PeeJee's Posts
Nairaland Forum › PeeJee's Profile › PeeJee's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 15 16 17 18 19 20 21 22 23 (of 28 pages)
ahhhhhhhh Ben u are a professional wife snatcher u must appear before Studio ,tyty, Crazy kid and Roma panel ![]() |
MrCrackles:ah cracker u no know banke well na one Agbaya wey no dey allow bose to rest for Ajengule , I think he was bounce cos of his dribbling understand now ![]() |
studio43:u dey talk of 9ja mentality where u come from sef abi na europe or america? u dey cos u will be the first to be bounced |
Ben udon't worry u won't be Ban if u will help me ![]() |
Baby lola i still dey miss u sha , if u apologise i go still take u back |
Party go sweet cos na me dey make things happen trust me ask bliessieng , gabby and my ex sweet lola studio43: Ben20001:Dont worry roma will handle the bouncer job I will be inside understand now ![]() |
Gabby how far? |
romade:Roma who do u think will be the first? i suggest we bounce Ben first then studio leave chicks alone ![]() |
gabby can u stop by at my place? I came back from Spain with lots of goodygoody ![]() |
Gabby which one be ur own wey u just dey open teeth better just ur mouth ![]() |
Haba ben allow spike to talk noww, u are scared she will prefer me to u? |
hi stidio i came back from Spain yesterday after jetting out to watch my darlin team arsnal. ![]() |
haba baby lola I don't accept that u sniffin people's yarns no impossible u are an angel . |
hi Gabby ![]() |
Ben20001:I can see ashii here ![]() |
aristole that ur guy na real dog, u ma no dey tire? |
the lawyer is from Chumak's village. he is very wicked |
hi dkele, Sweetiliet, Roma and sweet lola am back from my trip ![]() |
i hear so u ma dey luv all d best |
omo is better cos he is very dirty |
me ![]() |
Man i love that joke keep it up |
Ben20001:Enemy of progress e dey pain u as i dey travel in and out of the country. ![]() |
gab how did it happen?and wat is d meaning of that ailment? |
haba ben this one wey u squeeze ur face like that hope all is well. just don't mind that studio let him remain as u said ![]() |
he has been in jail for the past 3 months, aristol is in a better position to tell u about his crime ![]() |
any way there won't be any stress for u cos we are divorce others will contribute for aso ebi I mean those that care. |
haba Gabb what is wrong with shola? |
hahaha na wa ooooh una no go kill me here |
lola my baby when did u join mountain of fire with out leting me know? |
studio43:what is goin on am just back from my trip ![]() |
this una prayer heavy oooooooooooo |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 15 16 17 18 19 20 21 22 23 (of 28 pages)





ur mouth 
