Olami90's Posts
Nairaland Forum › Olami90's Profile › Olami90's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 34 35 36 37 38 39 40 41 42 (of 78 pages)
Hobowobo:Wehrey no be only allowee, na salawu abeni ....funny dude |
Kunle106:Sure!!! Dats wot a cafe owner told me and som A15 CM dat did it dat way in his cafe. |
Yeh! see pcm online oooooooooo Some pple ehn, to be a ghost reader don dey dem blood. Una no go still comot on top sey reg don start...na ghost mode dem go still use do wedding..smh #thread is about to start flying...mak I get set for catch-up ![]() |
The portal is now opened now....I am seeing d link for B15 thru foreign student link.... Somone shld confirm dis |
clark0:D guard wey dey there don sleep na... . How e go open?Na till 8am in d morning jare ![]() |
clark0:Hahahahahaha..... guys don turn am 10,9,8,7,6,5,4,3,2,1,0....... #HappyNewYear.....odun yi o ye I am not seeing much in dis stuff na. ICT fit pause sef if dem knw as dem guys dey await d 2nd coming of reg portal dis year Guys don turn portal to coming of Jesus christ If u no dey crawl for night bfor, we don knw why u are still here. ![]() |
bamgbalaot:Sure!! Na surprise as I meet u here na. |
bamgbalaot:Hellooo bro!!!!! Are u bamgbala oluwaseun ? Industrial Chemistry Osun state Univ.? |
Humblega:Bro, I bliv it is bin upgraded gradually. Let's jst be patient. By midnight, d stage shld be set patapata. |
Gazaliah:Ose ose omo Gazi I appreciate |
ibraheematics:Tnkz so much baba oko mi ![]() |
Gazi baba, weldone jare... Ur head dey there. Pls, dat password space is gonna be new password to be provided by us ryt? Or is there any existing default one? |
elmisti:See dis one sha #moju Wen ayeta/aye-okuta dey...... . #Dusted So wapa jor nd u don ready na? |
Wassuppy @ everyone? How ur day? |
Harinholar:Oroki lo fe ta...........#shakiti bobo. Make we beat gangan for him mak he dance @majidyusuf Harinholar wey jst com frm injury sef don score |
Harinholar:Hahahahahahahahahaha mehn, dis out thread na formation. Won sa wa jo ni.Many funny $ shoko pple here. We no be Eleruku Cambridge product na. U sef go better bestest schl ![]() |
donasere:No mind him me no be Eleruku Cambridge University Alumnus na because he wan score. Let him upgrade from being Sanogo to we wey be Alexis Sanchez |
I just got this message from NYSC on my phone "Be aware that the only media of payment on NYSC portal are ONLINE and via APPROVED BANKS. NO SCRATCH CARD is allowed. BEWARE OF FRAUDULENT SMS. Go to the PORTAL" So it is getting clearer. Is there anyone dat got this too? Also, d reg link is coming up gradually on the portal. Modified: ggggooooooaaaaallllllluuuuuu Goalu goalu goalu goalu!!!!!!!!!!! A strike to d far corner of the net. |
dossylvanus:Brotherly!!! Twale oooo. O lenu pa |
Gazaliah:Hahahaha.... Na dat one go too blend sef #PineappleSauce Yeh! Alfa Ganzi sef knw somfin oo. |
sholiyz:Hmm....baba mi forget barca v Bilbao. Football is diff frm tennis and it is clearly written who is ahead considering d pple involved here. With d current form nd achievements, I am giving it to serena. Make we see na....#buh ur allowee sure for me ooo ![]() |
donasere:Good morning bro! In fact dia matter tire me. I don reach there early, talk sey mak I wait outside in d cold. I sha dey hear huh haa inside for like 2-3hrs Ah Baba, pls no take am start dis morning $ week make e no affect u bad bad. I no want u to go use ur hand choose Bornu finkin u av chosen Bayelsa.(As per sey e fit mak ur eyes dey do bai bai bai ). Wait till afta reg |
sholiyz:Na dis kain fin I lyk to place a bet on. Pick venus, mak I pick serena....nd na our first allowee we go take do am ![]() |
donasere:Iya sikira just finished doing d do wit baba sikira ni, na em delay me. She said baba apari $ taju taju lo wa ooo.. Wetin u fink? Se mak I collect am? |
sholiyz:#Smiles...dats why I said u av to consider their current form. Serena's GS is not only dis year o. how many GS av venus won in total? Serena is having not less dan 22. Dat egbon(lol) stuff no go work. |
sholiyz:U av to also consider d record of their meetings(at least check 10) Serena is madly in form now... Only injury knocked serena out last year at a tournament bfor wimbledon Venus is more of then than now. |
sholiyz:Dis is done $ dusted now. Serena is surely gonna nick it.#No doubt |
Armynu! Armynu!! Armynu!!! Where art thou? E don tey wey I hear from you Plssss come give update on how far you av gone. You must go with dis batch ooo.(I need good news) Modified: #Hailing+Kbs468+Too......in da building I acknowledge u ![]() |
elmisti:Even for other states, most pple wld be posted to schools + cost of living is okay, no stress etc I can tell u dat ogun st is more indusrialised dan most southwestern states. It is only lagos dat is ahead of. ogun state as far as I know. Check sango, Ijebu kind of. |
omitooguns:Loooool... Sha sit @ d camp gate @ nsit ntai till oct 21st bfor u travel down to Gombe as dats wen call up letter is gonna pop up ![]() |
omitooguns:Hahahaha u fink dey fit com up wit dubious tActics sey mak pcm drop somfin?Fink I saw somfin like call up letter is now to be printed online nd no more in school ![]() |
Omitooguns I just read d info u posted somwhere here It is looking lyk d payment of dis 3k has bin made unavoidable(now compulsory) I no wan pay am bfor buh if person hope to pick letter frm schl and na gobe if schl deny sey nysc send dem nothing. Now, o di dandan.(In D'banj voice) #WayForward.... Wah is ur resolution? |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 34 35 36 37 38 39 40 41 42 (of 78 pages)
no be only allowee, na salawu abeni 



? Industrial Chemistry Osun state Univ.?
