Omiobo's Posts
Nairaland Forum › Omiobo's Profile › Omiobo's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 78 79 80 81 82 (of 82 pages)
This thread should be strictly for christians. I know 99percent of nairalanders speaking against bible are descendants of Ishmael. |
Bible is a manual of life. If you don't have it,you will live and die like a goat. |
It's possible but there must be renewal of mind of nigerians. Not only stable supply of power,provision of infrastructures but getting out the canker worm of corruption that have eaten deep in the life of every nigerians. Yes! Total rebirth of every citizens of this nation. |
Good |
Teacher Nurse Petty trader Fashion designer ogidiga and alomo seller Beer parlour Hairdresser Factory work Conductor Hotel attendant What a man can a woman can do better. |
Sss should stop chasing shadow. They should go after the sponsors. This will automatically stop boko haram. Victory ko victoria ni . |
Chop banana till you belle full |
Na wa o! Which day Igbo and Yoruba quarrel go end? See wetin this thread don cause nw. |
Now wey dem don invoke the girl's spirit to revenge,if the girl wan make heaven before she go fit make heaven again. Just thinking o! All of una wey dey say rest in peace. The girl still dey roam about dey revenge nah! |
Person wey be Illuminati no dey make noise. He must be high on ogidiga with passion, |
@OP,I don't understand that garbage u spitting out up there. U can cook noodles anyhow u want it. U even eat it raw. Whichever way is the way. |
[quote author=Mr. Globe]lol... jealousy at a project that will probably be completed in 2050. Bottom line is the project is not economically viable and thus a waste of funds[/quote]What technique did u use to appraise the project that makes you think it's not economically viable? I must say this is symptom of bad belle. |
Amebo!!!! Apokro united. Wetin concern u nah! |
Kobojunkie: ROLFMAO!!!!She must agree by fire by fire. I go become mario. |
k2039: You not matured enough to create a thread yet,grow up.Bros wetin I do you. Is there anyway I've offended you? I no say u get too much brain wey disturb you u for try am for another thread.Silly thing!!! I dnt know if it has become a crime to pour out my mind. Paddle ur own canoe oga busybody |
*i don miss road* sorry o oga atheists I didn't mean to barge In. |
Finally,I'm able to open a thread after waka waka from thread to thread. I advice all my beloved brothers to make sure they see their lost rib in their dream before they think of marriage. As for me, I will not marry until I see am for my dream. Any witch wey try me no go go back to her domain safely. |
@OP,u for put garri and kulikuli. Abi dat one no be food again. Na the real fast food be dat. |
[quote author=iya ayi][/quote]So na because of calories or fat wey hard to burn na him u pour all this grammatical disma pisma. Kuku tell us say u no sabi cook. O sa nle. |
toba: holy spirit.Na because of food u wan marry. Know say Soup wey sweet na money kill am. |
Na wa o. People dey vex here gan. Uncle I beg help me tell your frnd that it's not right to marry without his parent consent. Na kobo wey I get I borrow am so. May God bless the lender o jare. |
obadiah777: most of it looks like shytttah ah! brother mi,na our food u dey call shyyt. he be like say one nut done lose for ur head,i beg tight am before u lose control patapata. |
i'm new here. i'm popularly called omiobo. somebody should help,how can i open a thread? |
no food for lazy man. |