk na pcn and NAFDAC and Unilever na only nafdac), e go easy for Unilever to relate/merge/buy Cadbury dan to buy GSK.

GSK' consumer health care business segment and UNILEVER' Households & Personal Care line no sync like dat o becos of regulation and production lines. Na only on paper e be like say dem sync. Wen GSK try am before, dey suffer wella so dem las las commot dia to face only pharmaceutical.

On paper you go tink say dem relate and sync until you enter u go con see wetin GSK mean wen dem talk say e fit be like panadol but no b panadol wink

Las las, if I use ur logic of complementary business, e fit be like say Julius Berger Furniture go fit buy Okomu Oil Palm one day niyen nau after all Okomu Oil get wood relationship with JB.

Meanwhile, I read say na 1986 Champions Brewery pay dividends last. Any pesin we dey buy champions bury, make him dey tell hin children so dat if hin no collect dividend for hin life time, hin children and grandchildren go collect am.
Igi pawpaw o ni wo pawa o.

Investment › Re: Nigerian Stock Exchange Market Pick Alerts by Nigerialabalaba:
yMcy56:
Oga Labalaba, you dey vex o shocked
See the battalion you copied. Lol.
Igi Pawpaw o ni wo pawa o cheesy
grin
Mamami, happy New year ma. Dis year ehn, you don make am pass last year sef. Well done for all una help. God don bless us wit u, na to dey thank God I dey so.
Politics › Re: Suddenly How Nnamdi Kanu Made Ndigbo To Abandon Education/skill For Terrorism by Nigerialabalaba: 4:37pm On Jan 17, 2022
E con join mmpkuri mmiri epidemic join am. Yeye blood thirsty IPOB terrorist.
Investment › Re: Nigerian Stock Exchange Market Pick Alerts by Nigerialabalaba: 4:30pm On Jan 17, 2022
Businesselites2:
5 Lucrative Metaverse Stocks You Can Buy in Nigeria in 2022
In just a few days into 2022, most companies have experienced a major surge in their market cap. As a result, this has brought about a substantial return on investment to their investors.

These profits on the investments didn’t just happen in one day, most of it had a long-term duration. There are several lucrative marketplaces you can invest in this year to secure a long-term profit, and Metaverse stocks is one of them.

https://businesselitesafrica.com/5-lucrative-metaverse-stocks-you-can-buy-in-nigeria-in-2022/
Cc Mynd44 Seun Lalasticlala Dominique Mukina2
Investment › Re: Nigerian Stock Exchange Market Pick Alerts by Nigerialabalaba:
otokx:
By who?
Na Tunde Lemo o. Former Wema Bank Plc MD and former CBN deputy CBN.
Wema Bank shareholders,las las,na Heaven una go collect una own reward.

Btw, I no even sabi who suffer pass between wema bank shareholders and union bank shareholders sef

Investment › Re: Nigerian Stock Exchange Market Pick Alerts by Nigerialabalaba: 11:30am On Dec 23, 2021
Harvestock01:
The best advice is almost always never appreciated.
sonofElElyon:
Telling him to read pages 1 - 6555 is also not nice
Eeweeee

Investment › Re: Nigerian Stock Exchange Market Pick Alerts by Nigerialabalaba: 10:38am On Dec 23, 2021
BOSMANARIS:
Guy, if you don't have answer to it, let it out candidly than this your advice of me reading from page 1 to page 6555.

I thought you're well equipped with knowledge about this thing but so disappointed.

Anyway, my bad and I sincerely apologize for contacting you
As I dey read ur comments, shishi apology and shishi sincerity no dey for ur comment.
Na by force to answer u ? abi u be winch?
If hin reply no do u, just read am, tank am and waka. Dis one wey u dey para dey give me consign o. For hia, na money we dey look for, no be fight.

Na poor man dey fight like dis in early mormor abeg.
Igi pawpaw o ni wo pawa o

Politics › Re: Customs Intercepts Container-Load Of Guns In Lagos by Nigerialabalaba: 2:37pm On Dec 18, 2021
Kucoin:
shocked


This guys are yet to brief us about the owners of all those ones they have being confiscating. There is nothing new here; the story of the pump reffle they once intercepted has died a natural death, same fate will befall this after the heat died off.

We're only bother about all the ones that were successfully smuggle unnoticed.
Na ur terrorists people nau. Na d gun dem wan use for biafla
Politics › Re: IPOB Declares Nnamdi Kanu Prisoner Of Conscience by Nigerialabalaba: 2:03pm On Dec 18, 2021
Joker25:
See as u quick to believe these audios
Yet Federal Govt told u the videos from lekki massacre was fake
I just dey laugh u
Na too much sense dey worry una. Even the terrorist no deny say hin no say all those trash and hate speech . Las las, na insanity e go claim say cause am.

For Lekki, so far,e be like say na only ur family members dem kill becos nobody don come out say dem kill him brother and sister.
Politics › Re: Listen To How IPOB Terrorists Leader Described Enugu, Umuahia & Abakaliki Igbo by Nigerialabalaba(op): 12:55pm On Dec 18, 2021
Afamsi:
Head slammers want to defeat the Biafra ideology/movement by tampering with Igbos unity
Walahi, u no well if after hearing dis rabid terrorist u still dey blame anyone. Ur own don cast patapata. Shiorr.
Before I be dey wonder where una dey get all dis horrible words people dey take lambast ibo, I no know say na so so kolomental people una dey follow and defend upandan.
If tomorrow, Fulani and Yoruba pesin call Ibo people hopeless, stupid and useless, u go still no get shame. Shiorr
Politics › Re: Listen To How IPOB Terrorists Leader Described Enugu, Umuahia & Abakaliki Igbo by Nigerialabalaba(op): 12:25pm On Dec 18, 2021
First na Massob leader call ibo people foolish, now na d terrorist Nnamdi Kanu con join useless and hopeless. Smh.
And ibo people dey fight people upandan say dem dey call dem foolish, hopeless and useless people wey be say na idiots like Uwazurike and Nnamdi Kanu tell us say ibo na foolish, hopeless and useless people

Politics › Re: Listen To How IPOB Terrorists Leader Described Enugu, Umuahia & Abakaliki Igbo by Nigerialabalaba(op): 12:01pm On Dec 18, 2021
Aswear2gud, Umuahia, Enugu and Abakaliki ,Ibo people don suffer! shocked
Na IPOB terrorists dey burn people for inside dem shops etc
Politics › Re: Listen To How IPOB Terrorists Leader Described Enugu, Umuahia & Abakaliki Igbo by Nigerialabalaba(op): 11:57am On Dec 18, 2021
"Enugu people are very very very useless people "

Umuahia people are very very stupid people, they are my people "

Walahi, IPOB own don cast patapata
Politics › Listen To How IPOB Terrorists Leader Described Enugu, Umuahia & Abakaliki Igbo by Nigerialabalaba(op):
Na so so horrible words wey big like Olumo rock na hin the the IPOB terrorists leader take describe and stone Ibo people


https://www.youtube.com/watch?v=0ODV30My__8
Chai!! Ibo people don suffer
Politics › Re: IPOB Declares Nnamdi Kanu Prisoner Of Conscience by Nigerialabalaba:
matrixmuzi:
U and ur cronies are bunch of half apes. U call people names and say shit all the time and I see poverty written all over u. How is ur tribe better than the Ibos. Ibos leave a better life than ur tribe. They have much more money than u. Just envy and jealousy will kill all of u. Retards.
Na inferiority complex dey worry una. If for ur land, sick people wey dey chop human being flesh fit dey roam, we no go allow dem for other parts of Nigeria.
Ur own don cast patapata as u dey do like say na vampire full una land. See as the same cannibal and terrorist u dey defend dey call una useless, stupid and hopeless people .



https://www.youtube.com/watch?v=0ODV30My__8
Politics › Re: 2023 Presidency: Insecurity An Arrow Deliberately Aimed At South-East - Ohaneze by Nigerialabalaba:
Tarrrh!
Wia dem dey wen Terrorist Kanu dey Kanu dey teach ibo IPOB terrorist how to burn and roast dem fellow ibos.
Liars dem be for ohaneze



https://www.youtube.com/watch?v=0ODV30My__8
Politics › Re: IPOB Declares Nnamdi Kanu Prisoner Of Conscience by Nigerialabalaba: 5:49pm On Dec 17, 2021
Ndimkpurummiri:
The Indigenous People of Biafra (IPOB) says Nnamdi Kanu, its leader, has not committed any crime to warrant his detention.
In a statement on Friday, Emma Powerful, IPOB spokesperson, said Kanu is fighting for the self-determination of his people, a recognised right by the United Nations Charter to which Nigeria is a signatory.

The separatist group said in seeking the freedom of his people, Kanu has done so peacefully without hate and malice against the government.

“Following the extraordinary rendition of Mazi Nnamdi Kanu from Kenya to Nigeria without proper documentation for doing so and long incarceration and detention of Mazi Nnamdi Kanu in DSS custody, we the global movement and family of the Indigenous People of Biafra (IPOB) wish to state categorically to the people of the world that Mazi Nnamdi Kanu is now declared Prisoner Of Conscience,” the statement reads.

“In 2015 Nnamdi Kanu was first arrested and subjected to an egregious violation of his fundamental rights. After his miraculous escape from the military invasion of his home in 2017, he was abducted in Kenya and renditioned to Nigeria in June this year.

“Mazi Nnamdi KANU has been in DSS detention in Abuja ever since then. We, therefore, have to inform the world, most civilised countries and the Africa continent that Mazi Nnamdi Kanu is fighting for the freedom and self-determination of his people because under the United Nations Charter, to which Nigeria is a signatory, self-determination is not a crime.

“Under the African Union Charter to which Nigeria is a signatory, Self Determination is not a crime. Under the Laws of the Federation of Nigeria, particularly Article 20, CAP A9, self-determination is not a crime. As a matter of fact and law, Self-Determination is recognized as a right, both domestically and internationally. Above all, Self Determination is a political opinion, which is recognized as a fundamental right under the Nigerian Constitution.
“During the military invasion of his residence, code-named operation Python dance, Mazi Kanu was almost killed save for his miraculous escape.

“In 2021 he was kidnapped by the Nigerian government in Kenya and subjected to extraordinary rendition to Nigeria against his will and all norms and rules of international law.

“In both instances, he committed no offence known to law. He only advocated self-determination for his people and all oppressed peoples in Nigeria.

“He did so peacefully by articulating the decades of oppression, marginalisation, inequality, Apartheid, brutality and genocide to which his people and all oppressed peoples in Nigeria have been subjected.

“And in light of those grievances, he demanded a referendum on self-determination and self-rule for the indigenous peoples of Biafra (IPOB) and all aggrieved groups and lovers of freedom.

“In doing so he bore no malice nor hate against any group. He only demanded self-determination as enshrined in the African Charter and the United Nations charter both of which Nigeria is a signatory.

“In peacefully articulating the grievances of an injured and oppressed people and in seeking self-determination for all such peoples; Nnamdi Kanu broke no law within or outside Nigeria.

“We use this opportunity to put the world on notice to ongoing extrajudicial detentions, persecution and widespread human rights violations in Nigeria.”

IPOB called on the US, Israel, the African Union and Amnesty to intervene and ensure the release of its leader.

https://www.thecable.ng/ipob-declares-nnamdi-kanu-prisoner-of-conscience/amp?fbclid=IwAR2yZUr8mPd77G2lvsOxw-geupKcP327h6441uA2jjBW9Qp-nXl3hrgdk7M

Seun
Mynd44
Lalasticlala
E be like say IPOB terrorists tink say na yesterday dem born us. Shiorr.

Nnamdi Kanu na confirm terrorist wey don kill plenty people.

If IPOB tink say na play,we no go forget how IPOB terrorists led by terrorist Nnamdi Kanu burn down Lagos o. The last time wey I checked all the places the terrorists say make hin fellow terrorists burn for Lasgidi don burn patapata



This na the AUTHENTIC audio below are nnamdi kanu's orders to ipob on live Radio during endsars Protests

1hr 35Mins
Destroy every bridge and kill all Police

1hr 46 mins
burn down tinubu’s hotel

1 hr 42 min
Burn down Nitel building and all Govt buildings in lagos, burn down Muritala Mohammed Airport

1hr 39 min kanu orders IPOB to Kill Army Officers and manufacture Weapons

1hr 47 min tinubu must go down

1hr 52 min
kanu Confirmed information that Cele and Orile police Stations In lagos are on fire and Is delighted

Orders ipob to use green white green and blood as the Nigerian flag.

Tells ipob to target tinubu and Sanwo Olu and their Children

1 hr 56 min
block every road kill Sabotuers

2hr.00 min
Destroy everything holding the Economy of Nigeria. Burn all pipelines

2.hr09 min
Kill the Army in Lekki [/b]Claims 15 people were killed in Lekki.,Set Dangote Trucks on Fire.

2.hr 15 min
[b] Burn down Every Federal Govt Building attack Police.

2hr 18 mins
Describes again how to make Molotov Cocktail bombs

2hr20min kanu asks where are the ipob People with Double barrel guns in Abuja?

2 hr 22 min
ipob will make an example of Ikpeazu and Sanwo Olu all tinubu’s nvestments should be destroyed

2hr 24min build bombs and lay them by the roadside

2 hr 32 min kill any Governor that declares Curfew

2hr 56min
kanu says tinubu’s hotel is on fire on his orders

3 hr 09 mins

burn everything tinubu owns and Dangote Trucks the war has started

Every Police Station must go down
destroy all Federal Government Property burn down Lekki Toll Gate destroy Dangote refinery burn every Pastors Church that supports one Nigeria



https://www.youtube.com/watch?v=Ktk4uXmlOLs
Politics › Re: Breaking!!! 2023: I Don’t Need SE,SS To Become Nigeria President- Asiwaju Tinubu by Nigerialabalaba: 6:31pm On Dec 12, 2021
Redcrafton:
Awolowo and Abiola who are much celebrated and much bigger than Tinubu were not nemesis, na this one go come be nemesis?

Ogb8ni in your dreams...
Omo Ibo, see ehn, if Tinubu no become President for ur life time, e go become the President wen you don waka go beyond. Ur name na sorry, instead make u dey support una yeye candidates na Tinubu mata u dey chook mouth.
Politics › Re: Breaking!!! 2023: I Don’t Need SE,SS To Become Nigeria President- Asiwaju Tinubu by Nigerialabalaba: 6:20pm On Dec 12, 2021
Na Tinubu be dem nemesis
Politics › Re: Breaking!!! 2023: I Don’t Need SE,SS To Become Nigeria President- Asiwaju Tinubu by Nigerialabalaba: 6:13pm On Dec 12, 2021
Fake news

Politics › Re: Pa Bisi Akande Book Of Worms by Nigerialabalaba: 6:01pm On Dec 12, 2021
JaroMan:
There's levels in life and vocations. I'm a political strategist but think I'm not yet in the premier league.
Chief Bisi Akande may have successfully launched his book.
Yes with the president, Senate president and host of other bigwigs who graced the epoch making event, it's sure a success.
But what I'm not sure, is if the book itself is a success.
I say this because every literally work has its audience and what it wants to achieve.
The revelation so far from the book has left bitter taste in many mouths. Feathers are actually ruffled. And in the days ahead, reactions will flood everywhere.
1. The book commonized VP Osibanjo and makes him look like an errand boy before ascension to seat of VP.
2. The book painted Buhari as lilly-liver and dishonest fellow.
3. The book painted Tinubu as desperate and greedy. A sellout to say the least.
4. The book thinks OBJ is a backstabber.
5. Sees GEJ as clown and waster.
6. Sees Pa Adebanjo as selfish and greedy

And this is just a random read.
Who knows what this book tends to achieve, but if it's for the sake of 2023, it came at the wrong time.
I may be wrong. I hope I am.
E get why the book title is "My Participations", na for Baba Akande to tell his story. Walahi, u no sabi Baba Akande if you think say Baba go sugarcoat anything. Maybe you should buy and read the book from cover to cover first wink


Dat book na d story and strategy book of how to defeat an incumbent. To defeat a sitting President never happen for Nigeria before, in the history of Nigeria.

More dey come o; make u wait till you get the memoirs of PMB and Asiwaju.
Politics › Re: Amala Is The Light In Darkness. by Nigerialabalaba: 12:39pm On Dec 12, 2021
NIGHTMARE0O7:
Lmao pathetic lair even ur ofada rice u rush smells so what are u saying....
the igbo akpu u claim smells yorubas are now even rushing it more than igbos..

come to my work place and see what what's happening both male and female, they can't do without akpu and nyala soup, okazi soup, oha soup, bitter leaf... ugu,
The list can go on and on... forget igbos are not ur mate , talking about good food grin cheesy grin grin grin grin
Who dey drag food with u. If Ibo food beta why u con dey say fufu and Akpu be d same? Me I dey tell u wetin even u sabi. Na becos of d bad smell Ibo canteens dey serve TomTom to cover d bad smell. I no dey discuss Ibo food again make u no derail d tread. U wan talk about Ibo Akpu wey dey smell like say na water wey dem use baff dead body dem use soak d cassava,na hin u wan tell me about?
Abeg go open ur own tread. Dis thread na Ewedu tread grin

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 55 56 57 58 59 60 61 62 63 (of 74 pages)