Rawpidgin's Posts
Nairaland Forum › Rawpidgin's Profile › Rawpidgin's Posts
if this thread make front page i go post my girlfriend picture & if he nor hit fb eh!... |
if i post my girlfriend picture & he nor make fb eh! okay, action voice loud pass word own |
star all the way |
HumbledbYGrace: I hate the girls mutilation, that girl is still young. You forgot to add the boys circumcisionBoys circumcision nor bad, if dem circumsize ur man u know how ugly im pleasure stick 4 look |
instead of our socall men of God to take christainity to all these part of the world, their own na to build 20thousand seater church, come dey convince gullable people to pay tithe, as if tithing na be force. abi their private jet na 4 fancy? |
Airforce1: Omawunmi is not an r&b artist abeg...na wetin she be, rap artist? |
I officially joined nairaland 4days ago, though i've been visiting 4 the past 3 to 4 years. felt i needed to join the team |
JbravoAdodger: I find girl body odor kinda sexy...jus sayin
|
[color=#006600][/color] ![]() Fine face, hour glass shape & walking like a model |
oya, wey omo baba olowo, wizard pikin, kanye west boy, late enebili brother pikin, father of many nation, iceblock prince, dwarf etc. them need to read this post b4 them go fall prey |
hope she nor dey tink say na she be the best female r&b artist because omawumi good pass her wella |
[b][/b][color=#006600][/color]NAWA 4 THIS COUNTRY WITH STRIKE, SO WE GET PEOPLE WEN SABI STRIKE LIKE THESE & WE DEY FIND STRIKERS 4 NATIONAL FOOTBALL TEAM |
vislabraye: FootBAll has helped him.u dey look 4 wetin u go use take mastu.... abi? ![]() vislabraye: FootBAll has helped him.u dey look 4 wetin u go use take mastu.... abi? |
sexymoma: Why Osaze wife neck come long like that |
sexymoma: Why Osaze wife neck come long like thatLmao ![]() sexymoma: Why Osaze wife neck come long like thatLmao |
HOLLYWOOD: x-men, dumb & dumber, legend of the seeker, rush hour 1,2&3, baby's day out NOLLYWOOD: fake doctor, police recruit pt1, my inlaw |
viruz007: at work ooo... bored and feeling a bit outta sorts...concentrate on ur work, nor let ur boss fire u |
hey guys, am new here, though i have been visiting 4 the past 3year, felt its time to join the team [color=#006600][/color] |


No offence o
[color=#006600][/color]