₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,344,733 members, 8,513,430 topics. Date: Thursday, 05 November 2026 at 01:35 AM

Toggle theme

Nigerialabalaba's Posts

Nairaland Forum › Nigerialabalaba's Profile › Nigerialabalaba's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 53 54 55 56 57 58 59 60 61 (of 74 pages)

Politics › Re: Having Accomplished His Mission In PDP, Is Obaseki On His Way To APC? by Nigerialabalaba: 8:50am On Mar 16, 2022
if he try am, dem go dave and umahi am for court be dat.
Foreign Affairs › Re: Poland's Prime Minister, Czech Republic And Slovenia Leaders Arrive In Ukraine by Nigerialabalaba: 8:06am On Mar 16, 2022
FERNANDEZISBACK:
They all look cute..love their hair and outfit..
Simple and great..
dat na part of polish 1st 11. Na so every first 11 for most countries dey look except china wey dem 1st 11 dey look like hybrid of ultra conservative civil servant and university professor

Politics › Re: Hunters Kill A Lion In Borno Village As Residents Return To Abandoned Villages by Nigerialabalaba: 7:42am On Mar 16, 2022
dayabiuuku:
See meat


Welcome to Nigeria

Kill and chop as usual
Dem no eat am Oga. Dem no be hungry people like some of our native southern Nigerians wey dey chop efrything wild.
Education › Re: Chinasa Nweze Emerges West Africa Best Overall In WASSCE by Nigerialabalaba: 11:20pm On Mar 15, 2022
DamnnNiggarr:
Air force Comprehensive School, Nkanu, Enugu State



Cc Nigerialabalaba

https://www.vanguardngr.com/2021/03/buhari-honours-enugu-born-winner-of-national-scientists-presidential-award/
I see. That mean d boy be made in Enugu cheesy Thank you oga mi sir. Congrats to Edeani Godswill
Education › Re: Chinasa Nweze Emerges West Africa Best Overall In WASSCE by Nigerialabalaba: 10:39pm On Mar 15, 2022
DamnnNiggarr:
by Edeani, the lad is probably from Enugu state, they(Enugu) are the people that bear Edeh, Edeani, odoh, nwodo, Onah, Ani etc. Those names are strictly Enugu surnames.
I see. tank u oga mi sir. d school nkor oga mi?
Education › Re: Chinasa Nweze Emerges West Africa Best Overall In WASSCE by Nigerialabalaba: 10:14pm On Mar 15, 2022
DamnnNiggarr:
grin grin grin grin grin grin I'll take that as a joke grin grin grin grin
Tell me about Edeani Godswill..
dem no write d school he attend and dat edeani name no get eze or chichi or chukwu or anofia inside so I no sabi about am.
Tell me where hin come from and d school first.
Education › Re: Chinasa Nweze Emerges West Africa Best Overall In WASSCE by Nigerialabalaba: 10:09pm On Mar 15, 2022
BLoomfrancs:
And she beat all your Afonja brothers. cheesy grin

The only thing una sabi na how to mine skull.
Beat who? She be lasgidi and nobody discriminate her. She go for ever remain grateful say she be made in lasgidi and beta pass native ibos.
Na Sanwo Olu go take credit .
She no be native ibo like you oga.
Education › Re: Chinasa Nweze Emerges West Africa Best Overall In WASSCE by Nigerialabalaba: 10:04pm On Mar 15, 2022
DamnnNiggarr:
why did the lasgidians let her beat them in their domain?
What about Edeani Godswill, is he not Igbo also?
She be made in Lasgidi and na d tin dey her head so. She no be native ibo like u oga. Na her kind go see native ibo like you and say tufiakwa!
Lasgidi na for posh ibo people o. Posh ibos don leave iboland for native ibo people wey carry ipob terrorism for head.
Education › Re: Chinasa Nweze Emerges West Africa Best Overall In WASSCE by Nigerialabalaba: 9:58pm On Mar 15, 2022
Bantu10:
Igbos own lasgidi. Argue with ur father
Rule 2 and 7 broken
Cc Mynd44 Seun Lalasticlala Dominique Mukina2
Education › Re: Chinasa Nweze Emerges West Africa Best Overall In WASSCE by Nigerialabalaba: 9:49pm On Mar 15, 2022
Northernblood5:
Despite the fight from stupid UGM, our Young ones still emerged victorious.

Congratulation Nweze
Eighteen-year-old, Chinasa Nweze, a former student of Lagoon School, Lekki, Lagos State

she dey school for Lasgidi. She be correct made in Lagos, she no be Aba-made o.
Crime › Re: Lagos Party: Police Arrest, Charge Erelu Okin Over Petrol Souvenir by Nigerialabalaba: 1:08pm On Mar 15, 2022
She need dat brain rest aswear2gud. Share petrol as souvenirs? To do wetin?Why she no kuku share acid sef,alakori.
Police, una do well joor.
Politics › Re: Kwankwaso Bags Phd In Water Engineering by Nigerialabalaba: 12:57pm On Mar 15, 2022
I no dey surprised, all the kano people wey I know, dem sabi book.
Celebrities › Re: Omoni Oboli Sprays Money On Chioma Akpotha On Her 42nd Birthday by Nigerialabalaba: 11:27am On Mar 15, 2022
Omoni Oboli wey lie tweet say soldiers don kill many people for her street during endsars.

She be one of dem wey dey share fake news during endsars. Na she be dj switch version 2.0 for lie lie lekkilies.
Investment › Re: Nigerian Stock Exchange Market Pick Alerts by Nigerialabalaba: 9:59am On Mar 15, 2022
Lovelygbems:
How's ego involved in stating the facts about what happened??

Posting it on frontpage won't kill us.....

No matter what is said....the truth will prevail eventually
madam, be calming down make too much sense and pride no kee u.

Wen someone for hia tell u say as u dey do jack of all trades investment na red flag, go back for dat page go read wetin u take respond with yabis.

Why u no humble and explain like omoluabi. U for tell us say una never get sec license but una go still get am but for now una get lawyer like Oyetibo wey dey handle una dealings.

U go soon chop ban from mods as u dey go so.
Investment › Re: Nigerian Stock Exchange Market Pick Alerts by Nigerialabalaba:
[quote author=Lovelygbems post=111050954][/quote]instead wey u for calm down d oda time but ur elephant size ego no gree. u beta go get sec license kiakia.

Anyways, as u no calm down and no post dis turenchi hia on time,I don help u with mods, don carry d news wey seal una oxford university go frontpage https://www.nairaland.com/7030528/fg-seals-agropartnerships-oxford-holdings

u fit go d thread go post dis ur 'melecine after death', so at least people go know say u dey do something about am.

Na for dat thread I hear say Sanyeri dey promote una for instagram. e be like say una won send sanyeri go kirikiri.

Next time, try to dey humble.

igi pawpaw o ni wo pawa o.

Crime › Re: FG Seals Agropartnerships, Oxford Holdings Over ‘Illegal Investment Activities’ by Nigerialabalaba(op): 9:01am On Mar 15, 2022
ogododo:
Nigeria will run itself down final final. Nothing dey work. Police like Abba dey cash out N1.4bn. Bubu don destroy all legitimate means.
na u go run down o. if ur mates dey work legitimate and u dey hia dey lament instead make u go find beta tins do with ur lazy and idle life, walahi, if hunger no run u down na bad mind go run u down. Dat beta Nigeria u go see am but no go enter and enjoy am.
Politics › Re: Fulani Herdsmen Rape And Kill 10 Yr Old Girl In Ogun State by Nigerialabalaba: 8:54am On Mar 15, 2022
igboho boys don start again.

wen igboho dey for prison dey chop watery beans, we no hear herdsmen attack , now wey dem give am sumol chance, e don dey cast again.

Make DSS ji o,ma sun. Na election tout igboho be o. If fight and katakata wey go draw blood no dey, igboho no go chop.

igboho no get any other job dan political tout o and na dat yoruba nation format e still wan use like dat terrorist mnk wey dey kill with IPOB terrorists before FG lock am up .
Crime › Re: FG Seals Agropartnerships, Oxford Holdings Over ‘Illegal Investment Activities’ by Nigerialabalaba(op):
Na that yeye crypto dem dey take suegbe people money do.

Dem full nairaland dey lure greedy lazy people with yeye secret free and easy money wey d poor people wey full dem family need first and more than any other pesin sef.

No do yeye ponzi crypt0 or give dem ur money to do 419 crypt0 but dis suegbe people no go hear until dem lose and still come blame buhari. Shior

As dis ponzi people and 419 crypt0 dey thrive so, e be like say ponzi suegbe no dey finish for dis world sef.
So if sec no seal dem, some people go still dey go dia for 419 investment. na wa o. SEC, una do well joor.

Btw, which one be healing streams with Pastor Oyakhilome all over NL again. Sebi FG don say make nobody dey advertise miracle healing wey everybody sabi say na fake miracles. Make NL no dey promote miracle advert o. Na scam abeg. make mods stop d miracle advert.

Crime › FG Seals Agropartnerships, Oxford Holdings Over ‘Illegal Investment Activities’ by Nigerialabalaba(op): 8:41am On Mar 15, 2022
SEC seals offices of Agropartnerships, Oxford International Group over ‘illegal investment activities’

The Securities and Exchange Commission (SEC), on Monday, sealed the premises of three companies for allegedly engaging in illegal investment activities.

The affected companies are Oxford International Group, Farmforte Agro-Allied Solutions Limited/Agropartnerships and Vektr Capital Investment.

The apex capital market regulator accused the companies of carrying out capital market activities without a license.

One of the companies — Agropartnerships, an investment platform powered by Farmforte — has been in the news in recent weeks for failing to pay their investors’ money, both capital and profit.


According to a statement issued by the commission, the offices of the companies in Lagos, Port Harcourt and Abuja were shut down for carrying out investment operations that fall within the ambit of fund management without registration.

“These companies do not have registration of the SEC to conduct fund management activities and have been found to promise exorbitant rates of returns to lure investors. The SEC has exercised its powers under Section 13 (w) Investments and Securities Act 2007, to shut them down,” the statement reads.

The commission hereby notifies the investing public that none of these entities or their investment platforms are registered by the SEC.

“The public is hereby reminded that it is unlawful for any private enterprise whether incorporated as a company or not, to solicit funds from the public by whatever means, to fund its private ventures as doing this will be in contravention of the Investments and Securities Act, 2007.”

SEC, therefore, advised the public to always confirm from the commission whether an entity providing investment services has been duly registered and whether the investment schemes are authorised by it.

It warned that any member of the investing public dealing with unregistered entities was doing so at his/her own risk.


It further encouraged the public to exercise due diligence and caution in making investment decisions, adding that list of valid operators can be obtained on its website.
https://www.thecable.ng/sec-seals-offices-of-agropartnerships-oxford-international-group-over-illegal-investment-activities/amp

Politics › Re: Nigerian Top Politicians Invested In Ukraine by Nigerialabalaba: 5:38pm On Mar 14, 2022
Pierocash:
how many Nigerian politician invested in Ukraine,wetin dey Ukraine?

They don't invest in such countries. Panama, Uk, US and those Carribean, those are the countries they invest in
no mind am. na too much sense or lack of it dey worry am.
Politics › Re: Laolu Akande: Osinbajo Has Not Informed Buhari Of His Presidential Ambition by Nigerialabalaba: 5:35pm On Mar 14, 2022
AntonVince:
Your pee-pooing thieving crook shall never be Nigeria's president.
u go still cry . no be today u start to dey cry. Ur cry go be from 2015 to 2031 wen Jagaban go come give a northerner for another 8 years.
Crime › Re: Teenage Nanny Strangles Mistress’ Baby To Death To Please Cult by Nigerialabalaba: 5:27pm On Mar 14, 2022
LeoDeKing:
14 Yr old Chiamaka Odo.

I thought should be in school according to her blodas. undecided

So Chiamaka Odo is actually a nanny in the obodo of Lagos while her blodas have been telling us she is in school?

As if that is not enough, at 14, she strangulated a baby to please her cult members. angry
na child traffickers dey bring dem come Lasgidi to do omo odo(housegirl) no be one yeye nanny.
Dat her madam sef no try. Police suppose arrest her for practicing underage slavery and child labour.
Lasgidi laws no permit child labour and slavery o. Na her crime cos d death of her innocent baby jayden.
I hate dat talk say dem dey bring one sumol girl for me from village to help me for house and taking care of my baby. Na crime and police suppose dey arrest them.
Politics › Re: Laolu Akande: Osinbajo Has Not Informed Buhari Of His Presidential Ambition by Nigerialabalaba: 2:35pm On Mar 14, 2022
if u no wan become Aregesola, Prof ,no mind dem ipob terrorists and atiku boys dem wey dey look for weak candidate against atiku o.

no go contest against jagaban unless u wan lose.
Investment › Re: Nigerian Stock Exchange Market Pick Alerts by Nigerialabalaba: 4:09pm On Mar 11, 2022
macphilip:
Sowget Automated Exchange (formerly MyTopExchange)

Buy or Sell your Bitcoin, Perfect Money & Deriv/Binary funds on Sowget.
We will pay you instantly within 2 minutes.

We also deal on WebMoney, InstaForex, JustForex, Ethereum, TRON, Ripple, Bitcoin Cash, Tether USDT exchange

Join our referral program & earn juicy commissions from every transactions of your referrals.

24/7 customer support, sweet exchange rate
Cc Mynd44 Seun Lalasticlala Dominique Mukina2
Investment › Re: Nigerian Stock Exchange Market Pick Alerts by Nigerialabalaba: 10:08pm On Mar 10, 2022
yMcy56:
Labalaba baba, been somehow busy.....
Are you talking about CONOIL? tongue

First thought it was Eterna but Eterna made loss in Q4, so doesn't fit into your description...
Though the hint wasn't detailed enough.
Well done,I understand ma. Una dey close but no be dem ma. Make we still dey watch market. E go beta

Crime › Re: Nigerian Poses As Director General Of Police In India To Defraud People by Nigerialabalaba: 4:11pm On Mar 10, 2022
dis one na Naija ipob terrorist wey hin own don cast.
Investment › Re: Nigerian Stock Exchange Market Pick Alerts by Nigerialabalaba: 4:09pm On Mar 10, 2022
Bature1:
OANDO closed @5.3
I just dey remember few months ago wen I dey load am shile shile meji and my people hia still dey vex and say make nobody touch Oando. I just dey moreke monwo dem hia since I be ba turenchi.

I be won know whether wen Oando reach N5, na ghosts abi angeli go buy am dat time.Today wen e reach N5.30, I still dey watch and I neva hear say angeli don drop for heaven come NGx.


May be na d day oando go reach N50 wey u see full bid maybe na dat time some of us go remember say investors wey forgive Guinness and Fbnh, na hin go still rush Oando las las.

Today so, na calculator mode I dey so.

If u go buy Oando becos I yarn am hia, na u buy am because u get sense , no talk say na labalaba tell u to go buy am o.

Igi pawpaw o ni wo pawa o

@Aunty Mcy, shey u don get d name of dat stock ma?

Politics › Re: Samuel Ortom To Contest For 2023 Senate Seat by Nigerialabalaba: 11:47am On Mar 07, 2022
Ortom kuku kee benue people

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 53 54 55 56 57 58 59 60 61 (of 74 pages)