PERVERT9's Posts
Nairaland Forum › PERVERT9's Profile › PERVERT9's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 (of 27 pages)
hmmmmmmmmmmmmmmm,he be like say dem don chop somebody yam finish and dump.Sorry o,pele ![]() |
eyin enia mi,site yi ti dry ju jo,e make e more lively,awon dry issues le kan nju sori ibi bayi e soji men ![]() |
@poster you be real village girl,wen person never see another person farm go talk say na him papa farm big pass, waka round nigeria make you see more handsome bobo like omo baba the comedian ![]() |
its true you look very old just like my granny |
at 6 by our househelp and i enjoyed it |
rest in peace little angel ![]() |
RuuDie:yes o, i hear say sir alex is going to enyimba and amodu shaibu is coming to OT ![]() |
If i hear una call chelseachelsink again, chelsea ko chel[b]STINK [/b] ni.Na the original blues go carry am.No trophy for chelstink this season ![]() I HATE CHELSEA CHELSEA STIIIIIIIIIIIIIIIIIIIIIIIIIIIIIIIIIIIIIIIIIIIIIIIINKS |
I am sick and tired of all radio stations{especially fm stations} in naija claiming to be NO ONE RADIO STATION. abeg na which one be the real NO ONE RADIO STATION IN NAIJA? |
hmmmmm,you prefer make him dey use sundays and public holidays to "work" under you abi na you wan "work" under him? |
The prik wey him dey give na nothing?abi you think say he dey easy to dig your kind borehole?abeg make we hear word jo |
GIVE IT UP TO MANCHESTER UNITED THE CHAMPIONS OF THE WORLD |
and so wot?kini big deal,man mi if you can beat us join us ![]() |
All MAN U haters you better get use loving us,because you have no choice and there is no alternative to MAN U. ![]() MANCHESTER UNITED RULES |
na now i know say na true say love is blind |
hmmmmmmmmmmmmmmm,so all the femi wey dey for dis world don pass you round?na wa o,i pity your toto. |
me na which style we go take do am,shey na missionary or na monkey style abi na spoon. |
MANCHESTER UNITED THE BEST THING TO HAVE HAPPENED TO EUROPEAN FOOTBALL NO MANU NO FOOTBALL ![]() |
Now that chelsea lost out to barca or robbed as being speculated, i wonda which club chelsea fans would support come may 27 when their arch rivals MANCHESTER UNITED would meet their number one enemies barca? TALK ABOUT THE DEVIL AND THE DEEP BLUE SEA M A N C H E S T E R R U L E S ![]() |
the names i likes is obowunmi okoseni idi araba idi ayunre idi ape moyo foko kibo okonrele oko muyiwa tewo gboko and so on and so fought |
argent:you were answering for me because you wan make i notice you,but i get only one eye for toyin and if she grabs you yo go hear weeeeeeeeeeeeeeeeen ![]() |
argent:you are very very correct its is just me and toyin |
Some people are so daft that they always ask stupid questions,imagine this, you were sleeping and a friend walks up to your room,wakes you up and asks WERE YOU SLEEPING?{no i was not sleeping,i was praying} and this you went to market and yor friend meets you there and asks ol boy you come market?{no i no come market na mortuary i come} Lets have some of those stupid questions people ask. |






