PAPABOMBOY's Posts
Nairaland Forum › PAPABOMBOY's Profile › PAPABOMBOY's Posts
My Dearest dearie, which one's nah?This nah Papabomboy also known as Midnite thunder,lol.Honie,why are you looking for a boy when you can have a man?It's like asking to make it rain,when I can make it thunder.Sweetheart,nah me and you and nothing spoil. However,my firm ideal with this plight is that, me, I no dey pushu woman for internet.Thus our present quandary.So how e go be and wetin dey your mind?Holla back at me. Papabomboy |
Ispeed, perhaps i no understand this technology well well, but my brother, person wey dey thief motor no dey hang around area o. Hmmm! If motor miss for Obalende, you go find am for far away Otukpo with the gadget sef still intact. What do i mean, 20- 200 meters GPS detection doesn't cut it. |
Oga viper, me I no doubt ur reputation because i don see say you dey help put people inside clean ride. Maybe u go fit dash me motor sef, make i do christmas, i will appreciate. Nah picture na i see take comment to find work. I don tire for molue. As i talk earlier, the motor pass me. |
Hey Viper, Money good oh, only e no reach me. If not, i go by one of your motor sharp sharp begin dey cruise am for area. These jeeps nah die. The thing serious. Nah where people dey drive this kain motor. I know say no be for Ajangbadi where man dey. Anyway sha, anything to enter inside. Me, i be small time mechanic and i go tell you say that 2005 Sequoia white on white - the check engine light and the tire sensor check light dey show for your picture. (petrol light too, make una buy petrol put) Shey dem spoil, abi the motor get engine problem. The tire too (it fit be issues with the rim) how e dey. Holla at me bros, cos i fit fix am for you. |
Oga, i no sabi moto well well oh but i know say Hyundai, Kia, Daewoo and the rest of them are cheap, unreliable cars especially on nigerian roads. Nah dem nahim go spoil first. Even as kabu kabu, you no see money chop. However, the variable factor is the driveability. I wouldn't compare Hyndai with Volvo or Peugeot. |
jkj |
(At pic) reminds me of those chics with appealing face shots with the rest of their body bearing a semblace to the guy from Dunlop Elite. But me i no send, nah fine face, no pimples. |
Psyche |