Papine's Posts
Nairaland Forum › Papine's Profile › Papine's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 13 14 15 16 17 18 19 20 21 (of 35 pages)
I GUESS IT'S ALL ABOUT D PHONETICS, i tink kwn wat i mean |
@mumu studio na inside temple u take grow? na ur type d mumu pass oo sey u know? lol |
@Studio43 or watever u call urself.c mumu, d fact be say wen u dey small u must do 1 mumu tin dis one way u form as if. |
aoch, mumu, u still no wan acept say u mumu abi? |
@studio i know say u mumu already but i want make e com 4rm ur mouth lol |
Lol |
@poster wat of other soft drinks? and another Q why is it dat it's only d muslim faithfuls dat are passing dis info ? |
nija we 2 dey form, ah ah |
so u wan tell me say u no take hand pack shit wen u dey small |
wait , international call dey com, |
u no well ![]() |
@ romsky u never change ![]() |
u mean the one wey dem dey used do ?? >?/<, |
4 me i no go lie, i do pleny mumu tins, but the wan i remember pass na dis one, I come back 4rm school no body dey house and hungry don dey wound me, i look the hole house notin dey, as i comot go outside na so i see dis ewa agoyin wey dem eat remain 4 passage na so i com stand dere dey look welder sumbody dey come or dey look me, nobody, na so i put hand pack am run go inside house finish am, comback again do the same, as i com 4 the third one, na him my sister see me ooo, omo com c beaten that day, |
mumu |
@studio c woman rapa |
NO COMMET b4 dem carry sumtin way no bi my own giv me |
@studio and dyt 2 agba ya una no know say una don old una still dey do touch and play abi? |
:-) |
@Gidson12 u say i dey attack every body how many people dey complain 4 here? and na by force make u laff? |
LOL @studio43 why u no dey post true joke? dis one nb news oo |
@dyt why should i abi u wan make i get brain problem? any way meet studio43 he dey rent brain .:-) |
@studio43 ha my server don low, plz come again |
@ben< u 4 tell us say u be opc member now. @ dikelevra jamb question @dyt true true ur head needs upgrading |
c me c wahala oooo ben u 2 dey follow insult me, i know wat 2 do . |
@SLYVE Wetin i do? abi u like as dis small small boyz dey take der brother play |
PLZ can i say sumtin? :-) |
who wan touch dat craw craw body of urs, And who told u it was a joke anyway? |
@Ogaga4luv . well u c d last person we employed lasted jus 2dayz (shot in d head by an unknown people) so it depends |
which wan is OK, were are ur manners boy? |
i till wan help, u want mu oko le or wat? |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 13 14 15 16 17 18 19 20 21 (of 35 pages)
but i want make e com 4rm ur mouth lol
ah ah