PeeJee's Posts
Nairaland Forum › PeeJee's Profile › PeeJee's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 16 17 18 19 20 21 22 23 24 (of 28 pages)
no they are not ![]() |
Gab u too much |
donsponky:better than u ok give us urs |
Ben tanx for once in ur life u really learn from that school wey i help enrol u |
e tire me too help me ask am again this one wey e de fil abeg remove that glass fr ur face myewwwwwwwwwwwww hiss |
who dash am america sef wey u dey say americana u want make his head d swell with pride. u sure say that one know the capital of him state so cos na village yampion he be ![]() |
Ben20001:ben u are right pls can u give the proceedures i want to edit my profile put a pix and indicate gender there but i can't do it |
how do u mean? |
hi Gabby this one wey vibrate there abi him don do somethin ne u cum dey vex for bene tell me wat happen Ben20001:u think bene dey go cafe like u she dey her house na big babe |
like the gun when silence but can kill when it talks ![]() |
Ben20001:that is the best way of asking question TACTICALLY abi. just hit the point u want make a move Ben20001:and for the first time wey i know u u just the talk better sense to sombody tanx |
are u sleeping before ? where are u coming fr? |
where are u coming from ? how was ur trip? |
I accept it cos ur love is still there say anythin no wahala |
sylve11:then where? |
blissieng:u dey jelouse if u want I can fank u no body go tell her ![]() |
ur village ![]() romade: |
why not u tell us Romaor go for the service of tyty |
why? |
How? |
Haba aristole ebe like say garri dey hungry u just tell us u want soak gari ![]() |
That Baboon Romade who will fall in love with him definately not my Alimat, as for lola sha i don't know cos I don divorce her but I don't know if she will to apologise I still dey miss her sha, sweetliet told me that according to tytyt he has been visitin Burukutu house so I don't think she will and bene she won't accept cos she found out that he has 5 kids with one big ashi for alagbado . so no body go go for him even clemcy ma is tired of his drinking habit d guy like Rum well well. ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 16 17 18 19 20 21 22 23 24 (of 28 pages)


