ReVizz's Posts
Nairaland Forum › ReVizz's Profile › ReVizz's Posts
They would have tk a selfie with him nd create and # Tag on all social ntwrk .....#Chilling With jesus |
Greatihex:I dey vex |
And After 10years Arsen wenger mk it .... mk e kip trying! |
lol... janujaz abu wetin dem dey call m sef no gud reach Boga for chelsea B |
will start dancing shoki |
Oh My God U Dont mean this |
advice... There must b a reason why ur cuzine nd d guy dey gt issues if dat z nt thrash it will pounce on u too nd also u Dating d guy might caused Everlasting enemity btw u nd ur sis! Let u poles Parent steps in nd help unaa |
D guy suck your cuzine** sis honey pot now wan com siddon with yours nd continue sucking? huh ogbeni dz guy dey flex ooo |
Gynacologist:na slipin pill bro |
. |
Go Sambisa Forest na because of pple like u dm Abduct chibok girls! |
rahymat:most romantic word have ever heard! u must b sexie |
Extom:ni b xo? |
lol.... shey e no want councelor abi ward chairman! |
Tips On how To Date Your Mother ! Send DM To 33850. |
Extom:No b xo mai broda? |
Make E take Valium 5 and sleep for like 5hrs! e go gt wet dream nd datz all! wet dream sha no b sin! lol |
1 --> If you download anything from the internet and it fails at 90%. 2 --> If you buy a phone at 50K today and the next day the price drops to 25K. 3 --> You go to the restaurant on your first date, and after eating fish, the bone chokes u! 4 --> After working for 30days, you get fired without salary. 5 --> If you take expo to the exam hall and you can't understand your own handwriting. 6 --> If u chike a girl, take her to your room for action and Junior does not stand. 7 --> If after using a strong heavy perfume, your body odour still remains stronger than RAID! 8 --> If after photoshopping your picture, you still look ugly. 9 --> If you Break-up with your Boyfriend and he wins 100M the next day. 10 --> If the person you were cursing out in traffic turns out to be the one interviewing you for a Job. 11 --> If you lied to Armed Robbers that you don't have a phone, Then the phone ringz with dis tune <Chop my money..I don't care... Lol Add urzz |
To Migrate To Friend Zone simply send FZ To 131 |
oga Oya Tel us wetin Apen GanGan? shey Shukurat Don come back ni? |
Why not try Jigoloism |
#BuhariTheVampire Vs #GoodluckTheWolf |
Because we are not stingy and selfish.... #Imapcting lives ![]() |
Asked her out frm jss2-SS2... Then Na runs** we dy call am shaa! nd all she keep saying was after waec! Afta waec like dz she b like 'm in a relationship' maybe u shud kip trying shaaaa.... I wan madt*** Buh nw we don bcum gud friends! |
laugh don wan kill mi shaaa |