Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,153,627 members, 7,820,214 topics. Date: Tuesday, 07 May 2024 at 11:33 AM |
Nairaland Forum / Platony's Profile / Platony's Posts
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (of 53 pages)
Politics / Re: Oshiomhole’s Posters, Pictures Removed From APC National Secretariat by Platony(m): 6:20pm On Jun 27, 2020 |
But wait oo, wetin Obaseki go tell Pa BUHARI sef? Immediately Obaseki go see BUHARI come back, na em dem remove Oshiomole. Inside life. |
Nairaland / General / Re: See The Python I Killed In My Street This Morning by Platony(m): 6:05pm On Jun 27, 2020 |
Wey d goat na? Goat we no see, dissection we no see. Abi d goat dey ur pocket? |
Politics / Re: Police Bar Waziri Bulama From Party Secretariat by Platony(m): 11:41pm On Jun 25, 2020 |
APC is too disorganized... |
Food / Re: What Could Be The Cause Of These Rotten Eggs, Please? by Platony(m): 11:18pm On Jun 25, 2020 |
Was it stored in the refrigerator? Eggs hate hot room temperature. It's as if u've been keeping the eggs in the kitchen & worst of it all, the container u stored the eggs in is covered. No ventilation, Why? Next time, buy an egg crate (plastic) keep it far from your cooker. Be it Gas or Electric,....just avoid heat but refrigeration is best though. U can be buying half crate which is 15pcs or full crate, depending on ur consumption within a short while. U no suppose even keep eggs more than a wk before consumption so you'll be having fresh eggs always. Meanwhile Egg wey dey very fresh (the one dem just bring from poultry wey fowl just lay). If u boil am...d shell dey hard to peel as e go dey peel d egg follow body. But 4 frying,...no shaking. Na wen e don stay for about 3-4 days e dey mk sense for boiling because by then, d shell go jst dey comot jejely after u don boil am for 7mins come soak am for cold water (no be fridge water o) till d hotness don calm down. When u peel am, ur egg go come fine like one beautiful Owerri girl. 2 Likes |
Crime / Re: Video Of Hushpuppi Being Arrested In Dubai Posted By Dubai Media Office by Platony(m): 7:33pm On Jun 25, 2020 |
Too much show off..... |
Celebrities / Re: Chris Hemsworth, Netflix React To Ikorodu Bois "Extraction" Movie Remake by Platony(m): 7:27pm On Jun 25, 2020 |
Wow..... Dis is EPIC |
Foreign Affairs / Re: Tanzanite: Saniniu Laizer, Tanzanian Miner Becomes Overnight Millionaire by Platony(m): 7:23pm On Jun 25, 2020 |
Hustle dey pay. Na just TIME |
Politics / Re: Plot To ‘Bring Back’ Obaseki To APC Thickens by Platony(m): 7:47pm On Jun 18, 2020 |
APC is a very useless party. No coordination at all. |
Properties / Re: Lady Demands Refund Of Rent After Flood Destroys Her Property In Lagos by Platony(m): 7:39pm On Jun 18, 2020 |
The best time to buy land or rent a house is during rainy season... |
Celebrities / Re: Sandra Achums Celebrates Her 47th Birthday by Platony(m): 7:37pm On Jun 18, 2020 |
With dis post I've been able to spot some indomie generation kids My crush da yr..Sandra Achums |
Sports / Re: TB Joshua: Angel Gomes Reacts To His Viral Video by Platony(m): 11:48am On Jun 17, 2020 |
My brother, u get strength to listen to people trash?? Na dem dey feed u?. U owe no one any fvkin explanation |
Politics / Re: Osita Okechukwu Hails Oshiomole's Suspension by Platony(m): 11:45am On Jun 17, 2020 |
Fear politicians oo. I am just imagining what Obaseki must have told Pa Buhari about Oshiomole. Oshiomole started acting like a god in APC. Inside life.... So laidis na, Oshiomole don comot as National Chairmo. |
Politics / Re: APC Governors Seek Soft Landing For Obaseki by Platony(m): 8:10pm On Jun 14, 2020 |
Laidis, i value d comments pass d news. How i go waste my energy read APC long epistle. D APC wey i know? Abi anoda one? I don settle APC mata tey tey. Na scam!! |
Phones / Re: Which Android Phone Can I Afford With 20,000? by Platony(m): 7:55pm On Jun 14, 2020 |
A new phone for dat amount definitely won't give u wat u need. Look 4 a good fairly used phone to buy. NO GO BUY PHONE WEY DEM THIEF OO. |
Crime / Re: Beauty Queens Join NGO To Protest Against Rape In Convoy Of Exotic Cars In Abuja by Platony(m): 12:33am On Jun 13, 2020 |
Drizzy5001: So Toyota Hilux is now an exotic car abi? |
Crime / Re: Beauty Queens Join NGO To Protest Against Rape In Convoy Of Exotic Cars In Abuja by Platony(m): 7:26pm On Jun 10, 2020 |
Funny OP. Exotic cars indeed. TOYOTA, Exotic?? The only small Exotic car there is the BMW. Poverty na sin sha!! Poverty go mk HONDA PRELUDE look like Crosstour 1 Like |
Politics / Re: Aregbesola Commissions 10 Fire Fighter Trucks Worth N1.8 Billion (Photos) by Platony(m): 7:17pm On Jun 10, 2020 |
Which means 1 is 180mil. Hmmm, una try oo. Looting specialists |
Phones / Re: Tecno, Infinix And Itel Are Not Used In China Where They Are Produced by Platony(m): 7:13pm On Jun 10, 2020 |
Na pple wey dey use these phones go bother.....if dem like mk dey do 80GB RAM & 200 Megapixel camera, no vex....I no use. Only Samsung users will understand. |
Phones / Re: Tecno, Infinix And Itel Are Not Used In China Where They Are Produced by Platony(m): 7:10pm On Jun 10, 2020 |
SAMSUNG for life!!. Wetin concern me |
Phones / Re: Tecno, Infinix And Itel Are Not Used In China Where They Are Produced by Platony(m): 7:08pm On Jun 10, 2020 |
Car Talk / Re: Toyota Corolla Or Mini Bus Suzuki. Which One Is Suitable For Transport Business? by Platony(m): 3:40pm On May 11, 2020 |
Olunmercy56:So u cannot pray to that same God to provide means for u to be able to buy it urself abi?. Dey there dey wait for who go guy motor for u. |
Family / Re: How Can I Win My Wife's Heart Back? by Platony(m): 1:22am On May 02, 2020 |
LilMissFavvy: Bro, no call am fake oo,....Things dey happen o 1 Like |
Crime / Re: Two Neighbours In Bloody Fight In Enugu During Lockdown by Platony(m): 7:38am On Apr 18, 2020 |
No be person wey don chop belleful dey fight? MUMU MEN!! |
Foreign Affairs / Re: Wild Boars Roam Israeli City Under Coronavirus Lockdown (pix) by Platony(m): 7:27am On Apr 18, 2020 |
aviona: |
Politics / Re: Nigeria: No Police, No Military, No Media. Just An Order. (photos) by Platony(m): 7:22am On Apr 18, 2020 |
GreatResearcher1: U try! |
Politics / Re: Abba Kyari Is Dead! by Platony(m): 7:08am On Apr 18, 2020 |
favor2016: Most people in this country still don't believe there's anything of such. May God grant them wisdom |
Romance / Re: She Dumped Me For Her Ex, Shattered Me Into Irredeemable Pieces by Platony(m): 11:35pm On Apr 15, 2020 |
Learner!! U never even see Heartbreak, u dey complain. If some people here tell u their own Heartbreak story ehn, u go drink wine for ur own. GUYS, NEVER EVER LOVE A WOMAN TOTALLY, NEVER!! 2 Likes 1 Share |
Politics / Re: Nigerians With Over N5,000 In Bank Won’t Get Palliatives - FG by Platony(m): 10:52pm On Apr 15, 2020 |
Mumu minister, Mumu Government, Mumu Country!! U're simply telling people to empty their accounts so dey can get d money. Abi no be dis Nigeria again? MUMU PEOPLE!!!! |
Education / Re: Can You Solve This Math Question? by Platony(m): 10:43pm On Apr 15, 2020 |
Mtcheeeew! Even Banks no dey do dis kind calculation take do transactions. All these mumu maths dem tk disturb us for University. Las las, Hustle oo, no be by x^y things o 1 Like |
Religion / Re: The Monitor Lizard I Killed For My Easter Celebration (Easter Sunday) by Platony(m): 10:55pm On Apr 12, 2020 |
All I have to say is; Nice Picture Quality. |
Politics / Re: Nigeria: No Police, No Military, No Media. Just An Order. (photos) by Platony(m): 7:07pm On Apr 12, 2020 |
GreatResearcher1:Mtcheewwww!!!! |
Politics / Re: Nigeria: No Police, No Military, No Media. Just An Order. (photos) by Platony(m): 9:22pm On Apr 09, 2020 |
GreatResearcher1: Which country is Giant of Africa??
|
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (of 53 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 31 |