Rayblast's Posts
Nairaland Forum › Rayblast's Profile › Rayblast's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 10 11 12 13 14 15 16 17 18 (of 25 pages)
Am heartbroken |
Aregbesola u must be high on palmwine cos dis was not d change we voted for. |
Awon were!!!!!!CCB d cases wey dey una hand e never get head. You guys should finish with Saraki s case first |
Then BUBU give d local farmers loan. Agriculture, agriculture d agriculture na mouth dem dey carry do am? |
na for ur head Nigeria problem start. Yeye man |
Obasanjo it is simple, u are Agbetileta 1of Nigeria. Wetin u no sell Wen u dey there? Even Iyabo ur daughter u no sell am? Agbaya o shi |
oh my God!!!! police go begin collect 5naira @state level as bribe while Federal level remain d normal 10naira. transporters gbese wo le o!!!!!!!! Abeg dis state police nid new uniform o RED colour will do so dat once we see dem we go Don package their egunje from distance |
We are focused and we won t b distracted by Dat. Make e be say na una president sef go dey coach una with dis set of players good pitch and luck we go roast una |
Go and die Wenger!!!!!! D Agbolahan and d Jordan Ibe, Cole,Ogbonna, where r they today? |
U guys should just go there and do d needful. Hit like if u think Super Eagles will qualify for d World. |
Where r dis technically defeated boko haram coming frm? Buratai and Buhari, d first two letters of ur names =Buhu 's over to u guys |
Set of confused people |
Ogagun, ur change is a disaster every thing for market don increase. Make AL of una shut up. Babu even said hin no Sabi say Nigeria Don spoil reach like dis. Then resign let able ones do it cos I still prefer Jonathan s Nigeria to Buhu s. Haba guys r suffering d poor are dying of hunger |
Those of u clamoring for war. Dat s wat u get wen war begins. Pls let s pray for peace and stay in peace with each oda |
Train don pass in between una? D way Apc is going I don't see dem sticking together for long. They r not United. Na greedy set of people wey just decide to cum under one umbrella buh na broom dem go carry scatter themselves. |
He is not welcome in d current super Eagles squad. Dsame person wey dey tell we Nigerians see we no Sabi call him name Ibe? Dis Nigerians dey feel say England get beta plan for dem abi? Still watching Dele Alli for 3D |
He is not welcome in d current super Eagles squad. Dsame person wey dey tell we Nigerians see we no Sabi call him name Ibe? |
Dinocarex:my broda,ighalo was excused to bury his fada |
Dinocarex:my broda ighalo was excused to bury his fada |
I see continuity in dis team. Rohr carry go |
Bishop Kukah pls stop cos I don't even understand wat u r saying. Development in Akure, àbí ondo state in general? becos u land gbam for airport frm airport to Government houz u thing say Ondo people dey smile?Anyway u r more of a politician . Mimiko na 419 |
Agent u talk too much. B matured in ur dealings pls |
How much is d money involved? Dat driver is a multi millionaire. Make una no forget say dat driver dey collect money pass some bank managers ó. DRIVERS get class ó. Buhari live dey God and dat man hand. |
Pictures of the statute and d people worshiping d statute and d location in England or I don Blv it |
The referee who officiated d match should be fired by firing squad. The match commissioner should be dead by bombing. Awon were gbogbo!!!!!! |
The referee who officiated d match should be fired by firing squad. Match commissioner should be dead by bombing. Awon were gbogbo!!!!!!!! |
Nigerian disabled athletes breaking set world record. D abled ones should go into modelling |
Shema harda kai? |
Army bomb dis guys right nw |
Dalung should be castrated |
If Na indigenous coach make dis complain nw ehn Nff no go do anything o. Na d advantage of foreign coach b dat. Even d players dat honoured our match against Tanzania some for no cum. Abeg is it a crime to b a black? |
Egbon, hope hw? |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 10 11 12 13 14 15 16 17 18 (of 25 pages)