RealGucci's Posts
Nairaland Forum › RealGucci's Profile › RealGucci's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 17 pages)
wat a shame nigeria. 7 plus 1 addotional letter nawa o. 8-0 |
bumpers resprayed accidented car abegi |
sponsored by her new sugar daddy/local maye bich |
eod nor be motor at all guys shud ride high rise suv and feel free eod too low eod with camry 2.4 na paper any small wtong move na either left or right. u don see whr al those 18 seater pub bus dey turbo for pot holes your heart go dey your mouth but was it in d day time it happened or at nite cause men dat pot hole must be like 2m long or so. fuc imagine if na power bike enter inside am na beta die be that one. see as eod compress like egg shape. i believe g wagon and nenz generally but not saloon or sedans naija road nor be for sedans for d exhaust to cut off and somersault he must af been onbabout 140 to 170km/h he feel say na asphalt 8 airbone he dey onto. the wicked shall not go unpunished. |
sars are nothing but pot bellied imcibles who put it on them sef to tackle g boys and harass innocents. every bank must have at least 6 strong men over head.inside bank near by rescue naija swat team sars at the corner waiting for signal. no but wat do we have in this country useless highway patrol teams who r ready to shoot at slightest provocation one express u will see about 30police checkpoints on abt 3 to 400 metres inbtwn useless checkpointz. whr d fuc where oue security outfits wen u need them soldiers are showing dia frustrations and anger on innocent civilians sars only position themselves to extort from gboys or wannabe g boys. others on d road are more interested in 20..50.100.500k as d face and car fresh reach. customs are low lives road safety pray for accident so they can rob the corpse and steal dia phones esp on highway. if we had dedicated trained naija swat team dem for don take all of them out. till npf drop ak and start using advanced gun like mpx..scar h..mg4 guns. robbers wud keep killing. imagine wat 2019 wud be fuc
|
pay bac time men must cast am |
abegi. dis guys are broke asses alwsys claiming rich fake ass gigolo u wey dey buy abba clothes and shoes steady your left eye ozwo |
den of thieves nko u don watch am. directed by curtis aka 50cent im sorry miss jackson. NwaAmaikpe: |
diddy is a certified homo |
greedy ass mofos |
if daimonds worth 50k den i got millions of it all these fake asss clowns putin on GL and replica watches |
u niggiz are cursed always getting married to older or oldest biches wtf burry your head in shame getting married to a sugar mummys n shiit gigolos afolayans fuc
|
denrele with bobrisky see as gay fresh ..but una disgusting. u gay asses in naija should commit homo-cide |
God i must make millions. mofe ma ka billions baba tete dami loun |
fuc d afolayans men nor be im bro go marry sugar mummy most of them are razz and broke asses |
lexus rx na paper abegi together with hilux no level |
all these okpo them wey dey fuc upandan. its no big deal. i cant buy a car and celebrate it and worth way more talk more of a tight 50 by 100 house abegi baba mo fe ma ka milion. ewo ke tumi woo yeye alubarika lomo abeg Yoruba bois dey sing abeg |
if u want to live in usa a make aure u wear bullet proof vests. u cud get shot for no reason by a druggie if u in uk dont walk out at night uk nor dey use gun o. dem be chair for stabbings with daggers knives.. |
rest in peace. bullets are not deadly its who shoots them datz deadly. our security outfits in d country are dull foolish its only hw to harass street bois dem sabi. they dont have training they shoot with no aims they dnt have back up. no bullet proof vests. no cover. u r facing amateur robbers una nor go use cover. i cant be in npf and be dull. i wud neva shoot an ak. na beta advanced assault riffles form a perimeter and plan the break through no na too dey carry gun dey intimidate us for pub |
what nonsense |
she is bored |
dis one nor geh case na. it might have been useful to skull minners u kill sex doll police nor fit arrest u na |
he cant even composed a very plan good with capital English. he need deliverance. wtf u are even a noob u wey dey complain nor fit even speak sef.wtf u saying. wat is plan.composed in olamides voice. he say i nor fit speak english shey o lay define englishi o feh sor english ki lo sor o finish it. morbash: |
join me in EU ..continent mai name is faztbullet. |
old man of 30 wit very thick spam. abegi if u be 24 then i be unborn child |
yari...come wetin dey worry una. ganduje...men me jus tire ajimobi....i be small pickin abegi
|
uk is known for knife stabings hw come gun. maybe he was a gangster in studio anything uk blacks. forget it..dem go scrap d case. no arrests were made but if na european now.arrests for don plenty tire. operation burst dance for don take place. |
really maybe it was a well of 5feet i cant believe it konga.com |
broke guy always taking pix in tight corner i guess na self con or room in a flat broke guy fake it till u cant make it |
EndSars clean toks accident free..whereas na flooded vehicle |
shut up the fuel guage must have been faulty biafraisdead: |
boring edition |