No Joke I Need A Life Companion - Romance (5) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › No Joke I Need A Life Companion (4941 Views)
| Re: No Joke I Need A Life Companion by Bintabisiriyu2: 4:00pm On Nov 20, 2023 |
EEIA:Hahaha just like the guy said na ashawo, jeon dem don leak your yansh oh |
| Re: No Joke I Need A Life Companion by Martinsmine(op): 8:48pm On Nov 20, 2023 |
Marynwachukwu21:Hahaha savage.... Abeg oooo i don do advert small... i dey fine love |
| Re: No Joke I Need A Life Companion by Martinsmine(op): 9:25pm On Nov 20, 2023 |
Jeon:No one closer bro |
| Re: No Joke I Need A Life Companion by Martinsmine(op): 9:26pm On Nov 20, 2023 |
Balablue64:savage abeg e don do |
| Re: No Joke I Need A Life Companion by Martinsmine(op): 9:56pm On Nov 20, 2023 |
Jeon:Like u guys know ur self.. una come spoil my thread with throlling.... chai wetin i do |
| Re: No Joke I Need A Life Companion by Martinsmine(op): 10:25pm On Nov 20, 2023 |
brain54:Omor i tire for the mata oooo..... |
| Re: No Joke I Need A Life Companion by Martinsmine(op): 10:50pm On Nov 20, 2023 |
Antwan99:My foot soldiers |
| Re: No Joke I Need A Life Companion by Martinsmine(op): 10:54pm On Nov 20, 2023 |
Marynwachukwu21:you even answer my surname |
| Re: No Joke I Need A Life Companion by Martinsmine(op): 11:02pm On Nov 20, 2023 |
Aaaaarghmed:I still get believ 4 Nairaland |
| Re: No Joke I Need A Life Companion by EmiDon11: 1:36am On Nov 21, 2023 |
Martinsmine:who and who be the una? |
| Re: No Joke I Need A Life Companion by Aaaaarghmed(m): 3:07am On Nov 21, 2023 |
Martinsmine:na roaches full here.babe is the easiest thing to get.take strolls,enter malls.guy.babe yakpa as far as u be confam guy with OT.There was a time wen I get babes sotey,,i had to be sharing the number to anybody who needs babe because i don tire.No be achievement o,but babe na the last thing wey fit worry my mind. |
| Re: No Joke I Need A Life Companion by Godsongang: 3:04pm On Nov 21, 2023 |
Are you for real? BBIA: |
| Re: No Joke I Need A Life Companion by Martinsmine(op): 1:55pm On Nov 23, 2023 |
Aaaaarghmed:make i dm u |
| Re: No Joke I Need A Life Companion by Sacrosanct12(m): 5:57pm On Nov 23, 2023 |
BBIA:how do you guys know all these. |
| Re: No Joke I Need A Life Companion by Martinsmine(op): 3:20am On Nov 30, 2023 |
Sacrosanct12:Me sef de wonder |
| Re: No Joke I Need A Life Companion by BBIA: 4:09pm On Dec 02, 2023 |
Godsongang:Yes |
| Re: No Joke I Need A Life Companion by Martinsmine(op): 9:52pm On Jul 19, 2025 |
BBIA:them Don scatter my thread and it's fine |
| Re: No Joke I Need A Life Companion by DaddyCash: 1:22pm On Jul 20, 2025 |
Look at someone who seriously needs a wife ![]() |
| Re: No Joke I Need A Life Companion by Martinsmine(op): 9:53am On Sep 05, 2025 |
DaddyCash:Instead of helping. Them they here they did each other... |
Police Inspector Found Dead In Ogun Hotel, Female Companion Flees Scene • Can My Wife Do Such Big Joke, I Am Disturbed • Slay Queens Going Pantless Aint No Joke(video) • 2 • 3 • 4
See Why Tiwa Savage Like Drinking Okro Water (pictures) • What Is Your Most Memorable Valentine Moment Ever..? • Do I Become Gay Because Of Money?,help!

