₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,331,316 members, 8,449,722 topics. Date: Wednesday, 22 July 2026 at 09:14 AM

Toggle theme

PERVERT9's Posts

Nairaland ForumPERVERT9's ProfilePERVERT9's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 27 pages)

Christianity EtcRe: I Want To Become A Mountain Of Fire Member by PERVERT9: 8:52pm On Jul 16, 2009
cleric:
go to the nearest branch wink
noooooooooooooooooooooooooo,go chop fire first
Christianity EtcRe: Witches And Wizards Let's Meet Here by PERVERT9(op): 8:43pm On Jul 16, 2009
tubabie:
Abeg you peeps enjoy o! wink
you are everywhere looking for who to initiate this place is imcomplete without you iwo gangan leyo iwo gangan laje
CultureRe: If You Can Speak Yoruba, Talk It In Here! by PERVERT9: 8:39pm On Jul 16, 2009
tubabie:
Hmm, Omaa se o! smh
e tun ti sawa sibi sebi ilu awon eleye le wa some mins ago, e sa nfo kakiri ni nairaland e nwa eni te ma mu wegbe lose yi,iya wa mo ki yin o,e jowo nibo lati ma se ipade ni ola se labe igi osan ni abi labe igi ogede abi labe yin ni a ti ma se ipade,mo prefer pe ka se ipade labe yin nitori asiko otutu lawa yi grin grin grin
Dating And Meet-up ZoneRe: Where Is Seun Osewa The Owner Of Nairaland by PERVERT9(op): 8:31pm On Jul 16, 2009
ifyalways:
. . . .hawking gala and la casera. cheesy
eyaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaa,see wetin all dis moderators don do to the guy cry cry cry cry,so na who get nairaland now?
RomanceRe: Girls Love Free Things by PERVERT9: 8:26pm On Jul 16, 2009
while men love free toto grin grin
Christianity EtcRe: Witches And Wizards Let's Meet Here by PERVERT9(op): 8:20pm On Jul 16, 2009
tubabie:
You really are a winch? shocked shocked

@PERVERT9
Dont come back to that yoruba thread with your familiar spirits !! You need deliverance angry
hmmmmmmmmmmmm,you just dey take style dey look for me for everywhere,na wa for you.You talk say you no be winch yet you dey coem here pase pase,the thing no dey sweet you yet you dey munch am every second na wa for you tubabie  tubrasier .Anyway me i no dey do wid you,i no wan make you contaminate my spiritual power tongue tongue
Ogaga4Luv:
grin ,as for the old witches and wizard i personally would be holding a crucial meet up, @ our Coven this night gathering,advicing and conselling for advancements in operation's,incase of enenies attack-they never win us,. wink wink
as your lordship pleases wink
platinumnk:
Nope.

Im just curious. smiley
curiousity kills the cat   mugu grin
CultureRe: If You Can Speak Yoruba, Talk It In Here! by PERVERT9: 8:04pm On Jul 16, 2009
tubabie:
Ori e ti daru finally!! shocked
Mo ti so fun e nipe mio se egbe omo esu kan kan, omo imole ni emi n se! Ipade ko, Ipade ni sad
Maa fun e ni imoran pe ko jawo lapon tio yoo, kuro ninu egbe aje ti o wa yen. shocked
Ma de try lati fi style fa Toyosi, Ifeleke ati Debosky sinu egbe yin,am sure their answer is No smiley
iya wa pelu gbogbo eje to kun enu yin yi le nparo pe e ki nse omo egbe awon eleye hawuuuuuuuuuuuu,iro o fit eny yin o,iya ajo de la npe yin,nibo lewa lago meji oru ana,sebi abe igi ogede adugbo yin leti pade lana,e sa ma gbagbe lati wa fun meeting lale ola o iya mi mo gbedi o amo e mo je kidi mi faya o grin grin grin
topsy25:
Pafaati, ronu piwada nitoripe ijoba orun ku si dede undecided
tey tey wey i dey hear dat give me anoda tune jo grin grin

eponleke bawo ni se o wa,mo ri careless letter ti iyawo to wa loko ni abule yin nibi kan leni,ti o ko ba mind ma send leta na si e,but plsssssssssssssssssss,ma paro nibi bayi pe o ni iyawo ni abule yin o,mo promise pe mi ko ni so fun toyosi, tubabie tubrasier ati awon other ladies ni nairaland awo mi nie now i promise not to told anyone wink wink wink
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Chelsea Fans: Identify Yourselves Here by PERVERT9: 7:42pm On Jul 16, 2009
amarilo:
Terry's Mum and In-Law Cautioned for Shop Lifting, this is a dis-grace for the family and JT. I mean there is enuff money for any of her need. So i dont see any sense in her doing such.
http://goldkornmoney..com/
the more reason why jt should go to man city to make more money for dear mama



C H E L S E A S T I N K S tongue tongue tongue
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Man U: What Players Do You Think We Need To Keep Our Been Champion Alive? by PERVERT9: 7:36pm On Jul 16, 2009
Naturez:
When season start una eye go shine na as usual. Keep hating man U,Red Devil remains the Boss of England n King of Europe.
abeg told dem jare dem go gba dem go take
Christianity EtcRe: Witches And Wizards Let's Meet Here by PERVERT9(op): 7:11pm On Jul 16, 2009
yes oooooooooooooooooooo
so wot do we do to dem old one grin
RomanceRe: Why Dogs Are Better Than Men <please Guys Didn't Kill Me> by PERVERT9: 7:06pm On Jul 16, 2009
galatico:
Baby Girl you're full of shit!!!
no wonder dis place dey smell grin
sexyLeamon:
yes am one and I can write and talk STUPID!
hmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmm na wa o
sesman:
i forgive you sexy, am not hurt by it grin,

next time dont post topics derogatory towards men ok, capiche grin[quote author=sexyLeamon link=topic=295772.msg4198805#msg4198805 date=1247758098]you guys will seriously kill me with this topic it wasn't intended to hurt anyone.
it was meant to hurt dogs abi?
Vuitton:
This is below the belt cry

Why Dogs Are Better Than Men <please Guys Didn't Kill Me>
SexyLeamon why naa grin
gbam
sexyLeamon:
u will break my head? or the sky will break? which one?
all of the above[/quote]soft landing i hope it wont be the beginning of another thing wink
RomanceRe: Broken Courtship Is Better Than Broken Marriage? by PERVERT9: 6:51pm On Jul 16, 2009
just like broken plate is beta dan broken heart grin
RomanceRe: I think I've fallen in love with the coolest babe on Nairaland? by PERVERT9: 6:47pm On Jul 16, 2009
anoda nairaland lust love ko lock ni love my foot
Christianity EtcRe: Witches And Wizards Let's Meet Here by PERVERT9(op): 6:45pm On Jul 16, 2009
ashala:
Na broom una de use flyhuhhuhhuh grin grin wink
no na prik we dey take fly mumu
sexyLeamon:
shutup before i come for u tonight offcourse am a witch
may i come wid you i guess 3 is not going 2 be a crowd
sexyLeamon:
i am no witch cry
see your mouth your own pass winch
IslamRe: Was Prophet Mohamed A Book Pirate ? by PERVERT9: 8:55pm On Jul 15, 2009
na wa o,why he come be say na only bad bad thing people dey take remember this prophet mohammed?una sure say this man na real prophet of God abi na jeko jeko prophet chop and clean mouth prophet
RomanceRe: Why Dogs Are Better Than Men <please Guys Didn't Kill Me> by PERVERT9: 8:49pm On Jul 15, 2009
BlueDiva:
Oh dear!!!
Sister, you shot yourself in the foot with this post.
madam blue abi na sister blue abeg told her grin
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Chelsea Fans: Identify Yourselves Here by PERVERT9: 8:14pm On Jul 15, 2009
eyaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaa,jt is leaving stamford stanfok bridge cry cry cry cry cry cry cry cry cry cry






I H A T E C H E L S E A
CultureRe: Short Silly Yoruba Statements by PERVERT9: 8:04pm On Jul 15, 2009
se ki kibo?

se o ti wole dada

se o nta e ni

se ki fayo

se o ngbdun

yeeeeeeeee ma fayo o grin grin grin
CultureRe: If You Can Speak Yoruba, Talk It In Here! by PERVERT9: 7:57pm On Jul 15, 2009
tubabie:
#
Otun ti de bi? angry okunrin to n se so. grin
iya gbogbo wa,iya egbe ase eyin na ma wa si ibi bayi?
e ma binu pe e ko rimi ninu ipade yin lale ana,mo lo si church ni o ana ni a se iso oru,amo mo gbo pe toyosi,eponleke,debosky ati awon omo egbe yoku dan nkan wo loru ana cry cry cry cry cry cry cry.

IYA MI MO GBEDI FUN YIN O e mo je kidi mi faya sa o,nitoripe e dangerous gidi gan ni grin grin
CultureRe: If You Can Speak Yoruba, Talk It In Here! by PERVERT9: 7:44pm On Jul 15, 2009
TOYOSI20:
Ehen, niboni Dayokanu wa?? shocked sad. . . .and Mr Farotika himself undecided, i need to brush up on ma yoruba oo, LOL!!
come to my bedroom and lets start with a aja b bata d doje o oko o obo and from there we shall begin to speak in tongues o sa mo ru e kiss
topsy25:
pafaatiiiiiiiiiiiiiiiiii!!! Obo maa npaayan shocked
express road ta gba waye niye now so ko pa gbogbo wa den grin grin ;

eponleke sorry mo mean ifeleke,mo gbo pe o lo si meeting awon oso ati aje loru ana se loto ni,toyosi ati debosky lo so fun mi pe awon ri e ni meeting won lana won deni o mu "sobo"{blood} gidi gan ni,se looto ni,haaaaaaa o ga o cry cry cry cry cry
RomanceRe: Why Dogs Are Better Than Men <please Guys Didn't Kill Me> by PERVERT9: 6:36pm On Jul 15, 2009
sexyLeamon:
grin grin keep barking
damn she is madly in love with dogs
sexyLeamon:
who is your love? please after insulting me
hmmmmmmmmmmmm,she don dey cool down grin grin grin
sexyLeamon:
so can u please leave me alone now?
now she is on her knees begging for it
charles316:
will never forget this thread.

i think sexy leamon is d most stupid nairalander.
gbam grin
Kelvinj:
Better! datz more like u, coz i've dis feelin dat ur a nice lady. Hope am correct?
hmmmmmmmmmmmm,he be like say another thing wan enter toasting wan start
TheSeeker:
MrBrownJay, I will have to disagree on this one. How could this be a joke? This is insulting. I don't know if I should insult or her just ignore but I am very sure she was SICK when she posted this. I don't blame some guy who posted the other day that Nairaland girls are jobless and idlers. This just a perfect sample of them
gbam true talk
Christianity EtcRe: Witches And Wizards Let's Meet Here by PERVERT9(op): 6:01pm On Jul 15, 2009
swift1:
Please who has Samsung dual sim phone casing for sale.
he be like say this winch don dey kolo grin
ladygaga:
@pervert9
looooooool


wai a minute , are u guys kidding meeeeeee,

am scared olredii, what?
dats the spirit to put fear in little kids on the block kissyou better run to mummy 
Nezan:
I vote for this thread to be locked angry
i vote that the witches and wizards on this land descend on you grin grin
hilli666:
We are in Nigeria, we don't vote. We either rig elections or take power by force. None of which you can do here. My advice to you is "Sharrap ya mouth" Before I turn u to bonga fish.
no mind the mumu him be  jjc for naija ko ti damo
Christianity EtcRe: What Does It Feel Like To Be Dead by PERVERT9: 9:00pm On Jul 14, 2009
@poster why the question?he be like say death don dey hungry you? abeg wen you finally go helep me greet MKO ABIOLA,tell m say i miss him money o cry cry cry
Christianity EtcRe: Witches And Wizards Let's Meet Here by PERVERT9(op): 8:08pm On Jul 14, 2009
platinumnk:
i know wink But seriously I would thing to be feared. I have a taste for vengance at times, and Im not afraid to show it. angry

If I had powers I would show them something, but then again, those powers are undeveolped. Because I can sense things highly. Some ppl have called me physic (sp??) before. Maybe . . . I have seen things in my future (light flashbulbs) and i wont understand what it is until they come to pass. Maybe my talent is way underdevloped , and it should be, because if i get ahold of some real knowledge. . . . . some ppl better stay indoors.

Because I wont be nice.
I dont post names hon, they know themselves. wink

no babe kiss all i have is luff for u kiss
sings
love me jeje love me tender kiss{7ce}
Naturez:
You are indeed a funny crew. Why dont you move forward to North Korea and do some meetings there? They gat fresh "Akaras" to serve you with. grin
na north korea we go do our next general meeting,blood go flow well well for there grin grin
sexyLeamon:
plati how can you love PERVERT9?
hmmmmmmmmmmmmmmmmm,jealousy
sings
sexyleamon jealous me
sexyleamon jealous me
sexyleamon jealous me because of my plati
make you no mind am
make you no mind am
make you no mind am
na yeye dey worry am tongue tongue tongue tongue tongue tongue tongue
platinumnk:
ha, how can u not love ur fellow man? kiss
abeg told dem kiss
Christianity EtcRe: The Church Is Now A Business! by PERVERT9: 7:51pm On Jul 14, 2009
its time i start my own church business grin grin
Christianity EtcRe: Witches And Wizards Let's Meet Here by PERVERT9(op): 7:18pm On Jul 14, 2009
Naturez:
Abeg make una give me the addy to una meeting place, I wan send some of my friends come from[b] middle east[/b]. (Hope una know what that means)? They go come BOMB BLAST una heads comot.
leave matter na there we hold our last meeting blood plenty there well well and dem blood sweet no be small tongue
platinumnk:
nah. . . if I was someppl on NL would be dead by now lipsrsealed angry
shocked shocked shocked shocked shocked including me? kiss
Christianity EtcRe: Witches And Wizards Let's Meet Here by PERVERT9(op): 7:01pm On Jul 14, 2009
FL Gators:
all that christian and islam na fake fake grin grin
shhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhh  no let baba Adeboye catch you o,abi you wan die? grin grin grin
platinumnk:
and to think, some ppl are really serious on this thread undecided
you beong dey think say na yoke before/no be yoke o,na serious matter kiss
sexyLeamon:
ah this is getting interesting
which one?the Mouth Action or the wink
Pastor AIO:
grin grin grin grin grin grin ;Dhahahahahahahha

e be like say nairaland don progress from christian to atheist to islam and finally to witchcraft. step by step.
now the place is better,bigger,stronger and livelier than before now no more dull moment
Dating And Meet-up ZoneRe: Where Is Seun Osewa The Owner Of Nairaland by PERVERT9(op): 5:57pm On Jul 14, 2009
Gabry:
nahhh he is around alright. The last time I saw him was when he was poking me on FB undecided
[b][/b]
shocked shocked shocked shocked shocked shocked shocked shocked shocked pls can i come for the poking too?
Christianity EtcRe: Witches And Wizards Let's Meet Here by PERVERT9(op): 8:57pm On Jul 13, 2009
[quote author=k-aina link=topic=294063.msg4180613#msg4180613 date=1247514139]Apparently, a lot has happened here since I left 4 Igbo Irunmole!!!
but we certainly can not allow a bunch of nitwits to come and disturb our peaceful gathering in this fora exclusively for certified witches, afterall our people say
" t'omode ba de ibi eru, eru a ba" (when a child reaches a scary place, fear go catch am)
"Owo orisha la fi n wo afin"  (its with godly revence that we enter throne room)
Omo to ba fi oju di oro, oro a gbe!!! (The child that defies the Oro will be consumed by the Oro).

Usually I ought not interprete, but I want all those impostors out there to read this and know that they are toying with fire before i invoke a tripple combination of SHANGO, SHOKPONNA, AND OGUN on their head.
"Abo oro l'a n so fun omo'luwabi" [half word (not even a word) is enough for the wise][/quote]akika
           
            bawaaaaaaaaaaaaaaa wink

now who no know go know,who no sabi go sabi cry cry cry
bandely:
lol, have I asked for a membership officially?
no lol too much o,else your mouth go tear,this one no be child play o,go wait for us for your house we go visit you tonight grin grin next winch plsssssssssssssssss[quote author=Abu-Maryam link=topic=294063.msg4180675#msg4180675 date=1247514790]WITCHES AND WIZARDs. lol!
If u suck the blood finish me na the skull i want.[/quote]huh huh huh huh huh huhhmmmmmmmmmmmmmmmmm,i fear this winch o,your own na from the womb,i doesnt need to welcomes you,na you be baba, next winch plssssssssss
Christianity EtcRe: Witches And Wizards Let's Meet Here by PERVERT9(op): 8:47pm On Jul 13, 2009
bandely:
[b]How did this mage the Front Page :[/b]o shocked shocked shocked shocked shocked shocked
Na wa ooooooooooo.

Anyway, I hail oooooooooooooooo
when we tolded you that we were  the salt and peper of the world you refusing to beleiving us,now you nose better,welcome to our world kiss kiss  next winch plssssssssssssssssssssssssssssss
RomanceRe: Why Dogs Are Better Than Men <please Guys Didn't Kill Me> by PERVERT9: 8:08pm On Jul 13, 2009
OutlukBabe:
I wonder what the female things about the male Dog!!!
I wonder what the male Dog thing of the female Dog!!!

All of them are cheat,
is you talking from experience?
Christianity EtcRe: Witches And Wizards Let's Meet Here by PERVERT9(op): 8:04pm On Jul 13, 2009
platinumnk:
grin grin

iWONT DIE FROM NL I JUST WONT grin grin grin grin grin

HOW DID THIS GET ON THE FRONT PAGE!!

SEAN NA SPOIL O grin grin grin grin
sings
dem don dey come one by one dem don dey come

all the winch dem don dey come one by one

next winch plssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssss grin

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 27 pages)