₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,331,378 members, 8,450,043 topics. Date: Wednesday, 22 July 2026 at 05:34 PM

Toggle theme

Olami90's Posts

Nairaland ForumOlami90's ProfileOlami90's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 33 34 35 36 37 38 39 40 41 (of 78 pages)

NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Olami90:
haywire1:
Thank u, e don do grin grin grin

#
Hahahahahahahahahaha....lol real hard.

Wetin mak her chairman wey dey sanwo ibe do?

#mobi18, omo ele jeka roll jare cheesy tell d manna sey dem dey tal care of u here mak he no fear. #Haywire1 wink
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 10:37pm On Sep 09, 2015
seun305:
Na small laff nw...oya pele jeesica! Sorry physika
Transgender finz again? Jeesica....lol

Mak me sef generate nick niyen o
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 10:27pm On Sep 09, 2015
mobi18:
im from osun state oo,dt state wey dey owe owe,,i base in lag jare
Oh! Dats interesting. U dey flow wella.
I actually tot u are not a yoruba buh breaking/communicating d language real good. Ur head dey there cool
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 10:24pm On Sep 09, 2015
Physika:
So u sef folo laf abi huh

All of u must be hi on panadol undecided
Fisi akamu, why ah no go laf? Nick jst dey com for u frm all angle nd dis particualr nick no be here o grin.
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 10:05pm On Sep 09, 2015
mobi18:
no.i min to dem,me nor get email
If u get email mak NYSC bounce ur reg...... Oya say "amen". cheesy
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 9:58pm On Sep 09, 2015
mobi18:
ahan naw,i comment my reserve,nywaiz,na still lagos i go serve whether nysc likes it or not...

cc physika aka peesika aka fisika aka fisi akamu alias put for d oka (amala)
Hahahahahaha....dis babe yaf kolo finish grin loool @ fisi akamu.....
Peeesika (physika) , see una life? Only u wit plenty nick cheesy


@mobi18...... May I know ur state of origin nd where u base?
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 8:18pm On Sep 09, 2015
Make I buy land









For






My










PPA






#AKWA IBOM
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 8:17pm On Sep 09, 2015
roqrules04:
017617160 u gats keep calling dem till dey pick up... dnt give up!!!
Washerey! Ose ju ju ju
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 7:53pm On Sep 09, 2015
roqrules04:
Done already Thanks..
I called Sidmach and they resolved everything for me...

Am good to go...
Bro! Pls drop dat no u got sidmach thru.
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 6:51pm On Sep 09, 2015
flex12:
Nysc/ilr/2015/125***
Olorun yo e cheesy
Congrats bro!
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 6:22pm On Sep 09, 2015
donxab:
mehn ave not heard from our homeboy oo!!! many people from his dept were not mobilized!, dunno what went wrong!
Dats not encouraging @ all. Sent a PM buh dint get any feedback. If u av his digits, u can forward it.
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 6:16pm On Sep 09, 2015
mobi18:
lol...really? i don ask dem,dem say mk u no even pay,say mk u take am for free..jes email ur address,dem go con deliver am
U mean mak send my email add to u?
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 5:01pm On Sep 09, 2015
mobi18:
hahan,y u dey enter me like dis naw,i jes prefer shopping online,na jes girly serenren,,buh all dose ones no reach my hubby side..i no dey carry my fine boy play ooo.. order food wetin? i cook well too.. dt asides,,na something wey i develop during uni dais and law school,my uni dey village for edo,no beta thing to buy...
No be sey I enter u per say...as I no knw how deep "plus love buying online" is.
Buh as u like doin it real good online, hep me negotiate price of kits... Like 1k for 3 shorts na, tennis 1.5k.. If dem gree buy am. We go meet for camp
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 4:29pm On Sep 09, 2015
mobi18:
lol,haywire,u av truly gone haywire,,,i no be kaymu sales rep oo,i jes dey bring suggestions especially for my darling babatawa... if to say im go serve for lagos ni,i for like am.. i feel d stuffs on kaymu re nt expensive plus stress rreduced..plus i love buying online...
Madamu, I fear yhu oo. "Plus you love buying online? U fit dey place order for food u dey giv ur hubby online o cheesy
#IyawoOnline cheesy
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 2:06pm On Sep 09, 2015
Gazaliah:
Hian!!!Your boss Dossylnavus sef dey fear me.
Ask him...Elmisti sef don bow for me(Master),so you better follow soothe
Follow soothe bi bawo? Na ot.u you bin dey deal wit na

U neva meet pple wey go use ur bones do chewing stick
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 1:32pm On Sep 09, 2015
Gazaliah:
I be Olami90 ur errend boihuh

Bekiaful ooooo
Bro u knw iffa chook u 1998 big stout bottle for eyes, no remedy?

#see am he pick race cheesy so u no le? Smh
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 7:47am On Sep 09, 2015
donasere:
Correct guy!!......nuin do you!!.

Dem erumole talk say na u 1st pick borno!
Dat very irunmole is high, em no see well. Mak em go sleep again to check or mak I recommend her for diagnose by doc. cheesy .


Where u wan go?
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 7:12am On Sep 09, 2015
walad4yhu:
Nothing to worry since ur call-number is still on ur green card.


maybe the phone number submitted by ur skul to NYSC is no more in existence or its just a network problem
Yea it is boldly written on my green card. Tnkz so much baba.

d no sent by my schl is vry correct because I saw it on pre-mob list and I av even recivd msg frm nysc on monday concerning d rumour of scratch card stuff.
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 6:33am On Sep 09, 2015
Good morning everyone.

To those dat av successfully registered, I saw where som are talking about receiving text message. I am yet to get any text message, be it acknowledgement or d call up no itself on my phone. Tho, I av my green card and all info is correct.

Any problem with dat? Is dat to say somfin is wrong somwhere?

Cc: all fellow PCMs
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 5:59am On Sep 09, 2015
flex12:
congrats bro.....finger print no gree work for my side yday....today hopefully
How e go work? grin wen na blocking of acquiring plot u know how to do... U better com appease bfor portal go reply dat u get "fake thumb" cheesy


Nysc portal told a guy bfor me yesterday dat his passport is not recent so it can't be accepted. I jst dey laf



Modified: Gooooaaaaaallllllllllluuuuuuu!!
Gooooaaaaaallllllllllllluuuuuuuuu
GooooooaaaaaaallllLlllllllllllluuuuuuuu

Incredible!!!! Adriano Grigangoooooo

NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 4:47am On Sep 09, 2015
donasere:
Registration done!!!.....on to the next!

ademaster
Barkarh
Donpsymon
Dossylvanus
Elmisti
Flex12
Gazaliah
Harinholar
Kunle106
Mobi18
Omitooguns
Olami90
Seun305
Shawwal1
mustymatic
Majidyusuf
Et al
Aw fa una ministry what's d update?
Done baba nla... Tnkz so much.
Much thnks to my good guys too for their quick responses. I appreciate

Cc: omitooguns
Gazaliah
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 8:44pm On Sep 08, 2015
DonPsymon:
Na wao undecided


No #TeamAkwaIbom as first choice for here?


*sad face*
Y not......
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 6:53pm On Sep 08, 2015
donxab:
@ last! I got my call up number! cheesy
Weldone bro! Pls do u armynu's whereabt? Was he mobilised by UJ? Where do u fink he has been?
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 12:23pm On Sep 08, 2015
Gbemmy135:
YOU'VE USED THE EMAIL ON NYSC PORTAL BEFORE, THAT'S WHY U ARE NOT RECEIVING A MAIL FROM NYSC.
Dats a lie... Wot of me we neva use my email add on nysc portal bfor nko?
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 11:32am On Sep 08, 2015
omitooguns:
na Gmail i use ooo...u no yahoo dey mess up @ times....and na instantly d mail land inside my gmail.
Bro, can I start all over to use gmail?or u fink it will affect wot I av entered bfor?

Cc: fellow PCMs
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 11:22am On Sep 08, 2015
Gazaliah:
Try and refresh your email account...It may hang or check your spam box
Okay bro.. Ah go try.


I can't see confirmation email ooo in my yahoomail. Anyone here wey no see am bfor buh don see am nowhuh?
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 10:48am On Sep 08, 2015
Gazaliah:
I use yahoo mail and I have gotten mine successfully.

I first register with my Microsoft account but nothing show not until I use my yahoo mail and I receive my message that include link
Honestly bro, aye re a da....(Amin)

I bin wan quickly open gmail bfor. Buh I go stick to my constant yahoomail.
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 10:45am On Sep 08, 2015
omitooguns:
ok me sef don reg ooo....Omitooguns checking out of lagos....im of to akwa ibom (1st choice)....Enugu (2nd choice)...Ogun (3rd Choice)....una Akwa Ibom....wey una deey
Bro, where u reg nd shey na gmail u use?
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 10:41am On Sep 08, 2015
Pls, is there anyone dat used yahoomail and got d confirmation mail successfully?



Frm wot I heard where I am now, those wit gmail got it instanta.


So anyone wit yahoomail dat got d emailhuh?plsssssss
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 9:50am On Sep 08, 2015
KeriBaby:
No u are gonna choose from the whole 36 states
Thanks so much dear.
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 9:42am On Sep 08, 2015
Paul2lyfe:
Registration done.......Good to go......Thanks to God
Hope it is not nysc dat is randomly giving option of states of pick?

Cc: keribaby
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 9:38am On Sep 08, 2015
KeriBaby:
I have registered successfully!! I wish y'all same! Na Godwin o
Kindly give us d breakdown and how it all went down jst like d bro we revalidate.

Dnt kip us in d dark nd be real.

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 33 34 35 36 37 38 39 40 41 (of 78 pages)