Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,154,879 members, 7,824,669 topics. Date: Saturday, 11 May 2024 at 02:53 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Celebrities / "I Go Leave This Music For Una" - Davido Tweets After Quarrel With Burnaboy (60809 Views)
Sophia Momodu Threatens To Burn Everything After Davido's Tweets / My Show This December At Eko Atlantic Was Not Approved, Davido Tweets. Photos / Davido Tweets About His Crowded Sierra Leone Tour (2) (3) (4)
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (Reply) (Go Down)
Re: "I Go Leave This Music For Una" - Davido Tweets After Quarrel With Burnaboy by GEEBITE: 7:46pm On Dec 28, 2020 |
I am gaius01: |
Re: "I Go Leave This Music For Una" - Davido Tweets After Quarrel With Burnaboy by vincentjk(m): 7:46pm On Dec 28, 2020 |
BrutalJab: I'm a Wizkid fan but your so funny mehn |
Re: "I Go Leave This Music For Una" - Davido Tweets After Quarrel With Burnaboy by newspipo: 7:47pm On Dec 28, 2020 |
Accountantgener:your account abi bank account. I tire for their mata Dem no dey take eye see money for common man account na to dey do am anyhow be their way. I will advice you to screenshot every debit on your account and dm them on Twitter, Dem no born Dem well, they go answer you chap chap. |
Re: "I Go Leave This Music For Una" - Davido Tweets After Quarrel With Burnaboy by Charmingrascal(m): 7:47pm On Dec 28, 2020 |
BrutalJab:His life is so miserable indeed. The dingbat might not even have 200 Naira in his account |
Re: "I Go Leave This Music For Una" - Davido Tweets After Quarrel With Burnaboy by babatee90(m): 7:48pm On Dec 28, 2020 |
BrutalJab:and must you be insulting before you lay your opinion Nigerians sha 1 Like |
Re: "I Go Leave This Music For Una" - Davido Tweets After Quarrel With Burnaboy by NeoWanZaeed(m): 7:49pm On Dec 28, 2020 |
nedekid:BURNA NA TOUT |
Re: "I Go Leave This Music For Una" - Davido Tweets After Quarrel With Burnaboy by Sonnobax15(m): 7:49pm On Dec 28, 2020 |
Dem just hate Davido base on say him papa get money... Just like how every average Nigerian hate the child of a rich man simply because he/she is from a wealthy background With how wizkid felt so relaxed,one would easily know they've conspired against him.....na thunder go fire Dem 1 Like |
Re: "I Go Leave This Music For Una" - Davido Tweets After Quarrel With Burnaboy by Neddstark: 7:51pm On Dec 28, 2020 |
BrutalJab: Is your life any better? |
Re: "I Go Leave This Music For Una" - Davido Tweets After Quarrel With Burnaboy by VictorIfe(m): 7:51pm On Dec 28, 2020 |
Dey go, your music no sweet before lol Number one clout chaser in Africa |
Re: "I Go Leave This Music For Una" - Davido Tweets After Quarrel With Burnaboy by Nobody: 7:51pm On Dec 28, 2020 |
Nairalandian: Most of you guys don't know shishi about music. Being a star in music is not all about voice. If it were Dare Art Alade, Wande Coal and Banky west should be bigger than OBO. 3 Likes |
Re: "I Go Leave This Music For Una" - Davido Tweets After Quarrel With Burnaboy by Donspicey: 7:52pm On Dec 28, 2020 |
gaius01: Do am sharp sharp nah....... Davido na Bomb........ Weda he sing or not He go still dey swim inside money nd his legacy still lives....... Stop hating on Son of Mercy....... |
Re: "I Go Leave This Music For Una" - Davido Tweets After Quarrel With Burnaboy by Toks2008(m): 7:52pm On Dec 28, 2020 |
gaius01: I disagree, the guy is versatile and so on point. 2 Likes |
Re: "I Go Leave This Music For Una" - Davido Tweets After Quarrel With Burnaboy by ask4loan(m): 7:52pm On Dec 28, 2020 |
He should join politics, we will fund his campaign |
Re: "I Go Leave This Music For Una" - Davido Tweets After Quarrel With Burnaboy by Sojo45900: 7:52pm On Dec 28, 2020 |
Abeg oooo |
Re: "I Go Leave This Music For Una" - Davido Tweets After Quarrel With Burnaboy by Silentgroper(m): 7:54pm On Dec 28, 2020 |
Sonnobax15:Ur papa get money? |
Re: "I Go Leave This Music For Una" - Davido Tweets After Quarrel With Burnaboy by Nobody: 7:54pm On Dec 28, 2020 |
gaius01: Cry cry baby . Go and report. Music wey men dey enjoy na you dey call noise. Even report to your Daddy and Mummy |
Re: "I Go Leave This Music For Una" - Davido Tweets After Quarrel With Burnaboy by FuckOsuPigs: 7:54pm On Dec 28, 2020 |
BrutalJab: Stop behaving like a kid. 1 Like |
Re: "I Go Leave This Music For Una" - Davido Tweets After Quarrel With Burnaboy by 44Bulldog(m): 7:55pm On Dec 28, 2020 |
slawormiir: Yet he's cashing out What are you doing to make money?....fraud 1 Like |
Re: "I Go Leave This Music For Una" - Davido Tweets After Quarrel With Burnaboy by Donspicey: 7:55pm On Dec 28, 2020 |
Sonnobax15: Poverty Bad bro...... Jst hate d guy because he wealthy nd yet he stil dey blast speakers....... Davido don go abeg.......... His haters can go nd hug transformer...... |
Re: "I Go Leave This Music For Una" - Davido Tweets After Quarrel With Burnaboy by LoveJesus87(m): 7:56pm On Dec 28, 2020 |
BrutalJab: |
Re: "I Go Leave This Music For Una" - Davido Tweets After Quarrel With Burnaboy by Donspicey: 7:56pm On Dec 28, 2020 |
44Bulldog: U dey mind d clown?........ gv am beat now he go dey chop mouth dey look like dundyyy........ |
Re: "I Go Leave This Music For Una" - Davido Tweets After Quarrel With Burnaboy by 44Bulldog(m): 7:59pm On Dec 28, 2020 |
Donspicey: I don't know why nairalanders dey hype that fraudster... person wey dem suppose setup and arrest, yet his fellow stupid cunt go dey hype am and mods no go ban am but they derive joy in banning innocent ones Spits |
Re: "I Go Leave This Music For Una" - Davido Tweets After Quarrel With Burnaboy by ahmedajadi(m): 8:00pm On Dec 28, 2020 |
BREYZ:Who no know say zenith bank na illegal deductions bank before? I had an account with them but when I discovered all these illegal deductions, na so I approach them ooo only for them to say sorry shey na sorry go pay back my money? I don carry my money comot and dem still dey charge me. I don reach -30000 on top money I no know about. This is Nigeria where anything can happen bro. I challenge any zenith bank staff to counter my claim here... I'm ready. 1 Like |
Re: "I Go Leave This Music For Una" - Davido Tweets After Quarrel With Burnaboy by Beverlyjean(f): 8:00pm On Dec 28, 2020 |
gaius01: U certainly hv a miserable life...if u hv nothing meaningful to say...just jump and pass.... u say his music is noise but he has used same music to achieve what no one in ur generation can and will ever achieve |
Re: "I Go Leave This Music For Una" - Davido Tweets After Quarrel With Burnaboy by Sonnobax15(m): 8:01pm On Dec 28, 2020 |
Silentgroper:Your full family get money ? |
Re: "I Go Leave This Music For Una" - Davido Tweets After Quarrel With Burnaboy by KingDash: 8:01pm On Dec 28, 2020 |
thank God oh.. very good news. |
Re: "I Go Leave This Music For Una" - Davido Tweets After Quarrel With Burnaboy by meobizy(f): 8:02pm On Dec 28, 2020 |
I don’t understand these fake bloggers. The guy made noise in the video. How did their minds conjure the statement? |
Re: "I Go Leave This Music For Una" - Davido Tweets After Quarrel With Burnaboy by Donspicey: 8:02pm On Dec 28, 2020 |
HerMajestyCares: Please how Wealthy are you?? |
Re: "I Go Leave This Music For Una" - Davido Tweets After Quarrel With Burnaboy by Beverlyjean(f): 8:03pm On Dec 28, 2020 |
Once u are a rich kid in Nigeria, u are automatically hated by the poor ones and they are so many on NL...the sane way they hate on DJ cuppy and kid waya... 1 Like |
Re: "I Go Leave This Music For Una" - Davido Tweets After Quarrel With Burnaboy by Nobody: 8:03pm On Dec 28, 2020 |
gaius01: Na the one wey dey sing "soco soco" or "ginger ginger" or "baby ginger" na get better lyrics abi? Ogbeni keep quite make we hear word. 1 Like |
Re: "I Go Leave This Music For Una" - Davido Tweets After Quarrel With Burnaboy by mightyhazel: 8:03pm On Dec 28, 2020 |
Re: "I Go Leave This Music For Una" - Davido Tweets After Quarrel With Burnaboy by Silentgroper(m): 8:04pm On Dec 28, 2020 |
Sonnobax15:My papa dey rich in pounds. Oya talk ur own, abobi |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (Reply)
It Was A Joke - Susan Who Claimed To Be Pregnant For Davido / Ini Edo Set To Wed, Finds Love Again - TheEagleOnline / "I'm Richer Than Your Mom"- Wizkid Tells Friend Who Said He Has Refused To Grow
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 72 |