NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 1:29pm On Sep 11, 2015 |
gbest58: Hey friends, please what is the name of that state which promised immediate employment for the corps that marry their women? Hahahahahahaha....ashewo omo.. Na nassarawa |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 10:54am On Sep 11, 2015 |
abdrazak: Make them give you nassarawa make we jollificate together.
#Nassarawa all the way Hahahahahahahaha....ah no want yet o. My first choice comes first bro  No call DG yet o. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 10:36am On Sep 11, 2015 |
gbest58: wat ur 3rd choice Nassarawa. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 10:14am On Sep 11, 2015 |
DonPsymon: Thank God say I first you 
Dem go choose me before them choose you...  Looooooool... Ah done tell u sey na backyard of Ibom gbest58 go serve C/rivers close to ibom pass PH o. gbest58 get similar choices wit mine sha...na only 1 differ(his 3rd choice) |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 9:45am On Sep 11, 2015 |
DonPsymon: I no d carry medical report o... Make the sickness no come do me true true... Na to go stay they with Ogbeni doctor 
E nor dey o... Only football for men and volleyball for women.
I for don win am tey tey na ask Iykebest1 Lol...I go like see u play football God's willing we reach Ibom camp. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 9:38am On Sep 11, 2015 |
DonPsymon: Yeah... + just heard Abj was runsd up on the first day fa. Dem no well ni. Mak dem sha no tamper wit A/Ibom  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 9:31am On Sep 11, 2015 |
sholiyz: No mind the guy, Na b'cuz he think say I be on of the p'pz wey dey sit for back for pry sch giv other student rhythm wen them dey read those morning routine shit, like "2x1= hmm" and "state and capital, abia hmmhmmhmm", well he is ryt I was and am sure he is one too, that's why he told me to check the back of 2A majidyusuf Hahahahahaha...na true bro  I got frnds wey do am wella for my class den. Dis pple ehn, u go knw sey dem suppose don dey 3classes ahead buh condition na  ...me sef do am for assembly songs buh not much for class Arise O'compaSSION....... Oh God of creation, direct our OBUKO  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 9:20am On Sep 11, 2015 |
ifeanyija: she jst wash u, she knw she can't do it Na brain na. She go com tell him later sey sebi she tell him sey 5000 names were submitted, dat he no giv her on tym.  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 9:17am On Sep 11, 2015 |
sholiyz: Did reg on tuezday jara and all states was there, now am getting info on some state out of the list, and an ante of mine wan do today ni, so want to know if the stuff true 1st. It sounds true...jst go wit ur permutations by removing d states dat pple said dem don rmove nd work wit d rest. If not so then u won't be disappointed. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 9:13am On Sep 11, 2015 |
DonPsymon: Lol  I don't play football often sha... I play table tennis... But I go dey with you for Camp hospital ni o... Need to run away from parade before sun damage my skin 
Olami90 come and see where we go the hide during parade  I pray u no kill otondo wit ur prescription  coz u gaz form medical expert to stay there.e go mak sense more if dem allow me jst to dey tak entry of patients. Buh u fink table tennis competition go dey camp ni? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 9:04am On Sep 11, 2015 |
DonPsymon: She'll be fine then...
You for just help her select alternatives in case... Let's see then |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 9:03am On Sep 11, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 8:51am On Sep 11, 2015 |
majidyusuf: check the back of a 2a exercise book, all the states you see there are still available Loooooooooool... Weyrey re ooooo Make him dey read state $ capital again abi? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 8:49am On Sep 11, 2015 |
sholiyz: Latest update on the state that are available, please My fellow tennis fan, u neva register ni? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 8:45am On Sep 11, 2015 |
DonPsymon: She go face reality when she enter cafe...
Do me a favour eh? Be there for here  The heartbreak go too much. Baba dat one strong o...me wan form busy bfor na..told her to do d stuff quick like I did as she don conclude to follow my choices pattern exactly long bfor reg started. Com msg me there afta for states dat av bin removed, ah no even reply her coz of her attitude wen i informd her. I still dey look sha. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 8:40am On Sep 11, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 8:32am On Sep 11, 2015 |
donasere: Morning fam!!!
Ademasta padi mi toh sure!! Harinholar omo gidi to proper DonPsymon!...I hail oo Elmisti....aw weed market dey go! 2dai I go need new brand. Thinking middle east sha DossylvANUS the only Nigerian silver back Haywire1 baba wey don go haywire Gazaliah ati hilsocial Awon NYSC goons to sure. Nyc work Olami90 baba wey dey see anything Flex02 cso toh badt!!! Baba, I dey kajad o... Morning! How u doin today? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 8:22am On Sep 11, 2015 |
DonPsymon: Shey u don tell her? Yea yea baba. She com turn am to agidi as if na me be ICT... Some ladies can be strong-headed ehn. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 8:16am On Sep 11, 2015 |
blym: Posting you to somewhere else might be a blessing in disguise who knows? Yea....I know. Be flexible bro! U are not gettin my drift.  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 7:41am On Sep 11, 2015 |
KeriBaby: Lol werey!!
Bless you  na true ooo |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 7:39am On Sep 11, 2015 |
blym: when Money is involved even pastor fit change hymn to party song. Yea just like a pastor dat invited Pasuma few weeks ago to com minister in his church during one of dem progs. Na beg me sha dey beg MY CHAIR |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 7:28am On Sep 11, 2015 |
KeriBaby: My girlfriend asked her friend (man) who is an Nysc board member to help her work her posting and he ummm he sent her details to an (Nysc) ICT official and this is the response he received
My Chair, please ask the candidate to register on line and pick any three states where he or she wants to serve. One of them will work, but on first come first served basis. NYSC has stopped honouring manual concessional deployment with the commencement of this ICT self deployment policy. However, l can always address anyone that requires further assistance with relocation during camping program. Thank you sir as l await your safe return from UK Ur friend nd MY CHAIR are frnd shey? Anyway tell dem not to scatter d format(by pressing further) as DG don announce am o Have a blessed day... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 7:06am On Sep 11, 2015 |
SirMalik: bro y nassarawa Any goodies fr otondos there?? #smiles... I actually chose nassarawa too as one of ma choices... Yea Peeesika (physika), dis is an option I can suggest for u.  as u asked yesterday Good morning fellow PCMs. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 12:47am On Sep 11, 2015 |
peeparty: OK bro.just relax no too worry yasef.bfo you go run mad lev Nysc lol Awww!! I was neva bothered bfor. I av taken d necessary steps I ought to take. Did dat jst to back it up... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 12:33am On Sep 11, 2015 |
peeparty: like how many days after? I got d correct email add dis morning, so I sent it dis morning. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 12:29am On Sep 11, 2015 |
peeparty: Did they respond immediately? Nah bro! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 12:25am On Sep 11, 2015 |
peeparty: Thanks I guess daht d correct mail @ top.will send dem a message tommrw U are welcome.. I av tried it and msg was sent |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 12:20am On Sep 11, 2015 |
peeparty: yea but d mail bounce, e no gree deliver so am just relax anyway. before i go think come get hyper ontop Nysc mara. D mail a fellow pcm gave 2days ago is not totally correct. I tried it too and it bounced bfor I got d correct one... Try dis : nyscsupport@nysc.gov.ng... Mail sidmach nd cc nysc with dat. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 12:08am On Sep 11, 2015 |
DonPsymon: Baba tuale!
When you wan register na Borno go remain  Leave peeesika (physika) jare. Make he dey form strong man with red eyes |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 12:05am On Sep 11, 2015 |
DonPsymon: You no tell her? Tell her na so that she go the choose alternatives now.. #Hmmmmmm.... U dey make sense bro. Mak she no go there unprepared. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 12:03am On Sep 11, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 11:49pm On Sep 10, 2015 |
DonPsymon: She be like... "Why is this happening to me " She go begin blame village people  She dey chat me on whatsapp nd stil dey smile..she neva knw. Na wen she go wan reg ah go jst bone...nd dey form pity. |