Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,153,103 members, 7,818,294 topics. Date: Sunday, 05 May 2024 at 12:08 PM

I Don't Know What To Say When I Talk To Girls. - Romance (13) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / I Don't Know What To Say When I Talk To Girls. (48876 Views)

What Do You Say When A Girl Asks Where You Got Her Number From? / I Never Get Sexually Aroused Or Attracted To Girls Anymore, Am I Okay? / Things Guys Say When They Want To Get Down With A Babe: See Hilarious Comments (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (10) (11) (12) (13) (14) (Reply) (Go Down)

Re: I Don't Know What To Say When I Talk To Girls. by Liposure: 8:19pm On Dec 26, 2020
Sixfeetbelle:

I was being sarcastic
compliments of the season.
Re: I Don't Know What To Say When I Talk To Girls. by Sixfeetbelle: 9:20pm On Dec 26, 2020
Liposure:
compliments of the season.

Oh my! Thank you.

I wish you the same
Re: I Don't Know What To Say When I Talk To Girls. by DannyG8(m): 4:35pm On Dec 27, 2020
Cutiekatty:

Mumu wey u be, if him toast am finish wetin go come happen? Him go dey put gin on top her head dey worship am like juju abi? Him nor go sleep with am? Hypocrite nor carry this your empty brain enter 2021 oh, even if na fufu or fried egg just use am occupy space. U hear?
you mumu I swear so you want tell me say everybody way toast go sleep with the girl,that means say your sister boyfriend go done sleep with you sister like slave , imagine this guy get brain you mama the try way she dey accommodate person like you with your empty brain
Re: I Don't Know What To Say When I Talk To Girls. by Cutiekatty: 4:52pm On Dec 27, 2020
DannyG8:
you mumu I swear so you want tell me say everybody way toast go sleep with the girl,that means say your sister boyfriend go done sleep with you sister like slave , imagine this guy get brain you mama the try way she dey accommodate person like you with your empty brain
Its very logical, you don't have to reveal how stupendously foolish you are, imagine talking about some body sister and mother that is because you got no respect for yours? If I enter your sister matter now she go dey bleed for where she dey, not to talk of your mama own even if she don die as I suspect she go bleed come out for grave... Imagine this mistake of a human being, I blame your father wey bleep up, just one packet of condom for save them this life time of disgrace and disappointment of child you are. After all one LovePeddler (ashawo)go come still open leg for u make u dey spread your seed of foolishness. I pity her and unwanted kids she will give a fool like u
Re: I Don't Know What To Say When I Talk To Girls. by DannyG8(m): 3:31pm On Dec 28, 2020
Cutiekatty:

Its very logical, you don't have to reveal how stupendously foolish you are, imagine talking about some body sister and mother that is because you got no respect for yours? If I enter your sister matter now she go dey bleed for where she dey, not to talk of your mama own even if she don die as I suspect she go bleed come out for grave... Imagine this mistake of a human being, I blame your father wey bleep up, just one packet of condom for save them this life time of disgrace and disappointment of child you are. After all one LovePeddler (ashawo)go come still open leg for u make u dey spread your seed of foolishness. I pity her and unwanted kids she will give a fool like u
e pain am you mumu I swear I no blame you I blame your papa way no fit use condoms , I no fit born something like you call am pikin I just check your picture I realize say nah monkey I dey follow talk since , you to ugly for me to dey follow you talk
Re: I Don't Know What To Say When I Talk To Girls. by Nobody: 4:01pm On Dec 28, 2020
Go strait to the point without mincing words. tel her whats on ur mind. she wil admire u for that
Re: I Don't Know What To Say When I Talk To Girls. by Cutiekatty: 4:35pm On Dec 28, 2020
DannyG8:
e pain am you mumu I swear I no blame you I blame your papa way no fit use condoms , I no fit born something like you call am pikin I just check your picture I realize say nah monkey I dey follow talk since , you to ugly for me to dey follow you talk

See the product of burst condom dey talk, for your info I nor get pic here ode wey u be. I don't need to waste my time talking to one depressed MF that will soon hang himself.
Re: I Don't Know What To Say When I Talk To Girls. by Cutiekatty: 4:38pm On Dec 28, 2020
DannyG8:
e pain am you mumu I swear I no blame you I blame your papa way no fit use condoms , I no fit born something like you call am pikin I just check your picture I realize say nah monkey I dey follow talk since , you to ugly for me to dey follow you talk
See your future
Na so failure of a human being like you go take end up....say Amen!!!

Re: I Don't Know What To Say When I Talk To Girls. by DannyG8(m): 7:05am On Dec 30, 2020
Cutiekatty:

See your future
Na so failure of a human being like you go take end up....say Amen!!!
this guy get mind Sha you still the quote me be like say you want cry abi respect yourself ooh
Re: I Don't Know What To Say When I Talk To Girls. by DannyG8(m): 7:08am On Dec 30, 2020
Cutiekatty:


See the product of burst condom dey talk, for your info I nor get pic here ode wey u be. I don't need to waste my time talking to one depressed MF that will soon hang himself.
see who dey talk you way your mama no even no your papa be you better go look for your father � I just the wonder , how your mama dey cop with you see as you dey like waster product
Re: I Don't Know What To Say When I Talk To Girls. by Nobody: 7:12am On Dec 30, 2020
Here i composed a blog post on the same topic. It's kinda long so if I were you I would bookmark it ..
Read and tell me what you think afterwards. Most of what I wrote here are real fact which I personally practiced..

https://notagain247..com/2020/10/how-to-win-girls-heart.html
Re: I Don't Know What To Say When I Talk To Girls. by Cutiekatty: 9:26am On Dec 30, 2020
DannyG8:
this guy get mind Sha you still the quote me be like say you want cry abi respect yourself ooh

My brother wey nor get sense, if you see me physically u nor go fit yarn all these nonsense wey u dey yarn. Man to man u nor last 30 second's for my hand.
Re: I Don't Know What To Say When I Talk To Girls. by Cutiekatty: 9:32am On Dec 30, 2020
DannyG8:
see who dey talk you way your mama no even no your papa be you better go look for your father � I just the wonder , how your mama dey cop with you see as you dey like waster product
U still dey alive? I think say you don finally go hang yourself. For the sake of the season let me pity your mother she don made the mistake already, na that ur papa wey be like small stout bottle na him I go face now. That is if the mechanic of a fool still dey alive.
Re: I Don't Know What To Say When I Talk To Girls. by Hargbo(m): 6:28pm On Dec 30, 2020
SILENTandSMART2:



sneezing keee you there bro undecided
So, if I tell you all those stuff, you will believe me abi? i might just want to fuuu-ck you
Re: I Don't Know What To Say When I Talk To Girls. by DannyG8(m): 7:58am On Dec 31, 2020
Cutiekatty:

U still dey alive? I think say you don finally go hang yourself. For the sake of the season let me pity your mother she don made the mistake already, na that ur papa wey be like small stout bottle na him I go face now. That is if the mechanic of a fool still dey alive.
lolz so e pain you guy like it or not I go Bleep your prostitute mom and sis watch out the video will soon be out lwkmd
Re: I Don't Know What To Say When I Talk To Girls. by DannyG8(m): 8:01am On Dec 31, 2020
Cutiekatty:


My brother wey nor get sense, if you see me physically u nor go fit yarn all these nonsense wey u dey yarn. Man to man u nor last 30 second's for my hand.
guy one on one the go find you sure for me no the find me because if you see me you no go fit stand use your wedas
Re: I Don't Know What To Say When I Talk To Girls. by Cutiekatty: 9:55am On Dec 31, 2020
DannyG8:
lolz so e pain you guy like it or not I go Bleep your prostitute mom and sis watch out the video will soon be out lwkmd

You can bleep her in her grave no problem, grin grin grin one thing for sure ashawo nor fit born better pikin, I know your pain, not knowing your father, our people say them nor dey know who give ashawo belle, bastard of a son, a son with many fathers, ur papa fit be your neighbor or that Aboki wey dey Una street junction. I pray u find him soon. My prayer for u 2021
Re: I Don't Know What To Say When I Talk To Girls. by Cutiekatty: 10:01am On Dec 31, 2020
DannyG8:
guy one on one the go find you sure for me no the find me because if you see me you no go fit stand use your wedas


I am so afraid tongue tongue why will I waste my time to look for a lost course like you, am just saying if na one on one for area u see me I swear u nor go fit yarn this apata seriously. You need my address? I nor far from u oh, I dey upper if u wan meet.
Re: I Don't Know What To Say When I Talk To Girls. by DannyG8(m): 11:00am On Jan 01, 2021
Cutiekatty:


I am so afraid tongue tongue why will I waste my time to look for a lost course like you, am just saying if na one on one for area u see me I swear u nor go fit yarn this apata seriously. You need my address? I nor far from u oh, I dey upper if u wan meet.
sey you want meet me abi , guy I no be your class I no dey do thing with hoodlums ,
Whenever you dey hungry call my number
Re: I Don't Know What To Say When I Talk To Girls. by DannyG8(m): 11:04am On Jan 01, 2021
Cutiekatty:


You can bleep her in her grave no problem, grin grin grin one thing for sure ashawo nor fit born better pikin, I know your pain, not knowing your father, our people say them nor dey know who give ashawo belle, bastard of a son, a son with many fathers, ur papa fit be your neighbor or that Aboki wey dey Una street junction. I pray u find him soon. My prayer for u 2021
e dey you say you no no your father, lolz sorry for involving your mom but guy that man way think say nah your father no be your daddy ooh , your daddy still the push wheels barrow
Re: I Don't Know What To Say When I Talk To Girls. by MMXX: 11:19am On Jan 01, 2021
Kokaine:


I'm telling you. I visited my cousin in Abuja who just got married. When her husband came out to greet me ehn.... I go senior that guy sef. But the house he's living and accessories...hmmm he was calling me sir but it was embarrassing me. In my mind...I'm not even a sir! Money make sense oooooh
This is funny

God help us all

1 Like

Re: I Don't Know What To Say When I Talk To Girls. by Cutiekatty: 11:24am On Jan 01, 2021
DannyG8:
e dey you say you no no your father, lolz sorry for involving your mom but guy that man way think say nah your father no be your daddy ooh , your daddy still the push wheels barrow

Danny Danny happy new year, I like your resilient spirit not giving up, for me it stop here because na the time to make cash be this no play... It was fun playing with you have a nice day/year
Re: I Don't Know What To Say When I Talk To Girls. by Cutiekatty: 11:25am On Jan 01, 2021
DannyG8:
sey you want meet me abi , guy I no be your class I no dey do thing with hoodlums ,
Whenever you dey hungry call my number

Guy I dey hungry Gan, drop your number make I call u lol
Re: I Don't Know What To Say When I Talk To Girls. by Osek(m): 11:57am On Jan 01, 2021
Same here oo... But am working on it tho even tho it's easier said than done
Re: I Don't Know What To Say When I Talk To Girls. by Drella(m): 7:42pm On Jan 01, 2021
Cutiekatty:


Danny Danny happy new year, I like your resilient spirit not giving up, for me it stop here because na the time to make cash be this no play... It was fun playing with you have a nice day/year

Lets make cash together...
Re: I Don't Know What To Say When I Talk To Girls. by DannyG8(m): 10:16pm On Jan 01, 2021
Cutiekatty:


Guy I dey hungry Gan, drop your number make I call u lol
give me your address make I send the food come give you
Re: I Don't Know What To Say When I Talk To Girls. by DannyG8(m): 10:18pm On Jan 01, 2021
Cutiekatty:


Danny Danny happy new year, I like your resilient spirit not giving up, for me it stop here because na the time to make cash be this no play... It was fun playing with you have a nice day/year
Happy New year man more money more blessing this year go better , God will grant you all your heart desires believe

1 Like

Re: I Don't Know What To Say When I Talk To Girls. by Nobody: 11:33pm On Jan 01, 2021
Twenty8:
Whenever I see a girl that catches my attention, and I want to talk to her, I suddenly freeze, I don't know what to say to her, I simply have no idea. I need help from people with experience please, any idea or tricks will do.
Why should I tell you
Will you pay for my service?
Re: I Don't Know What To Say When I Talk To Girls. by Cutiekatty: 1:17am On Jan 02, 2021
DannyG8:
Happy New year man more money more blessing this year go better , God will grant you all your heart desires believe
Thanks brotherly you too much
Re: I Don't Know What To Say When I Talk To Girls. by Cutiekatty: 1:20am On Jan 02, 2021
DannyG8:
give me your address make I send the food come give you

Lol If na u cook am I nor wan eat. I go purge so tay na pampams person go dey wear
Re: I Don't Know What To Say When I Talk To Girls. by Cutiekatty: 1:21am On Jan 02, 2021
Drella:


Lets make cash together...
Am all ears
Re: I Don't Know What To Say When I Talk To Girls. by Drella(m): 8:24am On Jan 02, 2021
Cutiekatty:

Am all ears

I want you to hold my hands and take me through your earning journey this year ni smiley

(1) (2) (3) ... (10) (11) (12) (13) (14) (Reply)

Why Do most Nigerian Men Have This Mentality? / Ways A Woman Can Kill A Guy's Feelings / Lady Shows Off Her Money, Says “I Am Too Busy To Impress Haters And Fake People”

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 43
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.