₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,331,274 members, 8,449,507 topics. Date: Tuesday, 21 July 2026 at 09:58 PM

Toggle theme

PERVERT9's Posts

Nairaland ForumPERVERT9's ProfilePERVERT9's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 27 pages)

Christianity EtcRe: Witches And Wizards Let's Meet Here by PERVERT9(op): 3:05pm On Jul 11, 2009
before nko?na wetin you think say we dey drink for meeting?abeg if na joke make u stop am o
Christianity EtcRe: Witches And Wizards Let's Meet Here by PERVERT9(op): 2:43pm On Jul 11, 2009
[quote author=k-aina link=topic=294063.msg4170623#msg4170623 date=1247318753]Anybody or group of persons or body corporate who comes to any of our fora to speak in tongues, or with intent to do same, SHALL BE FORCEFULLY REPELLED! Shey u no we have our own gift of tongues, as a sampler try this one:

"Sango ooooooo!!! oko oya aaaaa!!!
Oloju Orogbo ooooooo!!!!
Elereke Obi oooooo!!!
Eni a ni ni gbani iii !!!!
Orisha gba te mi ye wo
Eni f'oju di O,
Sango o gbe!!!
Igbakeji orisha!!!
Sangiri, La'giri
Olagiri kaka,
"

Make I continue abi my speaking in tongues don do?

As per meeting venue, na 2day u dey come there? the usual place, 3.00am. u no say some non withces and wizard wannabes also access this site? so we no go tok the venue here. We all know ourselves, and we where we meet and we no say our meeting always ends with ENOUGH ITEM 7. ( OUR USUAL ITEM 7!!!)[/quote]baba o,na you be olori awon aje,no problem i go come for the meeting if not for anything for item 7 wink to refreshen my body,i get some people wey i wan bring their case for the meeting some of them are nairaland members,i wan make we show dem pepper[b][/b]
patwhizkid:
Gbam!
na which one be gbam abi una don dey take style do touch your toe,i no trust una for that kind thing o
RomanceRe: I Caught My Girl In Bed With My Brother by PERVERT9: 2:21pm On Jul 11, 2009
i wont blame the girl o,maybe you and your brother are identical grin
Christianity EtcRe: Witches And Wizards Let's Meet Here by PERVERT9(op): 2:11pm On Jul 11, 2009
you better try or else you would be demoted from your present rank o,we are counting on you
Christianity EtcRe: Witches And Wizards Let's Meet Here by PERVERT9(op): 12:38pm On Jul 11, 2009
patwhizkid:
Yes o, i have given my neighbours children sweets & biscuits. . .so are def gonna come to the meeting too.
patwhizkid:
Yes o, i have given my neighbours children sweets & biscuits. . .so are def gonna come to the meeting too.
thats my girl,keep up the good work,how far with your pastor,s wife and shedren,i hope you would bring dem too for the meeting?pls try to bring dem o,their meat would be very delicious grin.
Christianity EtcRe: Witches And Wizards Let's Meet Here by PERVERT9(op): 12:05pm On Jul 11, 2009
[quote author=k-aina link=topic=294063.msg4168823#msg4168823 date=1247267598]huh huh huhwhich one be Urhobo, rama and Shaki wey u dey talk? if u no be ogbologbo winch, wetin u dey do here?  i sure say na your type go suck (blood) clean mouth  kiss anyway, shey u remeber say  meeting dey at 3.00am 2moro.[/quote]na for where we go do the meeting and how many drums of blood we go bring? grin[quote author=k-aina link=topic=294063.msg4168879#msg4168879 date=1247268884]FOR PROFESSIONAL WITCHES & WIZARDS ONLY
take ur career to the next level, enrol now for any of our online advanced wizadry courses in bloodletting, daytime flying techniques and advanced remote cotrolling. To apply, visit our site at www.ogbologbo-aje.com grin Limited slots available

Foundation courses for beginners are also available, (witchcraft 101 to 105) (strictly fulltime)[/quote]make sure you screen them well well o, no let this church people take style join the school
i dont want our members to speak in tongues,you know its forbidden in the kingdom of darkness grin grin
patwhizkid:
I am a winch ooooo. . .any show to run tonight?
you dont need to announce it to the whole world we know say you be original winch from the womb,being the first lady to identify with this thread na you go dey cordinate the witches department,remember to bring your neighbours children for meeting o grin grin grin
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Man U: What Players Do You Think We Need To Keep Our Been Champion Alive? by PERVERT9: 11:44am On Jul 11, 2009
Mr More:
rashidi yekini, juluis aghahowa, victor ikpeba, and so on,
khanye:
Rashidi Yekini & Victor Agali grin
player haters watch out for MAN U next season tongue tongue tongue tongue tongue tongue tongue tongue tongue
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Chelsea Fans: Identify Yourselves Here by PERVERT9: 11:36am On Jul 11, 2009
cabali:
@ switch, This clown's gat 2 B born by u!
hey watch your tongue or is it your fingers? tongue





C H E L S E A S T I N K S
CultureRe: Who Are These So Called Nigerians That Shakes The Whole World? by PERVERT9: 11:20am On Jul 11, 2009
abeg make una leave this guy alone him be driver wey just get opportunity to use him oga motor pose for foto
CultureRe: Did You Hawk Anything On The Streets As A Child ? by PERVERT9: 11:04am On Jul 11, 2009
and the winner of the ex hawkers association is---------------------------------- kiss kiss
Dating And Meet-up ZoneRe: If You Are Always Online Drop You Id Here! by PERVERT9: 9:00pm On Jul 10, 2009
obowunmi@yahoo.com smiley
mokole@yahoo.com grin
idintami@yahoo.com tongue
ibadiaran@yahoo.com kiss
hivaids@yahoo.com cry cry cry
Christianity EtcRe: Witches And Wizards Let's Meet Here by PERVERT9(op): 8:52pm On Jul 10, 2009
platinumnk:
nairaland don kill me o grin grin grin grin grin
thank God first winch don enter welcome o iya aje grin
RomanceRe: My Girlfriend Is Not So Intelligent. by PERVERT9: 8:47pm On Jul 10, 2009
birds of the same feathers flock fok together na the one wey fit you you carry just carry go cry cry
RomanceRe: How To Make Someone Fall In Love by PERVERT9: 8:44pm On Jul 10, 2009
it depends on the kind of girl you dey look for

if na primary school girl buy am puf puf

if na secondary school girl buy am gala

if na university girl buy am fone and #500-00 recharge card

if na worker carry am go mama put, tantaliser or mr big

if na ibo girl buy hollandies

if na hausa girl buy am kuli kuli or fura de nunu

if na yoruba girl buy am ponmo or ice fish

if na calabar girl show am the size of you prik wink

if na benin girl tell am say you go carry am go italy
RomanceRe: She Sneezed As I Was Kissing Her. by PERVERT9: 8:32pm On Jul 10, 2009
and so what go cnn and bbc go announce am mumu the kiss self you no sabi you sure say no be you give the babe swine flu tongue
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Chelsea Fans: Identify Yourselves Here by PERVERT9: 8:25pm On Jul 10, 2009
cabali:
Switch started like this and ended up with a heart attack; now he has a new name and thinks he can get healing while at it
i hate chelsea
chelsea STINKS tongue    JUST LIKE YOU
CultureRe: Time To Abolish Bride Price by PERVERT9: 8:06pm On Jul 10, 2009
@POSTER if na joke make you stop am o,i get 7 female shedrens and i don infest a lot on dem and i must reap the froot of my nebo,so wait make my shedren marry finish before you abolish bad prize na so una go dey spoil market for people na me say make you no get female shedrens? tongue
CultureRe: If You Can Speak Yoruba, Talk It In Here! by PERVERT9: 7:57pm On Jul 10, 2009
EBI NPA MI OOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOO
CultureRe: Yoruba Songs From Back: When? Remember Any? Jot Them Down Here by PERVERT9: 7:50pm On Jul 10, 2009
imoran mi fawon omo nigeria ti nbe nilu oba
imoran mi fawon omo nigeria ti nbe lehin odi
e ba je ka sowo soko po ka fimo fobo sokan
ka le gbogo gboko nigeria wa ga
nitoripe ilu idi eni ni ilu idi eni{2ce}
ajo obo o le dun titi ka gbagbe ile oko
nhun o pade sile sobo baba iyawo mi
ajoo obo
ajo obo o le dun konile koloko ma rele yoko
konile koloko ma re le yoko
konile koloko ma re le koloko ma yoko ooooooo tongue

a fine one by the king of juju judi music, king sunny ade grin
CultureRe: Did You Hawk Anything On The Streets As A Child ? by PERVERT9: 7:33pm On Jul 10, 2009
i only hawked what i have in between my legs and i enjoyed the hawking so much that i still dey hawk am una wan buy? grin
RomanceRe: I'm Tired! Tired Of Half-dressed Women Roaming The Streets! by PERVERT9: 5:05pm On Jul 10, 2009
oga david abaeg leave those half naked girls winch alone o,na their unclothedness dey give me hard on o
RomanceRe: Obama Caught In The Act! by PERVERT9: 4:58pm On Jul 10, 2009
una don start na so una put clinton for trouble with monica lewisky lewisPRIK grin abeg make una leave the people,s president alone o
RomanceRe: "I Am In Love With My Sister's Husband" by PERVERT9: 4:52pm On Jul 10, 2009
kai na this kind lady me i like to have as my sister in law in rod she go just dey help the sister to dey do "everything" grin
Christianity EtcRe: Witches And Wizards Let's Meet Here by PERVERT9(op): 3:21pm On Jul 10, 2009
Okanran:
angry angry angry Nor lemmie use supernatural powers on u oooh! angry
you just dey take style tell us say you be ogbologbo wizard,i hear you,welcome to our world. grin world of witches and wizards
Dating And Meet-up ZoneRe: Propose Your Nairaland Crush Here by PERVERT9: 3:12pm On Jul 10, 2009
patwhizkid:
He is a nairalander since 2006, but not an active poster.
you sure say that kind man go dey active for bed? wink
iice:
[color=#9900ff]Yet to have a crush undecided[/color]
na only coke you get for now tongue
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Manchester United Fan Thread: Champions Of England! by PERVERT9: 8:41pm On Jul 09, 2009
GOD BLESS MANCHESTER UNITED kiss kiss kiss
Dating And Meet-up ZoneRe: Im Married But I Need A Male Friend by PERVERT9: 8:23pm On Jul 09, 2009
Rockabuja:
hi dear,I can fill u. Well if u need my shoulder to lean on u can mail me on abdulfnc@yahoo.com.
Chao
na dat your mosquito shoulder the fat woman go lean on? i pity that your shoulder wey be like bonga fish tongue
Christianity EtcRe: Witches And Wizards Let's Meet Here by PERVERT9(op): 8:13pm On Jul 09, 2009
ElRazur:
Oh buzz off and die. Did you not see that it says wictches and wizard before you posted your shi.t? No let make I strike you with thunder. . . grin
no mind the guy, na pretend him dey pretend,him be ogbologbo winch, he was concieved and born into witchcraft look him mouth well well it is full of blood, him just suck blood finish, for meeting him name na DRACULA
Okanran:
My profile precedes me! wink I wonder, is there any being here in my league huh cool
which league nigeria premier league,english premier league or la liga,abeg no take oyinbo scatter our society o,if you no say you be witch or wizard just talk am here shame no dey inside we better pass craze people abi you no know say craze people too get their own corner for nairaland? grin
IslamRe: Why I Am Not A Muslim by PERVERT9: 7:27pm On Jul 09, 2009
many muslims are muslims because thier religion unlike christainity allows them to

1,MARRY 4 WIVES wink

2,DO CHARMS AND VISIT HERBALISTS AND ALL OTHER RITUALS cry cry cry

3,KILL 4 THEIR RELIGION SO AS TO MAKE HEAVEN AND MEET VIRGINS cry cry

4,SLEEP,RAPE AND FINGER UNDER AGE GIRLS cry cry

5,MARRY AND DIVORCE AT WILL cry cry

6,ENSLAVE THEIR WIVES cry cry

AND ALL OTHER STUPID REASONS THEY CHOSE TO BELIEVE grin



I AM A CHRISTAIN BECAUSE ITS

A RELIGION OF PEACE

IT PREACHES FORGIVENESS

IT GIVES ONE THE FREEDOM TO CHOOSE

IT DOES NOT ENCOURAGE VIOLENCE

IT DOES NOT FORCE ITSELF ON PEOPLE

IT GIVES ONE PEACE OF MIND

ITS THE ONLY WAY TO HEAVEN{NO ALTERNATIVE ALTERNATHIEF} grin
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Chelsea Fans: Identify Yourselves Here by PERVERT9: 5:03pm On Jul 09, 2009
jalether:
how old are you boy
as old as chelSTINKS tongue

UP MAN UUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUUU tongue tongue tongue tongue tongue tongue tongue tongue tongue tongue tongue tongue tongue tongue tongue tongue tongue

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 27 pages)