₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,222 members, 8,420,877 topics. Date: Friday, 05 June 2026 at 01:18 PM

Toggle theme

Papine's Posts

Nairaland ForumPapine's ProfilePapine's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 14 15 16 17 18 19 20 21 22 (of 35 pages)

Jokes EtcRe: Under 24 Hours by papine(op): 11:10am On Mar 21, 2010
abi na u be d leader of does terrorise? una no dey watch american flims?, :-(
Jokes EtcRe: Under 24 Hours by papine(op): 11:01am On Mar 21, 2010
guyz which topic una don c 4 nairaland wey make sence, abeg no let make i vexs, abeg i dey church
Jokes EtcRe: Nigeria Airways Good Morning, Ladies And Gentlemen. by papine(m): 6:52am On Mar 21, 2010
@Poster u get talent in talking, we get work 4 u , Can u talk 2 militans on 9ja behalf?, hmmmm
Jokes EtcRe: Under 24 Hours by papine(op): 6:37am On Mar 21, 2010
na wa oo, wetin una wan under? na me be una teacher?, abeg go and meet ur felow student 2 explain better jara,
Jokes EtcRe: I Beg O Oooooooooooooo by papine(op): 6:23am On Mar 21, 2010
U na ÓPÀ back dey worry u,, U sure say u dey do well 4 bed so?, ok give me ur girlfriend/wife number i wan confirm.
Jokes EtcRe: Under 24 Hours by papine(op): 10:57pm On Mar 20, 2010
In 9ja we don't hav D FBI OR MI6 2 solve our problem, but we hav ghost security forces who can kill more than earth QK
Jokes EtcRe: I Beg O Oooooooooooooo by papine(op): 7:24pm On Mar 20, 2010
D1KeleVra:
stay in kwara. . . great kwarshikor grin tongue

u'd be surprised what an ex-con like studio fit do cheesy
WAKA
Jokes EtcUnder 24 Hours by papine(op): 7:09pm On Mar 20, 2010
Within 24hrs some unidentified  terrorise attack six country listed below
USA, ENGLAND, ITALY, RUSSIA, GERMAN AND NIGERIA

But with the help of their security forces, the outcome of the attack were as fellows

COUNTY                           SECURITY FORCES          LIFESAVE   DEATH    HOPITALIES

USA                                       CIA/FBI                         1000          1               49

ENDLANG                              MI5/MI6                         1000          2               48

ITALY                                 SERVIZO SEGRETO           1000          3              47

RUSSIA                                 KGB                               1000          4              46

GERMAN                              STA SI                             1000          5              45

NIGERIA        BAKASI BOYS/OPC/ARA WA/MEND/JTF/    0           1000           50
                      NPF/NAF/NIGERIA ARMY ETC


WERE ARE WE HEADING TO?
Jokes EtcRe: I Beg O Oooooooooooooo by papine(op): 3:56pm On Mar 14, 2010
mak
Jokes EtcRe: I Beg O Oooooooooooooo by papine(op): 11:30am On Mar 11, 2010
I feel im getting 2 old 4 dis kind talk , :-) abi , my mate don dey get 5 pikin y i still dey here dey beg, :-(
Jokes EtcRe: What If Yar'adua Was Cloned by papine(m): 5:24pm On Mar 03, 2010
:-) lol
Jokes EtcRe: Few New Words Added In Naija Dictionary by papine(m): 10:00pm On Feb 26, 2010
@BEN go inside now!!! ur play don 2 much
Jokes EtcRe: What If Yar'adua Was Cloned by papine(m): 9:51pm On Feb 26, 2010
no wahala, he go get remote control now abi.
Jokes EtcRe: Jokes Section Offtopic Chat Thread by papine(m): 9:41pm On Feb 26, 2010
do u know dat bolli now goes 4 200 per one, dat is d fact
Jokes EtcRe: If You Are Child Of God Please Don't Watch This Video. by papine(m): 6:38pm On Jan 28, 2010
u get talent, kepit up0000
Jokes EtcRe: I Beg O Oooooooooooooo by papine(op): 6:30pm On Jan 28, 2010
sylve11:
I beg oooooo, i nor go fit tie nylon for mouth kiss Abbeby oooo cool
huh

Pharoh:
I beg oo i no fit use my nose interpret the meaning of this anti virus oooo
huh

i know say na me infect una with dis virus, the good news is that, it can be cured
But on one condition,
Jokes EtcRe: I Beg O Oooooooooooooo by papine(op): 2:42pm On Jan 26, 2010
Dr Sidodo:
i beg oooooooooooo i no go fit use coffin hawk oranges oooooooooo
jst as i no go fit pound yam inside well
lipsrsealed c wahala



(
Jokes EtcRe: I Beg O Oooooooooooooo by papine(op): 3:20pm On Jan 16, 2010
Abbey_city:
lol c teeth. wicked fellow  cheesy
judge not, uncle judge
cool love urself
Jokes EtcRe: I Beg O Oooooooooooooo by papine(op): 4:27pm On Jan 12, 2010
wetin i want talk again i don warn una ooooooo
Jokes EtcRe: I Beg O Oooooooooooooo by papine(op): 11:37am On Jan 11, 2010
i don come back oooooooooooooo, if u want run now run oooooooooooooo, b cos ,,,i go mas lipsrsealed
Jokes EtcRe: Why Does The Chicken Cross The Road by papine(op): 4:27pm On Nov 30, 2009
Ogaga4Luv:
[size=13pt]The Chicken Cross the Road because of 44 cheesy[/size]
wtz 44 ? huh
Jokes EtcWhy Does The Chicken Cross The Road by papine(op): 2:07pm On Nov 30, 2009
smiley Why does the chinken cross the road, i had this Q when i was still 3month old and i didn't hav answers then i do now,

ANSWERS

1. the chicken don see say DEC don dey reach
or if the chicken see another chick, e go want show n-talent
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Arsenal Vs Chelsea [0 - 3] On Sun 29th Nov by papine(m): 1:54pm On Nov 30, 2009
@post , i had dey were on painkillers after the match, na true?
GunnerS
Jokes EtcRe: I Beg O Oooooooooooooo by papine(op): 1:51pm On Nov 30, 2009
parki:
watch this space
space station or planet, abeg i no go fit drink mountain dew, jus becos i want sleep with my wife,

u knw say if u drink am u go do de dew lipsrsealed
Forum GamesRe: Will You Marry The Person Above You? by papine(m): 1:40pm On Nov 30, 2009
@pat, i had dat your team(gunners), they were all on painkillers yesterday is dat true?

@ post, it's possible, only dat my kid sister will not allow me
Jokes EtcRe: My Flying Pad / Modest Spoilt My Day! by papine(m): 1:23pm On Nov 30, 2009
@gab, were are you iya?
are u hidding or wat?

i hav been looking all over 4u
RomanceRe: If You Were To Date Any One On Nairaland Who Would You Pick? by papine(m): 1:15pm On Nov 30, 2009
@pat,,,,,,,, plz nowwwww


are u playing hard 2 get now huh angry
RomanceRe: If You Were To Date Any One On Nairaland Who Would You Pick? by papine(m): 3:44pm On Nov 25, 2009
@pat, cool i tink we should meet
Jokes EtcRe: I Beg O Oooooooooooooo by papine(op): 12:33pm On Nov 25, 2009
wetin com bi the wahala 4 der
Jokes EtcRe: I Beg O Oooooooooooooo by papine(op): 2:25pm On Nov 20, 2009
Ben-10:
swear say u get huh huh
i bind and bundle u with chiken blood,

if u want i go donate for you,
Jokes EtcRe: I Beg O Oooooooooooooo by papine(op): 4:55pm On Nov 16, 2009
abeg i need an advice ,

de tin be say i don dey shit tu much nowadays, and the true be say i go eat chiken wey don get koli (advance lang. BIRD FLU),  any how u call am,

abeg i want stop the shit,  how i go take do am

he ran outside straight to the toilet,   peppppeeeeeeeeeeepappapapappapappappapapppappaappappappa shocked
Jokes EtcRe: I Beg O Oooooooooooooo by papine(op): 2:41pm On Nov 13, 2009
cool abegooooooooooooo.i no go fit use my sprem do salad cream, hummmm

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 14 15 16 17 18 19 20 21 22 (of 35 pages)