Point5's Posts
Nairaland Forum › Point5's Profile › Point5's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 22 23 24 25 26 (of 26 pages)
I hv seen her severaly cruisin da crysela 300 n da 1 ddnt cary police plate number and her papa nobi a retired policeman neither is her husband,,she jst borow da Rang 4 dis purpos..lol,,I don fal her hands,,Jenny sori oo |
@Op..abeg dey don dey collect CV? |
Cold blooded: Hmm! Everything dey cause STD now.I dey even fear to think about sex cos person fit get STD thru thought.lol...nobi smal tin oo |
Hhahah c as mi man(GEJ)dey fear dey swear join say e neva evn tink am probe em oga(OBJ)..nobi smal tin oo |
I seriously smel d return of power 2 military very soon |
Amen oo,,May God save us al,,protect us 4rm d dangerz of d evil 1s,,best wishz 2 al mi felow ajuwir nationwid.. |
Wat r d problemz of dis old foolsh men dem self,,GEJ shud focus mor on issue of 9rians rada dan dis polithiefians..we need 2 hear n feel positive changs in our power sector,,security of lifz in d nation,,stabl economic growth etc..GEJ plz b wise.. |
Wch kain tlk b dat,,its all about choice n neva sin n can nt b a sin..so anoda topic jareh.. |
Nawa oo,,wen is d issue of insecurity in 9jra wl b terminatd.. |
Sheybi u dey phuck oda pipo dem sista,cusin,daughta..yes nw,al phuck na phuck,,go ahead phuck ur own cusin EWU..na namesis go soon catch up wt u..IDIOT |
Jst as dey hv left our roads in bad conditns cus of dia personal interest,wat cud hv bn dia interst 4 leavin a railway dat's nt up 2 2000KM in such conditn too..jst imagin hw d train wud hv colided wt pipo,cars,hausis if God ddn't put a stop 2 it in such manna..EKENEDILICHUKWU |
Mou..d briliant figur,,lol,he jst waitd 2 confam da Sir Alex has finaly resgnd n shaply put pen 2 pepa 2 d club he claimd he hrd rejectd..I hv jst confamd da ur a real busnez man..welcom sha but stil b wia of UNITD...UNTD al d way |
Cudos 2 dos corps members.. |
Congrat Oga Fash..wat abt d toll?dou I suport d idea @ least da wil stil reduce d number of unemployd persons in Lag cus its sure som1 has 2 b dia 2 colet d money. |
Nawa 4 sss ooh,,who no knw d elected govnor of Anambra state,,wch kin tlk b say dey arrestd Madu say e dey Claim say naim b d govnor,,abeg mek dey free da man jor b4 I add my own treath.. |
Nawa oo,,wch kin bad bele gist b dis 1 oga moderator,,so she don comit offens say she use keke as means of transportatn,,bad bele pipo,una 2 small,,dey no born una we'll,infat una don crazz finish... |
It seemz funny but it nt funny @ all,,dis is d evil creatd by our so calld leaderz,,I wsh dis illitrat BH shud ceas dia fir on innocent citizens and proudly face our bad leaderz..RIP 2 d victimz |
Congratz 2 her,,afta al is a gift,,wat consins her and Akpabio spendin dia govmt fund ridiclously,, |
Dats gud govnance we ar tlkin abt,,but d questn is,,wat is d provisn 4 d common man whoes house was demolishd too,,was dia compasatn or places 2 stay cus irratin a new hous nw is nt easy task.. |
Landrova Defenda,,Hyndia Elentra,,mehn dis guyz hv nt said the trut,,dey shud tel us dia past businez wt d forma govnor of Enugu State too,,its ovious whit men r nt such domz of such heavy scam,,datz hw dey go on roads kils n rob pipo and term demsefz fraudsta,,dey are criminalz.. |
Akpabio has bn knwn 4 ridiculous spendin,he wud alwz com out on media housis 2 annouce his installatn of 1 or 2 Transformaz jst lik Mr.Peter Obi of Anambra state wyl his averag citizen diez in penuary in rural and evn dia urban eriaz..jst imagin.1 NOT 2,,20 NOT 29,,I beliv ur OGA @ D TOP(EFCC) wl nt let u go free dis tim 4 decivin ur pipo,,Odenii |
RIP baba oo,, |
I beliv d cost of dis rid wil stat n finish a state hospital in d rural areaz of Akwa-Ibom,If Akpabio hrd lov 2 protect lifs,he wud hv gon 4 da projet and not buletproof sprinta 4 his lif and lifz of his thiefry cabinetz,,also d cost of his invalid gift 2 2face n his family wil actualy tun a positiv livin of @least 5personz in his state..Akpabio shud b very wiz in his spendin,,dou dey are al d same. |
Decency has bn my qualificatn 2 beautiful Chioma,,cary on lady I kn most galz wud alwz lik 2 b lik u,just dat material tinx,modern fashn and der wilinez 2 belong 2 happenin girlz even if they hav 2 borow wil nt let dem be.. |
Odennnnni |
abi person fit still get STD thru dreams?