Pinkshell's Posts
Nairaland Forum › Pinkshell's Profile › Pinkshell's Posts
Dannyxy: how can i comprehend, when there i nothing to comprehend in the post, huhStalking ke? Danny olora, don't give ursef too much credit. Am sure u aint worth d troble both pocketwise n facewise. Of all d gals wey comment ontop dis post na me u choose to pick on, mayb u are d 1 stalking me. Dats If u even no wat 'stalk' mins, dis wan wey u no even fit spell 'is' If u aint stalking stop replying! |
Dannyxy: heh? Wetin dis one dey yarn?Read n comprehend, It can't be dat hard. If na 'intimate gist' now, u go understand. |
faakay: LolU GO FEAR ANALYSIS NA If u ask me, I tink u guyz on NL are very mean. Una don do boyfriend association meeting as if dats not enuf, una dey carry research on top ladies acct agen #WipesSweat! Infact dia is noting dey don't ask on dis NL sef. Plz how can I burst my pimple? #YeyeDeSmell |
Was the match dat EXCITING |
silverdam: You are sic! Culled from Hint ko, Hunt ni.. I tell you say tin happen to a frnd, u dey talk culledSilverdam ur body dey hot ooo! #Laffs If I ddnt no ur sexual orientation I for tlk say na u pregnant ur cousin. Oboi! Chill, dis ur tory get as e b. I still tink its culled from 'HINTS' |
Culled from 'HINTS' Dis silverdam guy sha! U almost died after d 2nd abortion. But as d tin dey sweet na, u go back agen abi! #MshwEeeeetch |
sexkillz: [color=#000030]You cried?U seem to be a very MEAN guy. U need to chill, am new ere and av alredy noticed u. |
3ace: I don't find this hilarious joor. I expected the abbreviation to make sense in a funny way. For instance, NYSC-Now your suffering continues. Not just providing a name that starts with a particular letter.Oya com close n chop kiss But na for ya forehead ooo#Smiles Dey make it look so easy, de alredy av d abbrev n dey slot d name. Even a baby can perform dat feat. F- false. Not Folake E- Evidence. Not Ezeudo A- appearing. Not Akin R- real. Not rolake |
wheesin: Patience Ebele Nathaniel Izzy Susan (PEN.IS)ASSOCIATION OF SMALL BOYS! Dey get so excited at every opportunity to make reference to 'S*XUAL ORGANs' U can almost see d 'glee' in dia eyes Dats how u no dem. #SMH |
Acidosis: Tijani Ebenezer Caleb Nasiru Ogedengbe - TECNOD obessesion with TECHNO product. #RME |
I hope to God dis story az an end. May e no go be like 'oga carzola' Tales by moonlight. Wia inspiration sieze even b4 d story began #NoOffenceIntended. |
RedBenson: Babe, lik som of u assume dat marriage is a matter of choice, u can decide either to get married or stay single, but i must tell u, no woman has ever been truly happy staying single. One 'll sincerely tell u dat she's so happy being unmarried. If she does, she's lying. U cant cajole nature just d way u think.Lol! Redbenson, can u give an accurate statistics of nigerian wmen whom marriage az brot so mch happiness to. Cos u seem to be aving a lot of fun, taunting ppl, while a crious discussion is goin on. So many nigerian marriages ar in turmoil, d woman isn't apy, d man is nt responsible n probably cheatin outside is matrimonial hom. My point is, dia is no guarantee dat a marriage coms wit happiness(I hope am sayin dis rite) its nt like buyin a thermocool fridge n gettin a 2yr warrantee. Marriage is smthg I com in in2 wit my own apyness, understndin my man wld av is flaws, n noin am matured enof to tolerate dem. Oga dia is no guarantee for marriage ooo. Trut is I can be married to a perfect man n yet not b apy. U say unmarried wmen are unhappy, u wanna no y? Its cos of d pressure frm d society. DON'T EVA EXPECT TO GET SOMTIN U LACK FROM A MARRIAGE (marriage no be gold mine ooo). |
Crexus: [size=20pt] this looks like a movie scene to me...one could clearly see the crew in the background...U dey form say u no dey chop blow from ur babe hand abi? BTW y are u shouting?! (bolded letters) |
I don change mind Na chinese man I go marry. Aleast dem dey get small shame. |
If OLU MAINTAIN dey dat list BABA FRYO must be dia. Are u kiddin me, wen last dd olu maintain release a song. |
Hian! Op for ur mind u done no woman ooo! I hope u wldnt do d wan, wey dem go tk pour hot water for ur crotch. |
Ara tu won ni (dem don chop belleful) If fo say, dey ad to wake as early as 4;30am every weekday, pour cold water for body, dey rush go work, com back by 10:30pm cos of holdup. Wld any1 tink of pumpin demslve wit Gnut oil. |
eddiebruk: As your papa name sweet you to answer am continue, it is when they call for Family reunion and people are contributing that is when you will shed tears when someone from the crowd ask you to shut up and go and marryEddie bruk, abi na wetin u call ya name #InIgboticTong! U sound lik a frustrated guy, wus proposal az bin refused n turned down in diff languages. Its eida dat or U apen to be one of dose guy I refer to as leeches, u don't av a job, no drive , no future ambition, dat solely depend on a woman to takia of ur needs. Dese are d oly options dat cn make me understand ur rage. Kpele, get off ur lazy azz, n go get a job. N den u cn try agen. Cheer up dear, its nt ova until its ova. #Cheers! |
[color=#000099][/color] Society isn't makin easier for single ladies. Wen u are rich n unmarried dey term it as pride. Society az made it seem lik addin a 'MRS' to ur name is wat makes life fulfilling. |
Op, no b juju, na ur laziness cos am! ![]() As u no 1 cuk n u no get choiz! Even if dem put 'gall' as bitter as it is inside fud for u, e go sweet for ya mout. |
Laffing longer dan usual over sometin dat is not so funny. Choristers 'modifying' a song, of wich after dem don sing d song finish u wld be like 'so I actually knew dat song' |
RedBenson: Similar thing happened 2/3yrs ago. I went to see my babe in her hostel. I parked my car right outside the hostel away from the entrance gate waiting for her to come out. low and behold, before i knew, the door of the car was swerved open and a strange girl entered and sat down confidently. The next was, "You are welcome! Thank God you've finally decided to come and see me today". I immediately understood and followed up to cajole her but not up to 5mins, my girl came out and opened the door. I couldnt help than to be sincere to my girl. I just told her to excuse me that that was the person i came to see. She had to alight from the car shamefully. Lols. She mistook me for someone she was standing outside waiting. Anyways, i would've operated on her if not that my gf promptly came out.If I were ur babe, I for sand(slap) u ![]() |
Is henry a chinese man? Its d oly way I cn understnd her confusion Cos all chinese men look d same! |
Big4wig: I guess dey laughed their anus out...dustbin mouth rules 9ja comedy jor..bad belle,go chop grassOboi! U dey vex oo. Lol @ laffd dia anus out! |
.. 

