Rayblast's Posts
Nairaland Forum › Rayblast's Profile › Rayblast's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 11 12 13 14 15 16 17 18 19 (of 25 pages)
una magomago strategy never ready abi? |
oh una don do una worst na. Even if una sell fuel 500naira Nigerians go just shout for two weeks nd we go dey buy am like dat. Shebi una don see toy abi? |
And so wat? pikin wey suppose dey inside air-condition wey dem cum dey blow breeze.Na so our mata be as Nigeria people. paying of 65billion debt Na wash!!!!! |
And so wat? pikin wey suppose dey inside air-condition wey dem cum dey blow breeze.paying of 65billion debt inside Na wash!!!!! = |
Una don finally fix d time? Yeye Nff |
I thought d dan iska (Fayose) said no grazing for Ekiti State, Kolomental governor!!!!!! |
SUPER EAGLES DEFEAT AKWA UNITED 3-0 IN WARM UP FOR TANZANIA. The three-time African kings fine-tuned their strategies ahead Taifa Stars clash with a defeat of the Nigeria topflight outfit on Wednesday Nigeria senior national team defeated Akwa United 3-0 in a friendly game played at the Godswill Akpabio Stadium on Wednesday evening. Goals from Brown Ideye, Nosa Igiebor and Odion Ighalo were all Gernot Rohr’s men needed to sink the Solid Miners in the encounter which serves as dress rehearsal for Saturday’s Africa Cup of Nations qualifier against Tanzania. The match was barely 28 minutes old when Ideye following a well-executed counter-attacking move before Super Eagles returnee, Igiebor doubled the lead in the 39th minute. And substitute Ighalo sealed the win from the penalty spot in the second half with Standard Liege’s new signing Elderson Echiejile getting the marching order after receiving a second caution. “They made a good work. It was an interesting game for me and for us because now, I have a look for each player,” Rohr said after the game. “It was also important for me to see the state of the (pitch in the) stadium. We are happy with this performance.” Source:goal.com |
Onazi marriage dey show for ur body ó. I ve never seen u on a low cut like dis. Anyway make we see wetin Rohr fit achieve wit una |
It is always like dat. Nigeria matches no dey get exact time. Una put venue, date, opponent buh time for where? |
I don talk am na dis same set of thieves Wan continue to dey rule us. Abeg d youth should form a strong party. Yahoo boys wat r u waiting for? Spend ur money on politics. Invest!!! Hahaha abeg ó na joke I dey o. Frm frying pan to fire!!!!!!! |
Forget Akure ondo nd Ekiti wen it comes to displaying such things. Almost all their roundabout na "orita ebo" junction of sacrifice. To Comot very early in d morning sef u go dey fear make person no go carry him eyes carry problem. |
Wat have they been doing with d ones(money) we v been making frm oda resources |
Nff na dat Japanese man money dey vex una. Monkey dey work baboon dey chop!!!! Enough is enough. Siaone make una share una money nothing go happen |
God nd d heads of innocent Nigerians no go allow u cum back for 2019. |
D pdp nd d Apc na ghost dem b? Na people cos d same pdp members na dem form Apc and even u and Mi sef no dey help matters. Let's come together to make Nigeria great again. God bless Naija!!!!!!! |
Why wait until nw Nff? Confused set of people. D same person dat u claim cost us afcon ticket was d person u agree to lead us to a major tournament. Ori yin ti gbà le. Nff u r all madding ó. Waiting to see how u guys will end with Rohr!!! |
Abeg d guy never try? E easy to b Mandela? |
Soludo, Nigeria moving forward? Make una check him pocket dem don load dollars inside!!!!!!! |
Na wa o a yoruba man will always be a yoruba man. As him give u why u no reject am?" Epa "groundnut |
Shekau d man with nine lives. How many Shekau our military don kill ? Military kilon shele gan ? |
Pls permit mi to say dis "Dalung should b hanged by shooting !!!!!!! lolz, I mean to say double penalty na him i give dis pito drinking man . Yeye man our boys carry student training aircraft go olympics dat one neva do u ? U enta Aba go buy tracksuit for we contestant wen we suppose display our culture nd tradition . Oga Ade na u Naija bad boys dey wait for o . Jus pass backyard enter lantan make u go continue ur pito nd clorodoro lyf. Solomon Pito Dalung wanted by Efcc nd Icpc nd even militants . |
Hiding under trees ke? Na bojuboju dem dey do ni ? Abeg u guys should cum out o enough is enough!!!!!!! Our gallant army pls bring back our gals!!!!!! |
D word "infidel" is mostly used by terrorist. Pls dat guy is a suspect . He should be arrested for questioning |
U keep arresting spiritual leaders nd commanders buh dis mofos keep killing innocent citizens . D spiritual leader wey una no go eva show us him face abi ? E ma tan ara yin !!!!! |
Adio o fi omo odo pa eyan merin ? Ha kini ka ti pe eleyi o!!!!!! RIP |
Nice one |
Nice gesture |
I don talk am before na . Abeg for how long will dis thieves continue to rule us ? I fear for my country Nigeria!!!!!!! |
d fear of jagaban |
Abdulsalam d great . U r not as greedy as they r . Ole ni won o . Bubu involving and inviting past leaders to find solution to dis mess |
u must b a Ghanian |
Coach Horst we r more offensive. Knowing fully well dat ur German teams don upset us for different age grade tournament. We r paranoid nd we r going to crush u guys. My defenders r no push-overs |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 11 12 13 14 15 16 17 18 19 (of 25 pages)