₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,277 members, 8,421,134 topics. Date: Friday, 05 June 2026 at 08:20 PM

Toggle theme

Papine's Posts

Nairaland ForumPapine's ProfilePapine's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 11 12 13 14 15 16 17 18 19 (of 35 pages)

Jokes EtcRe: I Beg O Oooooooooooooo by papine(op): 5:50pm On Apr 18, 2010
abeg i no fit use bottle cover do umberlla,
Jokes EtcRe: I Beg O Oooooooooooooo by papine(op): 5:41pm On Apr 18, 2010
@studio R.I.P.
Jokes EtcRe: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by papine(op): 5:29pm On Apr 18, 2010
lol rob hand , hmmm guyz if u no fit find ur handset or anytin dey miss 4 urside, u kwn who 2 hol 4 dat.
Jokes EtcRe: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by papine(op): 5:13pm On Apr 17, 2010
lol ode lol, u mumu pass d rat wey dey my street.
Jokes EtcRe: I Beg O Oooooooooooooo by papine(op): 5:10pm On Apr 17, 2010
yea wat ever. abeg i no fit soak bread 4 petro jor,
Jokes EtcRe: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by papine(op): 4:06pm On Apr 17, 2010
@studio wetin u sabi again? mumu
Jokes EtcRe: I Beg O Oooooooooooooo by papine(op): 3:56pm On Apr 17, 2010
call it wat ever u like, i don take sumtin,
Jokes EtcRe: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by papine(op): 9:15pm On Apr 16, 2010
stay on topic or i will block dis thread. lol egbe mumu talk
Jokes EtcRe: I Beg O Oooooooooooooo by papine(op): 11:22am On Apr 16, 2010
@lbotus wis time u becum area father? oh sorry i don 4get "AREA" u kwn fit answer?
Jokes EtcRe: I Beg O Oooooooooooooo by papine(op): 5:42pm On Apr 15, 2010
@ibotus blood strong pass acid u gree? @syl sorry no space 4 mara ward because ur prob. go turn u 2 mayan. abeg
Jokes EtcRe: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by papine(op): 5:31pm On Apr 15, 2010
guyz una remember olden dayz indian films.d fact b say i follow act 4 1, but d mumu tin wey i do b say na my lang. i sp?
Jokes EtcRe: I Beg O Oooooooooooooo by papine(op): 9:53am On Apr 14, 2010
abeg i no go fit rent apartment 4 kiri-kiri.
Jokes EtcRe: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by papine(op): 9:02pm On Apr 13, 2010
@sylve11 i don dey feel ur mumunity. it's getting out of hand, no worry u go jus mumu 4 50yrs, i think!!! u wil b ok
Jokes EtcRe: I Beg O Oooooooooooooo by papine(op): 8:48pm On Apr 13, 2010
abeg oo i no go fit carry ébò 4 american white house.
Jokes EtcRe: I Beg O Oooooooooooooo by papine(op): 8:40pm On Apr 13, 2010
@sylvel am sorry i dnt hav any solution 2 ur problem, u can go 2 d next shop. abeg i no fit shout.
Jokes EtcRe: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by papine(op): 8:31pm On Apr 12, 2010
Ben-10:
Thread has gone totally off topic.

Thread locked! It may be re-opened when cleaned.
dani1luv:
Thread Cleaned. .
Please No Offtopic Posts
which soap use self huh
Jokes EtcRe: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by papine(op): 8:25pm On Apr 12, 2010
i thot shocked watever


kapis
Jokes EtcRe: I Beg O Oooooooooooooo by papine(op): 8:22pm On Apr 12, 2010
i dey vexs angry
Dating And Meet-up ZoneRe: Tatafos (4rm Jokes Section) Meet-up Thread by papine(m): 12:12pm On Apr 10, 2010
guest who ?
Jokes EtcRe: I Beg O Oooooooooooooo by papine(op): 12:06pm On Apr 10, 2010
lol
Jokes EtcRe: I Beg O Oooooooooooooo by papine(op): 7:57am On Apr 10, 2010
i knw say u get mouth d 1 wey ur face or under ur a.s.s which 1 u use?
Jokes EtcRe: I Beg O Oooooooooooooo by papine(op): 7:06pm On Apr 09, 2010
studio don go call him oga make e com help am, abeg i no fit land airplane 4 brt lane jor,
Jokes EtcRe: I Beg O Oooooooooooooo by papine(op): 7:01pm On Apr 09, 2010
Oga dan don come, everybody run o, abegi
Jokes EtcRe: I Beg O Oooooooooooooo by papine(op): 5:36pm On Apr 09, 2010
em @studio ur baby mama (dyt) wan's u back oo she said ur kids are hungry, lol
Jokes EtcRe: I Beg O Oooooooooooooo by papine(op): 8:52am On Apr 09, 2010
but wait oo where is studio43? abi e don ??
Dating And Meet-up ZoneRe: Using Of Luv Portion/chams 2 Secure Ur Lover: Is It Good Or Bad.? by papine(op): 8:47am On Apr 09, 2010
dis act are not hidden anymore, u c a guy telling a stuborn giri i will get u, and b4 u knw dey are 2geder.
Dating And Meet-up ZoneRe: Using Of Luv Portion/chams 2 Secure Ur Lover: Is It Good Or Bad.? by papine(op): 10:53pm On Apr 08, 2010
So u are saying yes 2 love portion/chams ?
Dating And Meet-up ZoneRe: Using Of Luv Portion/chams 2 Secure Ur Lover: Is It Good Or Bad.? by papine(op): 5:30pm On Apr 08, 2010
consequencies, u mean like d one in movies?
Jokes EtcRe: I Beg O Oooooooooooooo by papine(op): 10:24am On Apr 08, 2010
ah dem don clone studio43 oo he's now studio chinko fone retailers. china dey try *smile*
Dating And Meet-up ZoneRe: Using Of Luv Portion/chams 2 Secure Ur Lover: Is It Good Or Bad.? by papine(op): 10:11am On Apr 08, 2010
nowadays guyz go 4 magic ring dat will work 4 any stuborn girl. ladies 2 are not left out, dey 1 2 secure der affairs.
Jokes EtcRe: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by papine(op): 7:35am On Apr 08, 2010
d1kelevra and studio birls of d same shi*t, una go over mumu oo
Jokes EtcRe: I Beg O Oooooooooooooo by papine(op): 9:38pm On Apr 07, 2010
@D1kelevra me bush-baby dats intrestin, don't u tink, cos u are sacked?

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 11 12 13 14 15 16 17 18 19 (of 35 pages)