Richydos's Posts
Nairaland Forum › Richydos's Profile › Richydos's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 20 21 22 23 24 25 26 27 28 (of 32 pages)
prixxy7: lmao! So wat do U̶̲̥̅̊ want in return?...hmmmm dis gat me blinking my eyes...wides my eyes in view of this romance scene!!! abeg na everything una go do oooo...I no wan hear say una carry wrapper cover una self come dey fool me lyk naija movie oooo |
noordean: lol..so u dey c my neck 4rm dia even witout a dp.evrytin wey dy hapen on ds NL na in i knw,so dnt b suprisdu kwanu na 4 inside covun we go discuss ya matter 2nyt...just watch me slap ya mouth from ur sleep...#yeye boi |
make u self begin thief period!!!.. thief must know thief n then will u find ur thief...shikena |
rashfat: Bros if u naked na anoda tin some of us go dey look oooooo....tah shift away from me u dis dude with a gaylusa gene....I forsee a 14yrs imprisonment on ya forehead.. gives him a big konk |
Valentinooo: lol... Guy i don do am but your trick no work.....really ..hmmmm thinks deep*...OK urinate 4 inside cup n soak d sim 4 five mins inside then bring it out n lick it b4 putting it on ur fone...I swear na 4g u go get dis time....try n thank me lata...*winkx |
Akerry: I can c that u no dey respect ur elders.#where my koboko# badt guy...koboko has no effect on my body anymore Jor..I being dey think say na high tension wire u wan use #mtcheeww I swear i 4 naked show u my kolo.....lol |
noordean: akerry ds guy na badoo ,na im and sowl b d e-fighters for b14....aproko c as ya neck long!!!,,ur own back 2 dey monitor person ba na short leav 4 throat I go soon give u...lolz |
Akerry: After going thru d 10 pages dat i missed, i think i need Paracetamol...#HEADACHES# ABEG who be rashfat and richydos? They nearly kill me..lol...lmao !!! I hear say u dey find me oya here I am nwane so wetin u buy 4 me unless I summon u 4 hmmmmnn n u know wat DAT means ba...u will b drinking 200litres of water....can u imagine e just dey call my name anyhow without twale...richydos.....am I ya mate *winkx |
kalushaiyke: Thank God say u no kick o...dinner never sure....lolzzz...restrain from injuring his tummy,,,oya go eat dinner |
kalushaiyke: **drags empty coke bottle near** incase if your trouble plenty...u welcome bro..#justkidding...bends head ova 2 him...oya nak am na make I kick ya belle,,,shakes him |
westinfo4040: Ok o where dy post yhu go....posted 2 jigawa n em sey na Kaduna b camp...those guys just dey find my gbege |
westinfo4040: Ok o where dy post yhu go....posted 2 jigawa n em sey name Kaduna b camp...those guys just dey find my gbege |
noordean: w knw u nah,u b threads' fighter,no b u dey cause e-war wit enimony for b14!?.....hahaha ghost mode baddoo!!! sebi na u no want make we settle c ya small neck,,,lolzz....I promise 2 quarrel only small 4 here...badt guy |
Valentinooo: Na 2g o. E don even write loading fail self...lol comot ur sim then lick am with ur spit n put back..this time u will see 3g n watch d wonders |
westinfo4040: Ok o so far yhu no find anybody trouble for here cos dis guys re part of my family now if anyone complain yhu go contact o....n wetin u go do oga man!!! u no carry bomb 4 head na..patapata na konk u go give me...lolz |
highmey: Mehn! You sef see that kin response from Rationalmind... Hilarious!yea I do but still I guess his kind person changed when he sighted d camp...I bet he has been lamenting of d gruesome sight of it all along n DAT blw guy happened d be d unlucky fellow n thus Rationalmind jejeli unleashed his dragon on him....DAT blw dude might not eat dinner 2nyt lmao |
kpoin kpoin kpoin!!!...bangs heavily on da c14 door...m rich by name repz uniben b14 stream 2....just trooped in here 2 say hi n possibly share in ur chit chat if u peeps won't mind....I sabi quarrel n find trouble sha but if fight occurs hmmmm I don go house b DAT..greet u all |
rationalmind: Lol, make I gist una small wetin transpire between us....dis is hilarious cox DAT dude will possibly be pondering d damn God or gods DAT created u....only lord knows aw many swear e go don swear 4 u inside im mind....but im suppose let u rest for today being d 1st day abi na him write bible ni ...lolx |
Valentinooo: my oracle has not spoken yet. Still loading...24% u said,,,itz moving on a 3g speed oooo,,,sey na MTN or glo ur oracle dey use lolz |
Valentinooo: And when the oga ran out of ideas, he no get options again o. But will come up with something before the month ends sha. Oya make i go consult my oracle sharp sharp....nice 1 dear pal!!! crioxly prays 4 his oracle 2 tell him akwa ibom....but I don't just understand this my likeness for akwa ibom oooooo....lets say it cox of em soups |
Valentinooo: ok then. I fit steal yours too o...washy of d highest order,, oga no dey steal from im boy na |
[quote author=Valentinooo]Seriously i'm still confuse right now, hopefully will make a decision before then[/quote... kul m keenly watching ya n hope u won't mind I steal ur choice of state when d time comes |
Valentinooo: it's not true. My aunty was posted to yobe in 2012 and camped in Niger then because of the crises. She said we will be given forms to fill at the end of camp...I sincerely do commend ur timely response which has done a lengthy ease 2 my troubled soul n plz say me tnx 2 ur sis 4 d much clarification... so where do u intend redepolying 2 |
Valentinooo: Ondo state. In this kind of situation you don't need any report. Everybody will be given the redeployment form to fill in camp....sounds kul n DAT ondo state is pretty kul bro or wat other choice do u av in mind I just made a contact with a friend in Edo camp who complicated my senses by saying we've already been redeployed,,DT my jigawa which happens 2 be aving Kaduna as camp ground means m being redployed 2 Kaduna....so damn confused abt d info can u plz throw more light on it....tnx pal |
Valentinooo: lol.. My bros was advising me to choose my state but don't want to.....he definitely must av a reason 4 giving such advice... wat state r u 4rm n lest I 4get do we need anything like a doc report 2 effect redeployment as in d affected northern states |
Valentinooo: *gladly recieves it*...I see,, give me some mins 2 make a consultation on ya behalf....throws stones 3 times n listen,,,,hmmmm nna I was told we will both share same redeployed state * akwa ibom* winkx |
Valentinooo: ok no wahala. You'll get any where you want as far as it's not congested areas like lag....I sincerely like d way u give me high hopes n it really ease my anger mood,,,, meaning my akwa ibom hope isn't all lost ba **offers him a cup of ogoro "palm wine" ![]() Valentinooo: ok no wahala. You'll get any where you want as far as it's not congested areas like lag....I sincerely like d way u give me high hopes n it really ease my anger mood,,,, meaning my akwa ibom hope isn't all lost ba **offers him a cup of ogoro "palm wine" |
Valentinooo: lol. Na so you dey vex reach...bruv as it stands now me no get joy 4 any parts of northern Nigeria n thus no smiling 4 em NYSC officials till redeployment is accomplished |
Valentinooo:...amen! amin!! ise!!!....jah hehova Emmanuel *holy |
N now APC will say behold oyinola is a new creature n his old ways r passed away n PDP will say will say they just cleaned em house of an empty trash can....NYSC dalu 4 delaying d orientation camp cox I smell an unforseen circumstances |
Valentinooo: your own still better self . Mine is Yobe..pardon my delay in response boss it coz I didn't get 2 c dis due 2 my NYSC posting mood but like crioxly those dudes @ NYSC must av been hyh on a cheap sour beer when doing d posting..hope they v gat our redeployment posting in mind also cox em no go believe ooooo....it's well bruv |
WhytJane: grateful heart!...good 2 know u landed safely n above all dis NL damsel is safe in #nasarawa# wishing ya all d best down there N never u being 4get NL 014 batch b kofa gat ur back always....yes we do * e-hugs* |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 20 21 22 23 24 25 26 27 28 (of 32 pages)
na 4 inside covun we go discuss ya matter 2nyt...just watch me slap ya mouth from ur sleep...#yeye boi
hehehe...

23% loading....