₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,182 members, 8,420,676 topics. Date: Friday, 05 June 2026 at 08:47 AM

Toggle theme

PeeJee's Posts

Nairaland ForumPeeJee's ProfilePeeJee's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 14 15 16 17 18 19 20 21 22 (of 28 pages)

Jokes EtcRe: What Is The Big Deal In Joke's : Drop By And Make Us Laugh. by PeeJee(m): 1:56pm On Apr 21, 2009
abeg try harder
Jokes EtcRe: Check Out These Pics: Unical Gals Showing It All! Naija Na Waoh: by PeeJee(m): 1:54pm On Apr 21, 2009
clemcy baby no be only small small winch na bigbig winc him dey chop now just fashi him jor . how u dey wink
Jokes EtcRe: Shit Happens! by PeeJee(m): 1:45pm On Apr 21, 2009
yesooooooo shit realy happen
Jokes EtcRe: Shit Happens! by PeeJee(m): 12:56pm On Apr 21, 2009
Danishit1 is better I think its sweeter cos u have ur name sake at bolton dani shit2 grin
Jokes EtcRe: Sins Of The Father by PeeJee(m): 12:53pm On Apr 21, 2009
na apolo blind his eyes i no blame am na dirty guy he be. he live in a dusty area in ajegunle claiming to be in Ghana.
Jokes EtcRe: Jokers Party by PeeJee(m): 12:44pm On Apr 21, 2009
sharap lipsrsealed and gberrout angry
Jokes EtcRe: Lolaabbey Is Sure Of Heaven! by PeeJee(m): 12:36pm On Apr 21, 2009
amen
Jokes EtcRe: Jokers Party by PeeJee(m): 12:35pm On Apr 21, 2009
so where is she now cos i just get back from my trip? cool
Jokes EtcRe: Shit Happens! by PeeJee(m): 12:15pm On Apr 21, 2009
don't deceive ursef that can't be. cool
Jokes EtcRe: God Is Missing! by PeeJee(m): 12:04pm On Apr 21, 2009
haba why u dey vex? any problem?
Jokes EtcRe: Shit Happens! by PeeJee(m): 11:46am On Apr 21, 2009
chei that can never be my ex lola that is dani and romade grin
Jokes EtcRe: God Is Missing! by PeeJee(m): 11:44am On Apr 21, 2009
Amen! how baby lola? I miss u
Jokes EtcRe: No More Shopping by PeeJee(m): 11:06am On Apr 16, 2009
then explain
Jokes EtcRe: Leave Letters by PeeJee(m): 11:04am On Apr 16, 2009
abeg remove those bottles wey u put for eyes hope madness never start ba
Jokes EtcRe: Jokers Party by PeeJee(m): 10:59am On Apr 16, 2009
romade:
i resemble caretaker 4 ya faze
abi u no see dani, benjy & syl 4 ground 2 ask after ya unlisted wyf
Haba we dey fight just simple question any way no kwams pls did anyone know where alimat is?
Jokes EtcRe: Jokers Party by PeeJee(m): 10:47am On Apr 16, 2009
hi Roma how u dey, please i just returned from London this morning after traveling to watch my darling Arsnal. so can u please tell me where Aminat is? i miss her on a serious note any news about her? tanx
Jokes EtcRe: Report Card,lol by PeeJee(m): 10:37am On Apr 16, 2009
this post is waw i love it, that boy na bad boy im be wan giv his pop man heart attack hahahaha
Jokes EtcRe: Happy Easter To All Jokers And Nairalanders by PeeJee(m): 2:18pm On Apr 14, 2009
Sylve i have gift for u from UK
Jokes EtcRe: Happy Easter To All Jokers And Nairalanders by PeeJee(m): 2:17pm On Apr 14, 2009
Banke , mykal how una dey?
Jokes EtcRe: Happy Easter To All Jokers And Nairalanders by PeeJee(m): 2:17pm On Apr 14, 2009
Happy easter in arreas to u all , I just return from my trip from Wovernton in UK grin, I was there for the easter holiday it was wonderful there, clem, ben, gab, Roma how u una spend una own?
Jokes EtcRe: Farting Jokes by PeeJee(m): 5:12pm On Apr 09, 2009
yes for ur village
Jokes EtcRe: Y Una Ban Banke? by PeeJee(m): 5:09pm On Apr 09, 2009
love you madly lola despite u don't like me not to talk love. am realy attracted to u. see u after easter kiss
Jokes EtcRe: Jokers Party by PeeJee(m): 5:05pm On Apr 09, 2009
Yesssssssssss LOUDLY
Jokes EtcRe: Watches! by PeeJee(m): 5:03pm On Apr 09, 2009
Dan boru ba u soooo much shege yanriya. Akwai turenshe wel wel grin
Jokes EtcRe: Lol by PeeJee(m): 4:59pm On Apr 09, 2009
kiss kissummmmmmm kissBIG ONE
Jokes EtcRe: Farting Jokes by PeeJee(m): 4:52pm On Apr 09, 2009
clem u wicked ooooo shocked wetin u want the person go use go toilet?
Jokes EtcRe: Two Nuns by PeeJee(m): 4:50pm On Apr 09, 2009
clemy baby wetin dey make u laugh now huh
Jokes EtcRe: Jokers Party by PeeJee(m): 4:48pm On Apr 09, 2009
romade:
dani its 4 real wanted to plan sumtun during d xmas but knew most wld travel home

pj so u cant afford tp fare or plane ticket
Roma if its somethin real i can come to lag, any way i will be on leave for 2 weeks this june so when is it if its real?
Jokes EtcRe: Clem! Clem! by PeeJee(m): 4:45pm On Apr 09, 2009
syve like glasses too much him no fit buy wey he dey beg like dat
Jokes EtcRe: Jokers Party by PeeJee(m): 4:33pm On Apr 09, 2009
Roma me wey dey Abuja how i go do?
Jokes EtcRe: Two Nuns by PeeJee(m): 4:31pm On Apr 09, 2009
salinco u too much I was thinking the other way round as if am watch a movie at the end u just divert, great joke keep it up big Thumb up for u
Jokes EtcRe: Jokers Party by PeeJee(m): 4:23pm On Apr 09, 2009
romade:
okay since i av to treat all of una lyk grade 1 pupils lets do this
we all post our current location, prefered venue & date
No more yabbing peugeot take note & ignore oluya43
no wahala roma i hear lets go on with the plans

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 14 15 16 17 18 19 20 21 22 (of 28 pages)