Paulolee's Posts
Nairaland Forum › Paulolee's Profile › Paulolee's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 574 575 576 577 578 579 580 581 582 (of 606 pages)
good |
bad...if na naija e happen now, social media go catch fire..but wait o...watin consine monkey and covid blood samples?? dis matter go hard to settle o....dm bin call me say pastor personally drop 5k for church offering but head of usher say the total offering wey him count na #2300...na d.p.o office we de since de beg pastor to settle d matter but pastor say the usher must go jail...my oga them de come to settle dis wan abeg
|
get a job and avoid those sets of neighbors...even if u start working, start to they form busy and tired de avoid them... |
lolz....c sharp format..watin consine relationship matter and YouTube channels with 14m?? na wah o |
good |
over flogged topic....bt if na me i jus cant continue with that kinda wife again and pls dnt ask me why.... |
relax ur mind when on it, remove fear n stop being anxious and most importantly when the tin de sweet don get too carried away because na when u lose focus naim the cum go quick come.. |
topic: epistle and chronicles of a scared n chronic cheater..
text: only the chapters about king Solomon |
larryking540:i swear....she go kno say u de cheat bt na to cement her number1 spot for d ous n mk u no marry 2nd wife go be her prayers all day |
Psalmspsalms:seriously no probs man....we cool...dts Y man is not GOD...enjoy d weekend |
pippimp:guy for 3 yrs i no even believe am...na until he video call d uncle for my backyard one day, d guy don even marry one somalian madam n get 3 pikin self...d ous settings jus look lyk say na indian, hear say d man de do serious butcher work for their, people dey book date with am to kum help them kill animals because him sabi cut am well and d guy don even dey train people to learn that same work....e shock u abi?? |
too much money bt no need to de noise am na..habaaa |
pippimp:hmmmm...no lies bro...u on point bt on d oda hands our igbo brothers can live in any part of thr world na...shock wen one guy tell me say him bro de somalia for 7 yrs na n his doing good business there, abi na gun d guy de sell?? |
pippimp:my guy wait o...what make u think that the standard of living is better in india than in Nigeria?? |
my guy...e hard o..na wit serious coding shaa.. de burn wan bea n she jus de scream...wit d way her nunu large n free i kno say d shout na fake bcoz i no de feel anytin, i jus weak de continue de try force myself cum mk i hang boot, wen i cum n don stop to de fire, d mumu still de moan, i jus weak |
yes...dts d way forward...face ur partner and leave the oda chetee alone...it seems na wen d guy hold enough bar naim d lady de attack sidechicks bt if the guy no too hold kum de cheat ontop, him go chop beatings for d spot and for ous..husstle oo make them no settle ur cheating matter online when u marry.... me i don tire to settle matters today...jus de come back from where dm call been me..them say seun steal principal cap for school and seun papa wear the same cap go P.T.A meeting...we de beg principal to settle things like men since morning and the man no gree, him say seun papa must go jail, na d.p.o we de wait like dis...mk i chop abeg
|
imfvckingpossible |
barca is bigger than any agent...if he isnt doing his work well he can be fired and bringing neyma isn't an insurance dt he would get a life contract with barca.. |
pippimp:Yes u are right bt it doesn't mean dt some others Nigerians wud not criticize it...and its still better than being a victim in anoda man's land i think.. |
good...when the presidents of brazil and mexico choose to play games with the pandemic mayb because they thought the virus wasnt serious and when they knew thier wrongs it was too late and am glad that the drug lords took things their own way for the sake of the nation... |
Psalmspsalms:haaaabaaa dts too harsh naa..Y wud u make a mistake on judging peps wit what u see or read online?? dts not fair...xo u think dt as u av gone tru my profile and u kno me well, u now av d right to judge me just because ur sin is different from mine...go get a lif my gee n allow GOD to judge |
bad....beaten to death because he was accused of theft?? even if he is guilty, can't they report d matter to police than beating a grown up man to death...thought indians are more matured than jungle Justice...blame my country and the hard times and por environment to do business because what are we doing in that dirty looking country na?? i jus pray he gets justice because dead man tell no tales...r.i.p to a husstler and i pray GOD gvs his family a peaceful heart to bear this painful lost |
remember when a chronic bachelor in his early 40's sent me to buy for him and i was confused and asked him Y Sending me? he said the chemist woman always refuse to sell condoms and contraceptives to him because the woman say him don reach to marry and get children |
guy jus free d gal n her upcoming marriage with her past life...na she n her husband get matter to settle...las las e go trend and we all go settle am online...d tin is dt no matter how bad she is, u aint allowed to judge...jus face ur front n mind ur biznes...afterall nobody holy oo |
oga say him wife no sabi fck bt gateman say na lie...na d matter we de settle since under rain 2... soap wey baba gv akin to take baff mk he for get cliant naim him junior bro take go wash canvas...na d matter we dey on lyk dis 3..student call lecturer baby mi for online class...na d matter we still de try settle like this.. |
seanwilliam:don report am give seun n lalas self de road de kum...better rain de fall n myd don go bring umbrella kum |
guy face your work o before u go use all ur savings and income from bet shop take fire free games for her, before we kno u go theu stake visuals for her with your money and we all kno say visual soccer and gals no de go on the same line..na d meaning of wen bible say u cnt serve two masters...u gat face the baby soccer or face the bea...na u kno o |
rotimi don pay him dues na....u think its easy coming from a pdp state and challenging G.E.J n P.E.J n wike to try and convert rivers to A.P.C?? Even if he wasnt successful, ths guy don too try |
dts good....bt did he win the copa de rey, spanish super cup n world club cup with barca?? did he win the u-17, u-19 n u-20 with brazil?? |
can neva believe this abeg |
AngryIgboMan:jus saw ur monika and wud just pass.....afterall nairaland na faceless forum...how u no go get mind de tall anoda shattap...wud jus let lt slide n pass |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 574 575 576 577 578 579 580 581 582 (of 606 pages)