Pymseun's Posts
Nairaland Forum › Pymseun's Profile › Pymseun's Posts
1 (of 1 pages)
1.25m wey man pikin dey Luk 4 since march to buy car for uber, person use am buy keke.�� |
Pardon of 50k during installment of my last motorcycle, just like miracle during lockdown |
Y are u guys like this, am a graduate working with Michelin tyres back then. This government pushed the company out of business...now am working with Opay as an Orider. This same government now want to ban okada again. Where do u want people like me to start from again. We leave in a room with two kids, |
tramadol |
kudus to d engineer in da building TANK 11 is d right answer. |
dual camera has been an old flagship since, w've been talking about quad camera, tribezels; with 18:9 ratio aspect phones. Dual 21megapixel camera (lies) no soc (qualcomm, mediatek, kirin, e.t.c) have been created to support such pixels ok. Follow gizchina.com or gsmarena. |
lilprinze:They aren't fit to be called leaders but ruler and despots |
me way I dey look for keke napep installment na hin dis guy buy am kon love-vendor dey show up and down. haaa baba god where u dey. |
to god be the glory, i later sell my lg phone given to by a customer for 8k, collecting 6k cash pending till saturday for balance. Paid a total of #12,600 including gate pass.... |
hnnnnn
|
omo no b small thing hoo!!!!!. As am complaining that i don't have 12k, a fellow operator came in with is paper paying almost 30k. I thank GOD hoooo..
|
If man is GOD, this people will never fill is goodness, Coming with more details about the lastman operative, this people accuse me of changing my flat tyre (tricycle/ keke napep) on the road. The thing way i dey use manage dey feed my famiily. I was so suprised, an i started crying, mine why i have not even make up to the 12k they are asking this week. I wish i known any high rank person way fit help me beg them with 6k. Iyana ejigbo. |
[color=][/color] this people are playing a deadly game with the west. Waiting to hear from OBJ. |
now tell me why am i going to afriad/shai to ask for help. as i dey now hunger dey worry us, na God;s mercy we dey use live. My broda i dont mind hooo. A guy posted the way is been threaten by hunger on gurus web, an a good samaritan gave him 5k and he went straight to buy food stuff. Omo people are sufferin guys. |
guys no be only north the thing dey happen,na lagos worst pass as i dey now na red garri i ask my wife make she put inside water make i drink. Only the affected know themself. the keke(maruwa) way i dey drive na hunger drive me go collect installment, all the money i dey see na agbero an feul dey collect am. every blessed morning na porporf till night bcus of installment hooo. All the way we dey thank God steady say we still dey alive to withness today. |
make una no dey bring dis kin news if no be fuel tanker, i don already go borrow 5 gallon of 100lit put am inside my maruwa b4 i see say na flour tanker. Mtcheeeeew. Na whaooooo. corrupt naija. Na d same u self dey think. |
[color=#000099][/color]thank god u talk early hoo. In the morning, drink like two tablespoon of sniper an use a litle to rob the affected part ok, in the evening before bed mix a little sniper with pestous powder and drink. saagobe. Youareheal my brother. |
pcoolioz:bird of d same feather |
their was 1 tym like dat i stole my broda money to buy palito, i wnt 2 go d second tym to steal and buy brick game b4 i was cut. hoooo i nearly see heaven dat day... all bcus of brick game. |
god, where are u. 1,314,000,000.00 for 36 senators, god of noah intervene in dis matter. l |
Should in case, anybody need an electrical engineer on both surface and condict WIRING 08054388062 |
u can't be serious, omo c dis guy like oshofri pikin. |
Lstar4real:baba u too much jare, kudos to ur earphone maker |
kudos to apple |
that picture of new Zealand is not accurate |
1 (of 1 pages)
[color=][/color]
this people are playing a deadly game with the west. Waiting to hear from OBJ.
but don't know if the silver aluminium might later Fade 