Poweredcom's Posts
Nairaland Forum › Poweredcom's Profile › Poweredcom's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 70 71 72 73 74 75 76 77 78 (of 325 pages)
Good for her ...I no de pity any naija gal anymore This type of gal are the type that are banging senators and big ballers raw or it's either she be olosho codedly Don't pity her let her deal with her HIV and enjoy it after all it does not kill immediately |
@mosdii @womenareapes1 Come and see brother wey mumu ...de go thief becos of all dese yeye naija gals wey get no benefit for him This guy should be flogged thoroughly |
Same tin as mine....imagine my I'd card foto is blurry I wan go change dat picture abeg I have the real ID card not temporary |
God self don Taya for Nigerians prayers ... God will soon be striking thunders to Any of our leaders wey de pray publicly for a better nation ... When our heart is filled with hatred how will the country be great which God has made it to..by default |
Nigerian girls of today are not worth doing for Many of them have noting to offer you as s struggling man @womenareapes1 @mosdii |
Na only Texas de. De tour wat of other states |
jumpMANN44:Email me powerednewsnaija@gmail.com And I will reply you there asap |
@mosdii and @womenareapes1 Come and see brother wey mumu ... Thinking that helping an ex will make her love him back hahaha Bros this one na last mugu on the last train for where woman matter de |
I see see people hate basking burna boy Lemme tell u burna no send una He is an international artist ok How many streams come from Nigeria |
Shut up op Nothing nice about Nigerians girls they got noting to offer in relationship @womenareapes1 @mosdii |
Dats is why I hate gas cylinder I prefer kerosense or electric cooker |
Nonsense this is the greatest lie of all They ain't from any Jewish linage instead it's the Jews that are from Igbo |
Some hungry women are loyal to the core Ok but just find one loyal hungry gal and make her yours Beware of these so call I too know gals and rich ones they are sadist and full of pride and can kill the man in you |
Why Dem no go de Rob am Very careless |
As na warri gal .mehn dis case ehnn de one kind Maybe someone don kidnapp her o ..maybe one warri boy wey don de plan her |
sextonn4:She is not Igbo ,,dis beech is from auchi ...I nak her Weller hahaha |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 70 71 72 73 74 75 76 77 78 (of 325 pages)