Peterjnr123's Posts
Nairaland Forum › Peterjnr123's Profile › Peterjnr123's Posts
Omo this girl fyn oooo.....ayiiii |
Yes you read that right I just dey pity not only Christian's buh the whole world...cuz if Biden win...if Biden win...if Biden win...enter power...man wey get mind kiss small pikin for live TV...all the mysterious things and plans wey dey underground...all the prophecies about the end time in the bible...I just dey laugh una wey get mouth dey shout Biden this ...Biden that... Righteousness89...wats your take on this |
God know say if Donal Trump no win this election eee....all the prophecies in revelation and Daniel go just start to the manifest...Donald Trump is just like the man savior of America and the world....I will drop my mic |
Fyn house
|
What's that demon saying.... something is fishy |
How u see am
|
This one wey righteous89 never land....is everything alright |
Exterior views pls |
Righteous89 abeg help me tell them |
They are so cute |
So today I was coming back from seminar, and this lady riding on a bike, splashed water on my white wey I just buy,iron go seminar.....she know even stop apologize....naso I pursue her dey shout for street, at that point she come notice say person deh follow am dey shout....she came down, look very quiet and beautiful �...as person wey dey vex I begin dey para..she just stand dey look me...I come look like mumu I say which kind insult be this one....naso I rush her buh people Hold me..she get luck...she just dey look me finish enter her bike comot... Buh she get luck say people been hold me....cuz this gals too dey form rubbish.. To cut the story short....today the place am going for seminar I say make I be good boy naso I go early only to reach climb upstairs people never come...I say make I go stroll around as I enter one corner brothers and sisters naso I see the woman dey teach men how to fight in karate....mehhnn...... Fear grip me...as I dey type this thing na...I dey run |
Righteousness89:Fact... |
Use am play 2 sure odds first��� |
witnezHD:I don't know oooo |
Pls don't be deceived, there's nothing like Alien or other planets, aliens are nothing but demons who wants to destroy the world, turn the back of mankind against the belief of God... there's nothing like other planets the Bible made us know that in the beginning God created the heaven and Earth they was no time it mentioned Venus Saturn etc...pls let's wise up I no I will be critised...buh it's alright |
Lol....funny write-up But wat about vivo and oppo?? |
Make I sit down wait for science students... make them come give am name like sleep paralysis, �� |
When was the last time u saw a butterfly ?? |
If this guy enter seat......na only Rapture will save us.... He that is wise will understand. |
??