Dating And Meet-up Zone › Re: Meet Krazy People Here by OMUWUNMI: 8:59pm On Dec 21, 2007 |
wetin carry me enter this kind place wey dey full of crazy people,he be like say me too don dey kasecraze. hey hey,hey hey hey hey kolo mental mental mental. |
Dating And Meet-up Zone › Re: I Am Mr Handsome In Nairaland. by OMUWUNMI: 8:49pm On Dec 21, 2007 |
na true you talk,na you wowo pass for nairaland,but no worry monkey no fine him mama like am  ilugunboy: No, have a place in mind, Metro-Park  hmmmm ol boy abeg no take stylelove change the topic,if you want date tolotolo look for another place to catch am o |
Romance › Re: What Trips You The Most About Your Hubby? by OMUWUNMI: 8:44pm On Dec 21, 2007 |
|
Dating And Meet-up Zone › Re: Ekiti State NAIRALANDERS. . . plz identify Yourself by OMUWUNMI: 8:37pm On Dec 21, 2007 |
|
Romance › Re: Can't I Marry My Girlfriend? She's Fifteen by OMUWUNMI: 8:34pm On Dec 21, 2007 |
you dey wicked o,you deflowered a 14 year old girl and you no get shame to come talk am for nairaland?kai,i fear you o,you wicked pass abacha,obasanjo,mobutu sese seko and idi amin. |
Romance › Re: His Mouth Smells; Should I Tell Him? by OMUWUNMI: 8:27pm On Dec 21, 2007 |
holusola: Ever heard of hallitosis?most men that take alcoholic drinks or smoke cigarette suffer from this disease.Usually bad breath comes from the lungs.Also,abuse of antibiotics and other strong drugs can cause it. I hereby advise that you tell your guy because he might not know,let him start from his toothbrush
1. get a soft jordan brush for him 2.Change his paste,preferably,Macleans 3.get t.c.p for him which he dilutes with warm water and gaggle every day and night or better still listerine mouth wash. 4.let him take plenty water after meals.
; dr holusola are you talking from experience or something |
Nairaland General › Re: Is It Alright For One To Commit Suicide? by OMUWUNMI: 5:27pm On Dec 21, 2007 |
yes it is very right,now that you know what are you still waiting for?you want us to tell you how to go about it?hisses and walks awayode |
Romance › Re: Should A Man Know His Wife Or Girlfriend's Past? by OMUWUNMI: 5:20pm On Dec 21, 2007 |
Trouble sleep yanga wan go wake am,abeg leave the past for the past jo and enjoy the present and if possible the future. |
Romance › Re: What Trips You The Most About Your Hubby? by OMUWUNMI: 5:09pm On Dec 21, 2007 |
her ugly face{she wowo no be small}her bow legs,her over size breasts plus including her mouth and body odour[b]S[/b] |
Culture › Re: If You Can Speak Yoruba, Talk It In Here! by OMUWUNMI: 4:24pm On Dec 21, 2007 |
okin: OMUWUNMI IRU ORUKO WO NIYEN. SE O LIKE OMU GAN NI? IRU OMU WO NI O LIKE JUU? OROBO ABI LEPA. SIZE 32, 34, 36 OR 42? e de niye o eyin buroda yi, e ki gbo oro omu abi ri omu soju ara yin ma ma gban bi ewe ori omi ni, kilo kan e pelu iru omu ti mo feran?se o fe fun mi mu ni? jo gbowo kuro lara mi jo o de fe ma ki owo bomi nidi, o ri pe asawo ni e, mi like e o to ba tie ma finger mi wa so pe excuse me first o ro pe mo cheap bi awon omo orita ni i am an [b]EXPENSES [/b]lady  |
Romance › Re: Did you marry a virgin? by OMUWUNMI: 4:12pm On Dec 21, 2007 |
why you wan know ?you wan helep me disvirging am? |
Romance › Re: Does Love And Money Work Hand In Hand? by OMUWUNMI: 3:43pm On Dec 21, 2007 |
Johnchelse: I agree with u totally It's a nice reply. But, try to understand the central focus which is the main question. [b]We are not here to abuse one another, but, to put across the best that can aid human understanding, through cordial expression.[/b]Uhn! You might be right to some extent. A man without money is a man without authority. Virtually most people are ignorant of the meaning of the adjectival phrase "responsible man". Without money, love can only work to some easily tracing part in the life of the present generation. I strongly believe beyond a reasonable doubt that money and love are different things, but, they work hand in hand. says who?who made you a judge on nairaland,man mi if you are not down with people comments you beta read and move,abi you think say this place na your village school or church.  |
Dating And Meet-up Zone › Re: Ekiti State NAIRALANDERS. . . plz identify Yourself by OMUWUNMI: 3:29pm On Dec 21, 2007 |
i am not from ekiti,but i love their girls especially their tonation when it comes to speaking of english language, has anyone ever noticed their english tonation especailly behind closed door,when two legs are in the air  |
Romance › Re: Why Do Men Cheat "4 Heaven's Sake" by OMUWUNMI: 3:17pm On Dec 21, 2007 |
no be for heaven sake dem dey cheat o,na for dem selfish rason dem dey cheat |
Romance › Re: If Your Responsible Girlfriend Has A Tongue Ring by OMUWUNMI: 3:12pm On Dec 21, 2007 |
abeg na which one be tongue ring again?se na person wey him tongue sharp like razor?abeg make una no laugh me o or else me too go tongue ring una. |
Romance › Re: His Mouth Smells; Should I Tell Him? by OMUWUNMI: 2:58pm On Dec 21, 2007 |
what love has brought together,let no smell put assunder,abeg enjoy the smell while it lasts |
Culture › Re: The WA.ZO.BIA (Unity) Thread by OMUWUNMI: 2:41pm On Dec 21, 2007 |
chichi81: Amala people are backstabbers. hang over of the civil war,you beta wake up.nigeria has passed that stage SMC: Didn't I say no hating?  leave am na bad bele dey worry am initiator: Well SMC its a pity threads like this don't generate much interest on tribalist-infested nairaland.
You'd have titled the thread 'i hate all igbos/yorubas' and boy would this place be flooded?
Pity who cares if you like hate all the people in d world,yoruba and igbos do not even know you[b] EXIST[/b] toshmann: well, there are still those of us who believe in unity. well i am toshmann, ibo, live in cardiff and christain  i have 2 flatmates . . . .one yoruba muslem and the other a swahili from tanzania. good guys  thats my man dominobaby: Well, i'm d'baby, igbo, student of the university of ibadan, roommate with 2 other yoruba babes and i aint got qualms with that. I really don't know what people gain in being tribalistic, it really pisses me of as in OF!! I get along with people regardless of tribe, as long as you're level headed! thank you jare na you biko,move closer make i kiss you  folanusi: look 4 me where?in the jungle?  RichyBlacK: Hi I'm Richard Black, and very mixed - Igbo, Urhobo, Hausa/Fulani, Yoruba, Bini, Efik and Idoma. Please don't ask me how, it's a long story. I live in Ajegunle, Lagos, Nigeria and south side of Chicago IL, USA.
Yep, there are too many ethnocentric bigots on Nairaland. Nigerians need to be united. you are the bomb ifyalways: am a nigerian too. igbo,itsekiri,yoruba,igala all flow in my blood.
one love  all these in your blood?you sure say you no be spirit?i just dey[b] YOKE[/b],you are my main man  |
Culture › Re: If You Can Speak Yoruba, Talk It In Here! by OMUWUNMI: 1:43pm On Dec 21, 2007 |
okooyinbo: @Bolorunfemi: Emi naa paapaa fe oooooo, 
Bi o tile je wipe emi koi ti pe lori itakun yi, dajudaju, Yoruba re nda mi lorun pupo. Ti ewa re ba dara bi ede re, emi ko ni ko rara lati wa da 'nan lodo awon ebi re. Iyen ni wipe ti iwo ko ba binu si wipe emi je oko oyinbo tele. Paapaajulo, ti ko ba rin o lara lati fe eni ti o ti fe pe ogoji odun lojo ori, emi ti gba tire tan patapata. Nitoriwipe mo gbadun lati ka iwe re gidigidi gan, a wun mi pupo ti ng ba tun le ri iwe re miran ka lojo iwaju. Ku ipalemo odun o. Odun naa yio yabo fun gbogbo wa ase Edumare. okooyinbo mo ki o kabo sabule wa, jowo mo fe bere oro kan lowo re, se oko{privates oyinbo}loruko re ni abi oko{stone oyinbo}? to ba je pe oko{privates}oyinbo ni,ma gbe wo nu abule wa o, idi ni pe oko{Penis]oyinbo o le kanle lara awon obirin wa labule yi  omoge: you too funny Omunwummi
see you all after the odun. you all take care and be happy . E mu ra o.
ki fila pe lori, ki bata pe le se, ki rice ati eran pe ninu enu wa, aseeeeeeeeee o.
ti e ba jeun tan, ema se gbagbe ola o.
 see u all around  i,m already missing you baby, all the same take good care of yourself where you find yourself and be sure to come back in one piece, MERRY XMAS AND A PROSPEROUS NEW YEAR, MAY THE BEST OF YOUR PAST BE THE WORST OF YOUR FUTURE, so long baby{bad girl,its not wot you have in mind}.  |
Culture › Re: Nigerian Men and their Foreign Wives by OMUWUNMI: 1:30pm On Dec 21, 2007 |
maybe you do  |
Culture › Re: Nigerian Men and their Foreign Wives by OMUWUNMI: 9:18pm On Dec 18, 2007 |
does this include foreign wives from ghana,niger republic,cameroon,pakistan,afghanistan,iraq and other taliban countries? |
Romance › Re: Can You Sleep With Your Landlady by OMUWUNMI: 9:13pm On Dec 18, 2007 |
Why not?if she is cool,calm,succulent and fokable,sky would be our limit. |
Nairaland General › Re: What's Your Fear (Phobia)? by OMUWUNMI: 9:08pm On Dec 18, 2007 |
BIG CUNT |
Romance › Re: Am In Love: My Boyfriend Don't Have My Time by OMUWUNMI: 9:05pm On Dec 18, 2007 |
I DO come and try me  |
Romance › Re: His Mouth Smells; Should I Tell Him? by OMUWUNMI: 9:02pm On Dec 18, 2007 |
that smell is the aroma of love try and enjoy it while it lasts. |
Romance › Re: What If Your Boyfriend's Spoken English Is Really Poor? by OMUWUNMI: 8:59pm On Dec 18, 2007 |
there was nothing wronging in a man spoked poor grammar,it is not english that a man spoked that mattered but a man abilities to tooked very good of his wife,childrens and familieses. i advising you that you should not allow english to comes among you and your boyfriend,if he loved you try and be loved him back. |
Romance › Re: Does Love And Money Work Hand In Hand? by OMUWUNMI: 8:51pm On Dec 18, 2007 |
no they work hand in waist. |
|
|
Politics › Re: First Lady Slaps Aide by OMUWUNMI: 7:01pm On Dec 18, 2007 |
omoge: hehehe  me too  |
Culture › Re: If You Can Speak Yoruba, Talk It In Here! by OMUWUNMI: 6:36pm On Dec 18, 2007 |
omoge: ummm, o pari  oro oko pelu iyawo oju ouwa lo le to. Guess wot?na because of you i still dey come here o,this place no dey sweet me again,no thanx to some egbe people wey take life too serious on nairaland. and which one be o pari,we never even start,a ti bere rara  |
Culture › Re: If You Can Speak Yoruba, Talk It In Here! by OMUWUNMI: 9:25pm On Dec 15, 2007 |
segoye2: Ogbeni elenu jebe bi iso, gbo temi oooo. Ti oba sora eee, wa gbona ibi ti ore te O, wunmi gbalo. Ati wipe, emi ati Iyawo mi, Aya oloye abo Oba jiro ti Ile Odua lori weebu yi ti pari eto lati se ayeye igbeyawo pelu oko re, ani olowo ori re, eni ti amo si Segoye2; Ani emi funra mi.
Sowwy ooo, mo de ti pada wa bayi, am in the country. 24/7 online. Ti oba mu inu bimi, gegebi oloye, ati asoju oba wa agba, ani Aree Seun, a o funmi ni agbara lari so oruko re si ibi ti mo so Aje --- wunmi si, Final.
Nitorina, mo ti de, slow down. Fara buruku bale fast fast!. heya,oro na na dun o fe ke,sori o,pele ma binu,na so he dey be for body when person just comot for oyinbo prison,don't worry after some weeks you go adjust,pele so gbo  segoye2: Sad, I don't celebrate Christmax, Cos am a JEWI you jew?segoye why you dey lie?you wey you be omo babalawo and ogboju ode ninu igbo awon ijimere,you dey call yourself jew,jew ko chuks ni,abeg make i hear word. |
Nairaland General › Re: How Will You Spend Your Christmas? by OMUWUNMI: 9:16pm On Dec 15, 2007 |
Blackcat: I will spend the early part of the x-mas day in the office replying to customers queries(work for one of the biggest game entertainment sites in the world). In the evening have dinner and gossip with my husband's family (Germans) . Its a yearly tradition. aunty abeg you fit send me some of the German gossip,i fit dey sell am here for nigeria,who know the market fit move well well like second hand cloth and car |