OMUWUNMI's Posts
Nairaland Forum › OMUWUNMI's Profile › OMUWUNMI's Posts
na wa for my people o,so religion don turn to competition so tey dey wan know which wan beta pass?now i know say world wan come to an end true true. |
i dey wash her clothes and even her pants well well,reason is because i nowant her trouble. |
even though i dey fear to comment on this one,but i know say part of the money some of their members steal from us,abi i lie?if no?ehindero no be member?abeg leave matter. dason4life:bad belle people i think una don hear,the money na from donations{OF WHICH SOME WERE LOOTED FROM OUR TREASURY}let somebody shout halleluya. |
yes oooooooooooooooo,even though some of them are stingy,they have ido{clitoris} and that one be the real koko ![]() |
pls help me tell the man of God to wait for me i will soon finish my primary school. |
[quote author=Rash_edu link=topic=53767.msg1753527#msg1753527 date=1196955499]You have no point of saying that muslim face the East when praying, in that case, can somebody tell me while all the christian can not going to desame church. Why some christian does not like Celestial, is it not because of their evil-malpractice are they not christian.[/quote]ansa the question and stop wasting our time if you no know just talk say yo no know and |
honestly me i no know o,but my friends tolded me that na because some of them{men and women} no dey wear pants and bra. |
SANNI ABACHA-FOR HIS THIEF THIEF BABAGINDA - FOR HIS WURU WURU AND THIEF THIEF OBASANJO -FOR HIS MANGO MANGO AND THIEF THIEF FELICIA ETTEH - FOR MAKING NIGERIAN WOMEN PROUD WITH ETTEH ADEDIBU- FOR GROOMING ME TO BE ONE OF THESE PEOPLE |
what is nigeria doing to make my life better?abeg leave me jo. |
abeg no blame men wey dey do bash ali with women o,if only una know how my wife dey bash me,una no go pity women wey dem dey bash{abeg no let my wife know say i write dis o i no fit do frog jump tonite o} |
the nomba of time he gives you the head in a day would determine if its luv or lust |
lets start thieving the thieves, do me i do you,God no go vex. |
omoge:hey girl don't let d cat out of d bag,KEEP OUR SECRETS SECRET, OBOWUNMI LIVES FOREVER JUST LIKE IYA AJE,how is you?me miss you gan ni,gba be Mustay:u sabi who?olofofo ![]() ettehgate:mi ku oooooooooooooo,etteh pami oooooooooo, my this thn no wan go down again, e jowo e da omi tutu lemi lori, na this one them dey call FURO |
jimmyxxl:OLUWASEUN MO KI E KABO O,MA FI OYAN YI SERE NA KI IYAN TI MO NGUN FUN E TO SETAN>
|
i happy for you o,but come to think of it,ARE YOU A VIRGIN? if not you no suppose to dey work there o,i hear say dat place na only people wey be virgin dey work there. |
mo tun ti gbe kini ohun de o emi na ni o,eni ti gbogbo yin timo tipe tipe eni a ro pe ko le pago,bi ere bi ere o ko ile alarinrin aye o le pa kadara da.won ko le fa owo ago sehin ni, keyun o ma je ti awon awon admin, a mo ra wa. ![]() |
BOB MARLEY PETER TOSH FELA ANIKULAPO KUTI OBESERE SHINA PETERS OLIVER DE COQUE OSADEBE |
bobokanis:na wetin dey there to celebrate,se na d monkey business of offering time blessing time,abi the jerry curl,abi the way them members dey dress half naked to the church or the big big oyinbo of pastor chris,please i want to know{like pastor chris go talk am in phone} iya aje has every right to speak out her mind,if you don't like it go meet pastor chris for deliverance, abeg make i hear word hisses and walks away |

