RealGucci's Posts
Nairaland Forum › RealGucci's Profile › RealGucci's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 (of 17 pages)
now go get a check yeah thumbing thru these hundreds i did it the bag way young buck |
shame on all medical practisioners have u ever heard obamas kids were flown abroad for medical attn..na dat day usa go start civil war . abegi dem for run am for the same hospital na |
payment first..if you do not have the money dont bg my line |
we all know its replica bich |
all these bleach bleach if ai nack u wah ma ni o ti toe mi oti remi ahhh yay moku i will marry u i will build car for u egbami my atm pin is ... |
phising link not me u wan hack my box abi lexy2014: |
baba anything as long as nor be from africa na uk used. a code for toks in electronics. so nor argue wit me say na syria shoot am or syrian director in us. dem dey see syriawood before. all na hollywood lexy2014: |
God help us all. buh now i dey see where hollywood dey get inspirations from. if hollywood go shoot movie say na like dis syria crisis ehn. u sef go hail. unlike boring king and queen or inside house..room toilet.parlour .gateman ..kind of dead nollywood movies. |
im going back to manual. i miss benz o. i turbo from challenge enter iyaganku..men see speed and it was jus 10min turbo speed.i zoom pass shoprite like jet.lsst last e show yellow yank reserve tins but i stil prefer auto abeg one hand wit comfort unlike manual two legs.two hands always. dem no born u well to drive manual wit one hand one leg say who die. ahan. u must dey alert always.hands on gear 24/7 legs on cluth and brake ..accelerator na oyo o. if e never master u. u go bash enuf ppl for traffic trying to start manual car on gear and u nor match clutch the main shiit is manual gear shifting cars are wey cheaper than automatic ones.lobatan auto..2.5m... manual camry 1.6m all toks |
forget i use nokia n90 sean paul and nokia 3250 aka rihanna men 2005/2006 was a good year
|
the issue is most mechanics are dumbos they prefer trial and error kind of shiiit baba na to get one cute bike of 200k.dey use am stroll around. |
oh pls fuc off all u 1gig ram users fuc off my quotes wretched urchin alexDBaberian: |
firefighters neva around always giving reasons e nor go pass one faulty socket china always shipping fake ass sockets knock offs i fuk it up karma afta karma |
before i ran me up a sack i went to jail first now im s9 ing like a rich boss fuc techno fuc injoo fuc all those fake ass clones if it aint samsung iphone lg sony motorola go fuc your self |
still available callme now bitcoin tins if u in ibadan. lets meet |
he dey take viagra afonjas love bleaching |
dokpesi why |
tramadol codeine ethanol refenol soon soon koh wor le. oni reason won bor if u want to high make u tramadol codeine.. |
500 |
boring edition |
those chinese movies dah only use 3 sounds from instrumentals. its usually pish pah poh if dem blow person u go hear pkish if d person return side kick..u go hear poe if dah one jump wit stick u go hear paahh |
and i predicted this some days ago o so dis guy read my comments and followed my instructions..fuc imma genius |
whr r yahoo plus boyz wen u need em |
ita bn 3 yrs now nawa o greedy seller u go old |
all for camera ugly girl wit smelly pekus and bleached skin razzaite |
curvy thick girls dnt make me cum quick dey always shout ahh ahh oti remi oti remi okoe eh tobi o |
since sars obtain me two days ago i cannot go out buy fuel im left with 5k my zub ends tmrw my whole 40k gone because dem bill me 200k i have learnt to go out only in the evenings sars must be banned fully if i get a gun i must train to be an expert headshot shooter cause i go shoot them all wtf Nokia been saving lives |
normal smoke and s.k smoke..50 per wrap s.k 100per wraps. they make between 20.. to 40k a day 30k times 30.. 900k a month men im selling drugs tomorrow |
u diverted such funds wtf u waiting for i for don enter kenya from thr i travel enter europe no coming back na beans to see 50k$. dats almost 20m thief |
boring. i play south buh not africa
|
no be by certificate God kbows our destinys are diff it might be through keke dah he wud be rich |
men na to catch maye now no time. |