PeeJee's Posts
Nairaland Forum › PeeJee's Profile › PeeJee's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 17 18 19 20 21 22 23 24 25 (of 28 pages)
u are not disturbing anyone carry on ![]() |
naija babe and shola, is it ok ![]() |
forget the man city join Arsenal na the better direction be that ![]() |
Ben accept now na ur plan I have divorce her , if u want to quit bachelorhood accept all her ideas |
emmy I like the joke the old man in ur story almost kill me with laff don't mind those bad bele wey no fit post good joke |
na true if u wear white sef them go say na black hiss at them |
![]() |
clemcy baby don't mind him him type no fit take kia of woman . So how far now? |
clemcykul: |
romade:thank you brother |
Lola who be small boy I don divorce u, I no go even collect the dowry back i dash ur parents ![]() |
confuse for what can u come to my house later I can clear u there if u are confuse ![]() |
Roma I no ask u where u dey come from sef? |
Clemcy are u the chikito ![]() |
man there is not like mosquito there . maybe its that ur village. Any way my trip is fyne ![]() |
what was the content of the letter sef? where is this amebo tyty am sure she will know , i guess she is not around emmm banke them yarn say u ma they pass well well so do u know the content of the letter? |
sholabanke:haba banke just came back from my trip croatia Romade and Clemcy baby are aware hi clemcy baby ![]() |
hehehehe una no go kill me oooo my baby no they carry last good gor u banke just that ur mounth |
how u take know sef darling? |
Lara that husband is a coward I pray my sister never marry such a man. ask Lola my baby she will tell u how I dealt with some robbers that came to my place last weekend she was with me . she was so proud of me ![]() |
Alima na dog bite am like that ![]() |
alimat darlin please go on am listening |
mennnn dat one realy planned the stuff am just imagining our u dey shake this morning like chiken ![]() |
are u ok? |
eemmmmmmmmmhhhh ![]() |
Yes i have been fool this morning as I came to the office the security in my office came to meet me and he look very sad, I ask him "abubakar wat is d matter?"he told me that tax force came to the phone booth which he do operated in front of our office and took away all is cards worth 40,000 naira. no dime with himm and he couldn't follow them to their office cos no one in the office , so he requested for 500 naira TP to go to their office to beg if the cards can be refunded , I gave him 1000 naira after collecting it , he shouted "April fool" and he refuse to give me the money. that was my experience this morning |
mouth no dey pain u? |
sweety how u take know sef? na realy olodo ![]() |
eeeeeemmmmmmmmmhhhhhhhhhhhhhh ![]() |
inside his big head ![]() |
hi sylve are he or she ? tell me before I before I tell u what Ben said ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 17 18 19 20 21 22 23 24 25 (of 28 pages)






una no go kill me oooo my baby no they carry last good gor u banke just
that ur mounth