Revolva's Posts
Nairaland Forum › Revolva's Profile › Revolva's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 341 342 343 344 345 346 347 348 349 (of 409 pages)
According to YouTube, ‘Take Banana‘ was removed ‘because its content violated YouTube’s Terms of Service’Wtf youtube is filled with big booty strippers video from america and also some raw short clip of nudity soft core porn..and they removed just a music video from their site... Well this NCC abi NBC don poison Youtube o!! Bastards!! Omo ..d prince song still dey jam and skatter dance floor !! Jare haha dem never see anytin...there is nothing explicit about the video..na ok what of LNC kosere video which is more sexualy explicit...useless NBC |
Aha when ashewo never finish for lagos...I spit on oga valentine grave ....him papa..left yansh |
Front page mods...and let's Nigerians laff small!!! |
Can you imagine -- from lagos to port harcourt...the locomotive have to reach kaduna ...first..before heading back south.. Yeeppa!!! Who designed such routes!!!! |
Well me na whistle I dey blow ...up and to dey nak gong up and down some times I dey catch pidgeon and tie paper join d pigeon leg..den allow to fly..haha I love dose dayz |
At least a pack of magnum condomz if na me na wetin I like |
I ave been scammed when I placed an order of LR ..with nigeriafxtrader.com plz run from d bastard ...he never credited my LR ..and this is a dude I got on NL |
After 19years,Number 19 jersey, Sunday (Mba) wins on a Sunday Wow...so miraculous |
Its all joke before you people will crucify el rufai with curses ....sey make person no joke for once..everybody is happy cos we ave won the cup.. |
Na wa oo see what money can do.. This fella is a lauging stock in terms of looks but he is getting the white chicks..there must be something bout him .. You know the white babes love it..B..
|
Haa all the ashewos in a hotel near my house are grabbin guys around for bonanza sex oo!! Some even ran bare chest ...wow na carnival ooo |
President Jonathan And His Babe Celebrating Nigeria's Victory. #OnPoint Or OffPoint?
|
Hahah we don carry am respect to keshi...keshi |
See jonathan is a fool can't he emulate kogi state Gov wada..just make stomach purge am na london ..that's why I said this Nigeria no go ever better!! |
Roads in lagos are getting repaired even the oshodi apapa way that's the apapa westminister end is now getting repaired because when rainy season starts na hell oo!! Even some streets are being tarred now!! |
Aston martin vantage....na lie jare iyanya only has a range rover ok dis is a dude I do see regular..around..he is only admiring the car parked in someones yard. Well e go better he will get there!!! |
Na dem sabi ... I don't care all I want is d cup home to naija |
The House of Representatives has proposed heavy penalties for “Computer misuse and Cybercrimes,” with fines ranging from N5m to N25m for offenders. So my dear Nigerians is this fair or unfair if a pension thief can cart away 23billion Naira and has an option fine of 750k or a 2 years sentence...and a struggling so called yahoo boy trying to survive. But when caught its 15 yrs or a 25 Million Bail - for where yahoo boy wan get 25 milla ....na wa oo |
Nigeria is a useless nation what are they waiting for ..is it when it has collapsed and killed many travellers that's when they will think of tackling the problems...yeye jagajaga nation |
Kim haha is dis not the same kim wey ray j...use do yeye !!! And f.uck her like a dog...and na him kanye go plant seed inside ..even before kanye..sef reggie bush don nak am. Tire and am sure cris humphry was too small dats why she ran away wit his expensive ring.... Welcum kim ...hope say u go come with 12 bodyguard all ya americans way of life |
onetrack: I will pray for all of you atheists. Otherwise, my all-merciful, all-loving, and benevolent God will strike you down and burn you forever and ever and ever in the hottest fires of hell if you don't find blind faith in one of his religions.Do you know you are the greatest idiot on earth for posting this here...ok instead of you to be tolerant and see life in different spectra you choose to be on one path ..now ask your self what if one day you find out all what you be wishing as a christian are not real you go commit suicide..it does not mean one is an athiest the person is a bad person-- abi aint there rapist, conmen, decietful selfish people who are very religious...so now you judge dem by saying God will strike dem and throw in hell..have you been there ? How do you know that place exist..what is the colour of the flamez..mumu no heaven or hell..its all here on earth...not after death...person don die don die |
What is the essense of this chart sef....did I see tonto there...hey may jah I help our music industry in naija we too sabi medicrity tonto if not cos of her money is an upcoming to me |
R I P....I don't know why people don't last these days..too much stress ...and all that many things to take care of as a family man...work all thru the day..na wa oo...to be a man no easy...joe r I p |
50 cent must speak correct pidgin oo if not we go boycott the movie...just as leonado di caprio spoke pidgin in blood diamond. |
Back then geocities, lycos, altavista, askjeeves,onebox..were hot and I wanted to sign up one box email and I heard they charge money I vex...sign hotmail and yahoo..we don tey for dis internet oo!! Dat was the golden era..when maga dey pay boiz for ma area.. |
Haha una think say the people wey do this pop corn no get sense...that's their marketing strategy ..I beg jare make una use tuface name sef ...sell market no be today we don dey see dis kindda tin.... |
....Dbanj....sing. And enjoy the merrimentz... |
Valentine dis valentine dat!!! Na wa oo every valentine post dey enter front page........who even carez about valentine |
I dey use my MTN BIS its d best I can download till I drop...And my laptop I dey use wi free.....jare on my multilink moderm.unlimited downloadss..I can never pay for naija isp |
21hours from ilorin to lagos is that not madness..wtf..I go enter bus instead of this sardine machine!!!!nonsense |
A mans role in the family is to hussle and feed the family anf bleeps...if money too dey and the woman no dey enjoy the Bleep or the man lame!!!! I pity the rich fool..another man or small boy go dey do the work!! |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 341 342 343 344 345 346 347 348 349 (of 409 pages)