Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,148,605 members, 7,801,757 topics. Date: Thursday, 18 April 2024 at 10:04 PM

Man Wey Dey Reason - Literature (30) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Literature / Man Wey Dey Reason (548977 Views)

As E Dey Happen (pidgin Tory Wey Sweet Wella) / AS E DEY Happen(a Pidgin Story) / Ibo Boy Wey Like Yoruba (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (27) (28) (29) (30) (31) (32) (33) ... (112) (Reply) (Go Down)

Re: Man Wey Dey Reason by opeoluwa2(f): 10:22pm On Apr 02, 2013
Flow no fear,with your gyming skill.
I know you can undo the "men in black"
Re: Man Wey Dey Reason by drsolob(m): 11:11pm On Apr 02, 2013
opeoluwa2: Flow no fear,with your gyming skill.
I know you can undo the "men in black"
i pray oh.
Re: Man Wey Dey Reason by Otutu1(m): 12:35am On Apr 03, 2013
The FLO-ET shall flow on, luv ur writing
Re: Man Wey Dey Reason by vision2050: 9:50am On Apr 03, 2013
who fart during the nite, abi person no *fart?* grin
Re: Man Wey Dey Reason by Nobody: 11:41am On Apr 03, 2013
Those guys no know where dem supporte go. Na where money no dey dey enter. Flowa unu do well o, we dey expect tot update o.

1 Like

Re: Man Wey Dey Reason by pillzthadrugz(m): 1:07pm On Apr 03, 2013
Ehnnnnnn....awon shere mi?...... OTIYA WERE.........flow lock up nothing dey sup.......i dey with you!
Re: Man Wey Dey Reason by Emperortj93(m): 2:02pm On Apr 03, 2013
mehn, Them arm rubber don finally cum colet deir own share of kpokpon money oo or so i tot
Re: Man Wey Dey Reason by 4kizo(m): 2:22pm On Apr 03, 2013
Its haruna again!
Re: Man Wey Dey Reason by Francheezy(m): 5:11pm On Apr 03, 2013
dey FLOW dey GO
Re: Man Wey Dey Reason by flow1759: 5:11pm On Apr 03, 2013
I was hearing heavy b''anging at the doors of Kate and Papa Ejima. The robbers were much.


They were much, but only two of them entered our room. They looked more like masquerades with the black mask on their faces. Their torch light gave the room a glow, as if the Moon was in our room. The name of one of them was MOPO, while the name of the other one was MOPO. Maybe that was their code name, or maybe not.

Maybe it meant Mobile Police. Or maybe it was an acronym for "Mobile Oleh and Pilferers Organisation".


"if i catch any of una look up ehnn" One of the MOPO warned. As i lay facing the floor, i was dancing "Makossa" to the "drum beats" Baba jay's non stop fart was playing.

I wasn't the only one dancing Makossa, we were all dancing in fear as we lay facing the floor.

"common! Stop to dey mess!! before i use dis gun shot your n'yash" MOPO yelled hiting Baba jay on the a''ss with the flat side of a cutlass. The fart stopped, but we were still dancing. Shaking as if we were having s'ex with the floor.

"where una money dey?" MOPO yelled, "oga MOPO, we be poor boys, we no get money oh" Man said.
"we know say una no get money, we no come for una sef, we come for another thing" MOPO said. Only God knew what he was talking of.


"ok, who get dis watch and necklace" MOPO was talking of the watch and necklace on the table, "na dis boy here, him name na Tega" Snoop said, "u dey mad! Oga MOPO no be my own oh, na him own" Tega refused ownership of his properties, "na your own! na your own! Na your own jor!" was the argument that ensued between Tega and Snoop. "shut up!!" MOPO brought the argument to a stop.


"MOPO dem cook better soup with plenty meat oh, Eba even dey sef" the other MOPO informed his friend. "ehen, bring am make we chop na" the other MOPO replied. He was talking of the Eba we kept for Pkc, incase he returned.

Talking of Pkc, he was hardly around when trouble came. Or was God watching over "His own" Pkc. I too could be reffered to as "His own", His own that had gone astray, like the lost sheep. Or so i tot


"MOPO! Them dis guys get fine fine shoe oh" MOPO informed his friend. "pack all the shoe na!" the other MOPO commanded. "wetin we go dey wear na" i almost said, as i heard MOPO bagging our shoes.


"u dey look our face abi? Stand up!! You!!" i tot the MOPO was talking to me. He was actually talking to Man.

"pack all una phone put for nylon, and give me" MOPO said to Man after giving him a deafening slap. "wetin be ur name sef?" the other MOPO asked Man. "my name na MAN, my papa name na WEY DEY REASON" Man said. Maybe the slap had turned his brain up side down, maybe.

On hearing how Man introduced himself, i mistakenly laughed, "who laugh?" MOPO queried. "na dis boy laugh" Man tapped me.

At that moment, i felt poo running down my bowel, "i don die today" i tot. "stand up!!" MOPO ordered. As i stood up, i heard, "gboooooaaaaaar!!" it was a gunshot, i tot i had been shot. I felt my heart fall off my chest. The next noise i heard was someome crying bitterly, that was when i realized i wasn't the one shot. It was someone else, someone not even in our room.


"MOPO!! MOPO!! We don kill am, make we dey go" i heard a voice outside informing the two MOPO in our room, and they quickly left.

What i couldn't tell, was who they had killed.

3 Likes

Re: Man Wey Dey Reason by alfablondy: 5:19pm On Apr 03, 2013
Flowey from Italy! you too much, So I tot.
Re: Man Wey Dey Reason by Francuiz: 5:40pm On Apr 03, 2013
Hope say no b papa Ejima dem shot oh. Nice one flow
Re: Man Wey Dey Reason by ifeolad8: 5:57pm On Apr 03, 2013
flow I no say na (I shall not die but live) go first cum ur mind wen u hear dat gun shot or so I tot. flowey keep rolling
Re: Man Wey Dey Reason by vision2050: 6:42pm On Apr 03, 2013
grin
"common! Stop to dey mess!! before i use
dis gun shot your n'yash" MOPO yelled
hiting Baba jay on the a''ss with the flat
side a cutlass. The fart stopped, but we
were still dancing. Shaking as if we were
having s'ex with the floor.
Re: Man Wey Dey Reason by 001solar(m): 7:19pm On Apr 03, 2013
Na trouble island u come from
Re: Man Wey Dey Reason by Donshegxy10(m): 8:03pm On Apr 03, 2013
Cant stop laughing. . . So funny!!
Re: Man Wey Dey Reason by dandollaz: 8:25pm On Apr 03, 2013
Floweed nwanne Ina apikam oooo.
Re: Man Wey Dey Reason by flow1759: 8:44pm On Apr 03, 2013
Donshegxy_10: Cant stop laughing. . . So funny!!

thank you first timer on my thread.
Re: Man Wey Dey Reason by flow1759: 8:48pm On Apr 03, 2013
dandollaz: Floweed nwanne Ina apikam oooo.

dandollaz where you dey since Ele ebe igara
Re: Man Wey Dey Reason by Nobody: 10:05pm On Apr 03, 2013
flow1759:

dandollaz where you dey since Ele ebe igara
Ogara Yankee je wehre igbo. Imana see owu Ezeindiigbo1 of mba5
Re: Man Wey Dey Reason by purpinkx(m): 10:14pm On Apr 03, 2013
OmG ... My name na MAN my papa name na WEY DEY REASON my grand papa name na YOU GO KNOW WHEN WE REACH

1 Like

Re: Man Wey Dey Reason by vision2050: 10:31pm On Apr 03, 2013
Basketmouth dey visit here oooo
Re: Man Wey Dey Reason by Spacodinho(m): 10:56pm On Apr 03, 2013
Following flow, all the way from IGBO BOY WEY LIKE YORUBA TIN 2 MAN WEY DE REASON. Bigups flow, u are still representing
Re: Man Wey Dey Reason by ebukav(m): 11:53pm On Apr 03, 2013
Flow as a rugula here, I must say dat am disappointed with ur rate of update, u are nt updating as de ration of 0.5 per day, which we ur fan no like @all, pls increaeas ur update to ration of 1.5 per day pls tanx.





Signed
OFFCIALY SUPPLIER OF ALOMO IN PPA.
Re: Man Wey Dey Reason by Nobody: 12:36am On Apr 04, 2013
So as unu dey iwo every time + say unu plenty 4 dat place na only 2 MIB DISORGANISE UNU lyk dat. Shame on u not shame 2 u.
Re: Man Wey Dey Reason by Ladybianca(f): 12:41am On Apr 04, 2013
nice one flow......av really missed u oh...can we b meetn @ our usual spot evry 11pm? do u decipher?
Re: Man Wey Dey Reason by olushy: 5:54am On Apr 04, 2013
"my name na MAN, my papa name na WEY DEY REASON" Man said. Maybe the slap had turned his brain up side down, maybe. Baba Flow dis ur story dey make me laugh well-well, U are d best
Re: Man Wey Dey Reason by Donshegxy10(m): 7:21am On Apr 04, 2013
flow1759:

thank you first timer on my thread.
being arround for a while, but this is my first time of commenting. . . So badz of me, Sowi bro
Re: Man Wey Dey Reason by sleekicon(f): 8:09am On Apr 04, 2013
Tinkin it's either tupac or biggie,dat wz shot...more of tupac sha
Re: Man Wey Dey Reason by deji47: 9:49am On Apr 04, 2013
abi na Kate?
Re: Man Wey Dey Reason by mummychi: 10:11am On Apr 04, 2013
Flow flow we D̶̲̥̅̊ε̲̣̣̣̥γ̲̣̣̥ wait for ur update
Re: Man Wey Dey Reason by sherifatraji(f): 10:54am On Apr 04, 2013
Cant stop laughing. . . So funny!! Flow u knw kill person o

(1) (2) (3) ... (27) (28) (29) (30) (31) (32) (33) ... (112) (Reply)

BROKEN HEDGE By Toyin Taiwo / My Life On Campus (A True Life Story). / Red Ashes

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 28
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.