PERVERT9's Posts
Nairaland Forum › PERVERT9's Profile › PERVERT9's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 27 pages)
[quote author=frank3.16 link=topic=295772.msg4180418#msg4180418 date=1247511456]sexy, my dog is in its heat period, i really need u to come and do what u like doing best with dogs, just bend over. (promise i wont watch)[/quote]abeg na my dog first before your dog ![]() |
patwhizkid:hmmmmmmmmmmmmmmmm,the world is in trouble tonight tubabie:because you dey attend olumba olumba or cele you wan try us abi?ok we go see Kelvinj:shakara oloje ni,all na shakara. Next |
eyaaaaaaaaaaaaaaa,somebody have broked your abeg my bingo{dog} would like to take the first shot bingo is big, strong and reliable |
IFELEKE:Ifelepon sorry mo mean ifeleke so are re o,ma ro ibi sim rara o ![]() eran igala eran jije ni ![]() tubabie:@tubabie so you gbo yoruba,ha you don enter turobul with me me and you go wear the same skirt for her |
ElRazur:baba oooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooo welcome olori awo,where have you beans since?your wife patwhizkid has beingwaiting for you since but abeg make una no do konko below for here o you know it is against our rule,make una reach house before una go do touch your toe i mean orobokibo ![]() joobreel:no mind the babe na style she dey take dey apply ![]() |
patwhizkid:iya ooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooo where have you beans since all these days?sorry i forget say you go iraq and india to drink sobo{blood} abeg try clean your mouth blood stain dey there ![]() iya ooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooo tubabie: ![]() |
hmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmm another yahoo yahoo on the loose |
joobreel:the way you dey laugh show say you go be strong member for this society he be like say winchcraft dey flow for your blood welcome jare ![]() no mind mobilla na initial gragra the guy wan do for us but him don see say we pass am nobilia:abeg no talk am again, i put it to you say you be 1st class winch,ogbologbo aje aye ati orun na only thief fit track the feet of a thief on a hill |
Dr Kitaun:dokita na which one be food for thunk?who dey talk of food for here?ol boy you too like food o ![]() |
tkb417:me too[quote author=~Sauron~ link=topic=294608.msg4179765#msg4179765 date=1247505123]It seems stupidity platelets flow in your veins ceaselessly. Are u paid to constitute an idiot on a forum? What makes SAF stingy? Is it his fault European players don't want to play in the EPL?[/quote]abeg told them |
nobilia:sure man, pleasure [b]welcome broda man,one love[ /b] |
goodass:mi je ebo, amo ma je obo dont ask me whose own because she |
Iyara:that,s the spirit and the essence of creating the thread ![]() mayrho:yes ooooooooooooooooooooooooooooo and there is nothing you can do about it,if you can,t beat us you join us ![]() |
nobilia:excuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuse me,everyone has his/her reason{s} for coming here,i dont know why you come here and i dont want to know .Who cares about what you read in school?if you want to display your metaphysics,mystquie or whatever go ahead and open your site or forum,but guess what? you wont succeed in decieving anybody here, except gullible people like you with all those bullshit. You called me a kid,that,s ok by me metushella,i come here to have my fun and i am really having it, thousands of you put together cannot stop me from doing just that .i wonder what happened to your sense of humour? metaphysicss my foot hisses and walks away |
chance ko chance ni |
Busta:yes oooooooooooooooooo, unfortunately your own name{busta} no fit burst us ![]() drossy:definitely we shall pay her a vist tonight and see how sweet her sweety pie is ![]() sweetpie23:hey hey hey hey someone is scareeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeed,dont worry we wont eat you,we would only play with you and you gonna enjoy it ![]() |
nobilia:why should they remove people,s posts? you never hear of freedom of expression before? sweetpie23:abeg comot here you no read the topic before you enter?na so una go dey pretend say una dey holy and for night we no go find una for bed una don fly go do meeting ![]() Busta:hmmmmmmmm sidon there dey form,we go jam for meeting tonight drossy:welcome to our world ![]() |
nickybayo:the most important requirement na your interest,after that no worry we go look for you and as i dey see you your mouth need blood ![]() galatico:na today,you don forget say your pastor and founder of your place of worship be our olori egbe ![]() sweetpie23:you are too tiny for us to eat moreover yor blood no clean enough for our mouth sweetpie23:na wetin abeg close your mouth jo you come dey do like say you dey new for our society Nezan:see your mouth,you no know say 85% of nairalanders be member?and you are about to be initiated very soon,we still dey screen your blood to see say you no get hiv/aids ![]() |
the face fit dey unattractive but wetin she carry for in between her legs fit be centre of attraction the body of the motor no matter na how the engine dey work matter pass |
tubabie:hmmmmmmmmmmmm,somebody dey take sytle beg to join our society,no worry you dont need to beg us to join us,we go study you well well before we consider you,as you be member of olumba olumba i no say you go be strong member very soon and blood go fit your mouth well well we go check you out tonight by 1a.m ![]() |
whiteroses:hmmmmmmmmmmmmmmmm one our agents wey we plant for church and mosalasi{mosque} |
[quote author=k-aina link=topic=294063.msg4179076#msg4179076 date=1247498565]U ar most welcome Chairman pervert. ![]() Lady whiteroses here raised some rather interesting questions and observations, and I had to reveal my IDENTITY, albeit prematurely. So how have been your travellings and sojourn thru d 4 corners of this earth?[/quote]thank you jare my broda,my journey was ok,i had a real ![]() |
my fellow winches and winzards i greet una o,say i no come here for sometime,i being go china and brazil to import fresh blood for our annual meeting coming up soon,make una forgive me o ![]() whiteroses:baby baby no worry yourself winch na winch,welcome to our kingdom |
Where is Seun Osewa the owner of nairaland?its being a while,is he out of the country or has he been kidnapped by the millitants in the niger delta abi debosky,iice,mukina and all other moderators don corner nairaland from the guy? me i no trust all these moderators o,especally debosky,that guy na ogbologbo ![]() |
do it by sleeping with all the guys in his place of work plus including the driver and security men there,thereafter come to nairaland and sleep with all the men here |
events at MAN U as overtooked all these things una dey talk,MAN U IS BIGGER AND BETTER THAN BEFORE abeg mr operator remove this tread. U N I T E D E V E N I N T H E G R A V E |
abeg make una no blame the guy him mama wey dey waka for am spritually don die and so the boy no fit perform again una think say he dey easy |
cabali:that,s my man accepting defeat even before the beginning of the season ![]() Kingsleyinfo:sidon there dey make yourself happy,na so una talk last season and season before the last,nothing for chelSTINK now or in the future ![]() C H E L S E A S T I N K S ![]() |
feasy1: ![]() |
eyaaaaaaaaaaaaaaa,sorry o broda yo lokan eyin la koko ri |
[quote author=k-aina link=topic=294063.msg4171131#msg4171131 date=1247329153] Why u dey fall my hand like dis now? ![]() Wey i dey think say we go crown you as the "IYA OSHORONGA" of NL. What else do u think item 7 go be? abi make I send the secret recipee to u? [/quote]no mind am jare she sabi the thing na pretend she dey pretend you no see as blood full her mouth,she be olori aje of nl ![]() |




