PrinceCEE's Posts
Nairaland Forum › PrinceCEE's Profile › PrinceCEE's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 31 32 33 34 35 36 37 38 39 (of 44 pages)
obaayo2: make i kuku be d USHER in charge of MONEYusher kee ![]() D post don dy specified since fa. Treasure8 is d treasure while Adez be the Usher. U fit be altar cleaner ![]() |
FrancisTony: @PrinceCEE and Adedayo516, I got ** mark.it's a pity bro bt atleast, u're still within the range.............. Sososo happy dat u passed the last hurdle. Cheer up |
Adedayo516: Ome mmaoooo kechoir members, oya add dis one to the list |
my dear Marc9, pls no let G- thingy disturb u for sch. Just repent as Ifyx now cos the boat is abt to steer |
guys after una chill, we go team and plan d cut off mark |
Ifyx: baba mioya lets start the celebration #choirs# start with Ome mma ooooo |
wia francistony, princeadebayo, professor1234, marc9..... Et al wia re mechanical engineering aspirants ![]() |
JSMMUYIWA: BOBO WETIN WE DEY USE CELEBRATE?na to throw party remain na for inside church fa past. Ifyx, prepare the choir members for a tantalizing and glorious praise with a sonorous voice |
to all Nairalander that made it, u re welcome to next phase which is clearance |
adez9: Congrats zidik,princee,bitex,adedayo516,Obayo nd rest.tanx mahn, we re getting ready for the clearance. Atleast the long waiting and suspence wasn't in vain |
JSMMUYIWA: CONGRATS TOT DATS WAT XXPECT B4?yappppp, dats what God wanted |
the result is out mehn na 58 dem give me ooooo, sooooo happy dat I beat the cut off I answered only 77 questions cos of time factor and physics thingy. At last, I got 58/77. Thats to say that I got 75%. If to say that I got more time to solve that physics, mehn na 70+ I for get. Am so happy that I beat the cut off like madt cos last year was 57 |
this is no more fun at alllllll am unseriously serious with all these tension UI dy pile up |
page 195 ![]() |
Lexxybooy: Pls, peeps what drug can i use dat will mak me sleep till around 8pm tonight? Or if posybl til mid-night tomorow....tnks,plz its urgent no joke!go smell H2S and after 2mao, ah go come dilute am for u |
see HBP ![]() |
[quote author=]observe fine o! Make thunder no burst your eye[/quote]burst ke |
Dunsin89: results most likely to be out by 4:00pmwhere is ur source ![]() Maybe ur friend working in the admission office ![]() |
I ended 1st page and started page 2 ![]() |
observing |
wia dat francistony of a thing ![]() Kid if u try dat tin u did fr fb again eehhhh, wetin wey happened for Sambisa go happen again. No try me or else |
At last, the result is out............. Check www.admissions.edu.ng/login.php Is it true cos me sef dy confuse ![]() Na wetin ah hear be that oooo |
who sure say UI no wan do underground work dis tym around........... So our result will be out 2mao, UI(surname= suspence) |
Princeadebayo1: http://www.admissions.ui.edu.ng/login.phpand what's dis abt ![]() Dnt tell me dah d result is out........ My bp don rise ooooo |
obaayo2: secondedthat's d ans na |
taiocol: ,,,,7171 ke ![]() #pishureorahdonbelieveit# |
Sucre777: Y do u guys like confusing people, i think it is carbonmonoxide. Cos datu re making sense sweatheart, bt do u knw hw often u do inhale that CO everyday ![]() Sorry ![]() d ans is CO cos ah don even come across it in d pq |
taiocol: the results are now.available onlinecheck urs and tell us wah u score |
Taylor184: Lol....It is well....mech eng Bukkiminat: wah course r u goin 4 prince[quote]am going for mech eng sis pls no hype pharm cut off for francis ooo ![]() |
adez9: Page 181and u attained the feat cos u quoted me 81% with I n Adez |
adez9: no p baba mi we go relate during clearance by God's gracedats surest abi na /suarez/ ![]() |
Taylor184: Lol...Broda mi....I hope say tension neva enta your body too mush sha?ah even wan go check ma BP sef |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 31 32 33 34 35 36 37 38 39 (of 44 pages)


