Rawpidgin's Posts
Nairaland Forum › Rawpidgin's Profile › Rawpidgin's Posts
wetin dey worry all this NL moderator sef? issokay here's mine PICTURE OF RAWPIDGIN OF NAIRALAND WEARING A SUIT
|
Beync: There are better musiciansWhats ur business? goat nor see salad b4 im begin eat grass? na bba know why dem choose her |
Beync: There are better musicianswhats ur business? goat nor see salad b4 im start to dey eat grass? na bba know why dem choose her |
DJDOLA: Him be GODNo, na man of God im be |
7years ago when i was working as a room attendant in a hotel in warri, the first day i resume duty i met a dude called daniel, as soon as daniel saw me he came & introduce himself to me as the head of the cleaner dept., immedietely dan & i became friends. Anytime me & dan dey discuss, mor..f*cker will be gazing at me wit keen interest & be like " osas u too fine", every afternoon guy go stroll enter sizzlers come back wit 2plate of rice, give me one he go ate the other one. As a young lad i couldn't understand where dude was going until one unfaithful night wen dan came visiting, he came around 8pm, after playin ludo for more than 2hours i looked @ the time it was almost 10:30 & i was like "oboy, oya come dey go ur house", dan replied " make we just play 2 more games". after finishing playin the '2more games', dan turned to me & said "guy, time don too go far o, abeg make i just spend the night here then tomorrow morning we go enter work together". I thought about it 4 a sec & said " no shaking". My fellow NL'ders, it was midnight & i was fast asleep wen i started feeling something like snake between my thighs, immediately, i rose up & grab the snake by the croff(not sure about d spellin) of its neck, lo & behold it was daniel's pleasure stick, WHAT!!! screamed & alerted my nieghbours who were all igbo(weed) smokers, oboy see beating, they nearly beat dan to death. Because of this incident, anytime i see dan, i make sure i collect any valueable stuff he have(though as soon as we enter this year i decided to let bygone be bygone) N.B its a true story! |

oya, bomboy! karo! make unna go catch that my native fowl come & tell mama ifeayin to give u im axe make i try my luck weda this chicken go give fame & fortune |
where the hell is the unclad photo na!!! op don make me waste my data thinking say i go see things ![]() |
Erigga closely followed by badoo |
did the op just mentioned 2pac? biggie smalls is more poetic than pac, pac aint even a poet! right about naw, i'll give it to kendrick lamar |
he better no dey charge o, cuz i won collab wit am next year wait o, so na me disvirgin this thread? good week ahead> |
Nice video, meanningless music |
we don discuss this thread many months ago na |
jealousy dey worry her |
this chick don add pounds o, 2005 wen we shoot royal engagement she small like native fowl |
Kslib: So of all places wey dey human body,na dat place dem like pass..*laff until belle burst come take rope tie am then continue laffing* |
U open a very interesting thread on NL & get just 2likes, the first person 2 comment get 20like, & wetin u write make sense pass the person own o |
that money wen dem won take sponsor people go don reach 4 man to open one small business o |
hope it works on those warri mosquitos, & they should find solution to those male mosquitos wen dey make noise 4 person ear, sometimes thosenoise they annoy man pass the biting sef |
how u go dey ban people wen dey put food 4 seun table if all of us vex say we nor won use nairaland again u nor know say na hunger dey come be dat? |
am not gonna vote come 2015, but if i have to i will definately vote 4 GEJ |
hahahahahahahahhahahahaha.... hey! jesus christ, i don laff my belle full |
na scam! i don try to register dem still dey tell to complete my registration & notin to complete again |
ERIGGA |
chai! wen naija dey kidnapp 4 the dough, this e.diot dey kidnapp 4 the pu.nny |
Deiok: Why will i want to meet such a man?. Devil incarnate.Who ask u to meet am? |
he dey happen 4 warri anyhow na... |
Just imagine the thread wen dey make fp wen 3 weeks ago one beta thread titled "Name ur favourite nairalander"& 2days ago another fine thread 4 sport session titled "supersport seaching 4 pidgin english commentators" nor make frontpage chai! NL mods, those this unna dey smoke nor good 4 unna health o |
please, how do i post a topic on NL? |
Why PH & LAG? dem nor fit carry am come the place wen pidgin english use hand touch ground? |
Why PH & LAG? dem nor fit carry am come the place wen pidgin english use hand touch ground |