Orpe7's Posts
Nairaland Forum › Orpe7's Profile › Orpe7's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 72 73 74 75 76 77 78 79 80 (of 139 pages)
Children of Fraud, drug peddling, fake drugs and prostitution If them never do anyone of this things their body go dey do them somehow |
To think the ones outside Nigeria are doing better financially. No be them wan break waist cus of 1m. Awon elebi Better come.back |
Atiku go soon dey atikulate dis one yansh. The one wey him do Genevieve no teach u lesson abi. That prick wey dey hungry u, u go soon chop am |
baliyubla:Not this year sha |
We go suffer all the flat heads wey dey lagos gbam! Kill them with tax, their eye go hear am. We dey manage una for lagos yet una get mouth to talk rubbish. Okay na una go see That una potopoto republic, una go develop am by force |
CHAI see as AYF finish Oby. Your former Boss. |
No be AIT dey interview this man so What do u expect him to say. Nonsense things na Even if he signs, u think the VP with all the Law sense go just let anything pass. Why didnt he sign the budget or electoral bills when they came initially instead he returned them to the senate. Make una dey jam talk. Nigerians and APC know their enemies now. If them born APC well make them let una cross carpet again after election, the thunder wey go strike dem eh |
Everyone get story when him or her don hammer na Me sef, na 10naira dem take embarrass me na why i talk say i go make am. Today, Glory be to God i am controlling Millions |
Girl friend o Person u never pay her bride price Thunder kill u der |
Too bad. In other news, Kemi adetibas wedding party is a ripoff of the same names movie in 1969 https://en.m.wikipedia.org/wiki/The_Wedding_Party_(1969_film) |
Dem use Konji swear for these people ni |
deboysben:U better stop spreading fake news |
U no fit win na That was the idea all along Just make noise make person bribe u |
Coming from a Flat Head Atleast we still have some right thinking ones
|
Looks like chinedu d flat head Check computer village Dem for quickly go block am for computer village cus thats where he would have been heading to |
Cant happen |
Baba China China Why wont US cancel when he will go there and be speaking about China |
Spiritual kini Your Uncle na Drug baron wey dem dey find for US Him.popoular so tey dem act TV series about am (Orange is the New black) How are we not certain na drug make dem deport u too |
1) he will not probe you 2) he will sell NNPC to you |
Why thieves go back to the same place they committed a crime beats me |
Is it a Vendetta Atiku is after cus i see no reason for the made interest in Buhari Okay Buhari step down, himself go step down. Leave Buhari and focus on yourself Na Buhari u wan lead or Nigerians |
Is it a Vendetta Atiku is after cus i see no reason for the made interest in Buhari Okay Buhari step down, himself go step down. Leave Buhari and focus on yourself |
metroid:Na so recycle them dey do now like say na refuse |
Shey na Scrambled eggs abi na Omelette we go call this one ![]() |
Omo my prick go hard eh, i no go leave that woman o |
D only exercise i will get from this lady na D*ck exercise |
Check instablog their names dey der Na dem Awon olori pelebe crew |
And if i masturbate is it ur masturbate? |
Lazy Ipob youth Spiritual eyes ko Spirit don chop your eyes mumu Forcast u no sabi Learn a trade and work lai lai Always short to success routesee ur life now |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 72 73 74 75 76 77 78 79 80 (of 139 pages)