Rhassidy360's Posts
Nairaland Forum › Rhassidy360's Profile › Rhassidy360's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 11 12 13 14 15 (of 15 pages)
Ole |
BJ ☺️ |
If una know the meaning of these picture and while she do like that to buhari una no go abuse her say she de rude. |
Guy abeg don’t listen to her find everything to avoid this temptation o just run for your life free things de kill o |
Lol Dramatic people |
Bold up ignored anything way she de do pretend like say u no even see her. She go enter hot water by her self trust me. Don’t cheat or beat her na she go set her self up by her self. Find something way u go de do way go take ur time more just pretend like say u no de observe anything. She go enter one mood way be say na u go de laugh later |
Sir please for God sake take both responsibility u go smile later blv me |
Na lie this people too de lie, this people go just de raise figure how is it possible to move $30m |
Go arrest am for ur mind lol |
Lol 9ja mindset sef female na angel while male na criminals smh |
This Reno de among the bad people way de destroy this country stylishly. So Atiku is the best option bro if I see you one on one I go too beat you Mr Reno fool |
This na scale reaction, fit be say ur sister de work for where water de always de, let her see a dermatologist first. Normal normal Reason with the dermatologist u go see God grace na everywhere sapa choke now o |
Finally them done see another goat for ritual renewals , that is if all you type is true sha because them go use u renew rituals ode boy. because of 5min enjoyment u want kill your star fool boy. Plenty woman de find mumu like u to use for rituals u go enter trap soon |
Pls for your own good don’t leave the girl make the both of una treat una self first. She fit no de fck around I swear. She fit de share toilet for her house make your findings first . Be wise make I no too talk o no serious babe outside again. |
Pray inside your house. Na spiritual work o nothing will happen to you. Na woman put am down no be man so nothing go do you but pls always pray inside your house. |