Poweredcom's Posts
Nairaland Forum › Poweredcom's Profile › Poweredcom's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 110 111 112 113 114 115 116 117 118 (of 319 pages)
Females and jealousy Now she don kill somebody now her case will be in jail forever |
Na from this age Dem olosho don de start |
And Dem de happy de arrest guys de still de do racket de collect |
Dem wan wreck dis guy down Nigerian efcc you guys are also rogues |
Watch d full video here and even download it n keep https://www.nairaland.com/5542244/video-babcock-university-student-leaks |
Una don hear am I tell una say Dem go free am If I be mompha na 50milla naira I go Sue dem |
These ladies of today I just don't understand them their ways are just too cunny These girl are so loose that anybody can wash Dem n bang Dem ...again beware of them many are undercover oloshos who can do anytin for money .. That is why one of my guy said he can't wife a Nigerian girl |
Pure rigging Nonsense |
Which lion again Na d one wey d Indian man keep |
Oga you know one thing just try and be richer than ur friends that have banged her Cos if you go broker hahaha that babe go leave you ..these hoes don't love you they only want wat they can get from you She go start to bang any fresher dyck and may e by then you fit don run mad out of fraustation |
7 guys whom you know have passed her around and you de here de say they dated her oga it's a big lie she be runs girl and de banged her and let her go she was never in any relationship with any of them Who knows if they Group Intimacy her self Oga she be ... Pafoma: |
See it may be truth cos this olosho biz na eastern babes full am o See as Dem de hustle ehnn |
Make fire kukuma burn all d whole country hiss |
eni4real:She is a professional jare ..hahah |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 110 111 112 113 114 115 116 117 118 (of 319 pages)
