Poweredcom's Posts
Nairaland Forum › Poweredcom's Profile › Poweredcom's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 252 253 254 255 256 257 258 259 260 (of 325 pages)
Any african wearing it is a fool - only scots pple do |
If na me naeto c beat I go just pretend to be dead --after dat dem go see wahala sey dem wan kill me I go just dey there for ground -- wedding go scatter foolish naeto c |
Ope o alert don come ooo alert oo for our offshore account !!!! Yeah we must ride range ooo I must oo lodge for hotel with ashewos dis xmas dem go hear am for village ...hahaha |
See NAFDAC man mr paul orhii dat tiv man from benue - chei dem dey Bleep like dog for tiv land na wetin him dey use Omo me go use am dis xmas o I get one babe wey I wan punish sha I want lex steele my mentor erection or mandingo own lol |
Am a love-vendor a rudeboy try me you gonna see |
gerald09: Releasing d woman, not releasing d woman,Another idoit crying okonkjo cries see you are an over emotional bitch you need not pity anyone okonjo deserves it -- ok And what if the kidnappers are well organized how dat one go be you ? And I am sure this thing is been plotted by some of her close pals and I don't even trust okonjo her self she may be involve and you are here being emotional bro reason like a mafia ok dis aint no soap operas |
ogb5: I hope you will repeat this trash when they kidnap you or someone close to you.Wetin concern this slowpoke abi na your mama be okonjo iweala why you dey cry her cry abi you think say she send you or gives a damm about you - |
Ndoz: Kai those guys re rich foreverYeah they should even demand more after the negotiation cuz I know aint no body gonna give them 1 billy usd - then if theu agreed on a price they should accept the moullah and then later demand for more -- that's gonna teach these aso rock bastards a lesson cuz it payback time - allison madueke you are next oo I hope so even dame first lady |
Dey should make it one trillion sef and who is dat dumbass that's says they gonna send marked money to the kidnapper --- haha you think say na yankee we dey or you think say na 24 the series you dey watch....even if they apply d technique ol boy if I were the kidnapper and they pay me in marked money I go se ope !!! Oo cuz I go go street for anoda location of d nation spread d moulah like 1millah from buildin and run away oya make dem catch the pple wey dey pick money even policemen go pick sef ..hahaha |
Haaa ope oo ****jubilating and dancing I can't wait 21st ooo yeah where dat my ashawo babe day make I Bleep am tire and groove waiting for the world the fuckin wiked world to end ** 21st haha wish to see you all in hell |
vivian chinaza: My ex paid my 200L school fees. I was really having a tough time and he helped me out. Then earlier this year, my kid sis was really sick, and he contributed again.Heartless bitch like you , you don see mugu na.. |
ideee03: I sleep for a living,nd trust me,I get paid for it(good health)ohh,lest I forget,I'm also a stripper,I perform in my bathroom,nd it's free,dats if u wanna watch.@lekkibraky see mugu like you ...haha Ashawo na work o, u no how much dem dey make ... hoes must eat na ...I like that b***h Keep d hussle jor Well as for me I love-vendor for a living and Bleep sugar mamas -- lol |
To Bleep and run away nothing more |
I saw 5 million on a blog now na 3 milla I dey see - which one person go believe |
Cry ... Only when I cum bangin a chick !!!! Moanin loud like lex steele babay!!! Apart from dat notin. Again |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 252 253 254 255 256 257 258 259 260 (of 325 pages)
Omo me go use am dis xmas o I get one babe wey I wan punish sha I want lex steele my mentor erection or mandingo own lol
>